Romsky's Posts
Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 464 465 466 467 468 469 470 471 472 (of 821 pages)
i am as innocent as a day old baby pls blieve me |
na half pass 5 type of eye |
den he stop coming to beg 4 left ova food from awa house |
c dis customer care wey no sabi work |
but dani fit pack him shit one tym but sam piss go spread cus na 50litres of water he dey consume per day |
not completely |
benjy enta room now now shola who press mute button 4 u |
bene i no wan commit murder cus e b lyk say u don dey trip 4 her already |
i am not guilty with xplanation |
i don hia say na wrong number fanx |
just helep am increase d hearing aid volume |
i didnt know dat maleria blister still dey ur mouth pele ensure u use ya vitamins |
lola no mind him person wey stil dey wear trainers pant 4 afternoon |
i no know say tatafo fit kip secret sha |
Agege no mind blessing we will soon impregenate her to silence |
no allow Obama hia dis disgrace |
wia me & u take resemble |
aww poor dani but na so sam self dey take piss 4 bed |
she wan steal am say wetin hapin abeg na 1 woman dey give birth to pikin but na everybody go train am |
told u serious torturing will bring out d truth
|
bene i suspect dis as ur handwork cus d name rhyme with urs |
yes i wil pick ur calls from 2day even without goodass at home |
& givin d cops a fake i.d card |
she fit |
i tink i nid compulsory sabbatical leave o cus any bad tyn i dey always be d prime suspect sumbori tell me sowwwy |
dani do sumtyn about this o ehen my clumsy its a lie i dont even know wia egbeda is or the direction believe me bene, benjy, lola, tyty, pedigree, blessing, syl, studio, alimotu, bitterliar etc God pass una ![]() yipeeee i can modify ![]() |
d left leg na k & d ryt straight i fit use her hips as chair her cowbell na blanket 4 winter & pillow 4 summer her voice na lyk rock & roll & her scream lyk a horror film sound she cooks lyk she was made 4 it & bla bal lyk it was her only assignment on earth let me stop there |
abeg modify so we go fit understand wetin u talk i am bcomin bad o ![]() |
peejee na boi o but he carry him mama face tytyrayol no be me get dat kain laff o i no fit pay 4 am at all |
stop screechin lyk china fone o jare |
homer |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 464 465 466 467 468 469 470 471 472 (of 821 pages)


