Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste by romsky: 11:41am On Mar 31, 2009 |
unkle k Don't Copy If You Can't Paste |
Jokes Etc › Re: Kids! by romsky: 11:40am On Mar 31, 2009 |
i want to crawl in also |
Jokes Etc › Re: The Meaning Behind The Signature On Your Profile? by romsky: 11:39am On Mar 31, 2009 |
no star |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 11:38am On Mar 31, 2009 |
e go beta no tu worry |
Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste by romsky: 11:38am On Mar 31, 2009 |
i tot dis was already copy & pasted by cuteangel last yr abi my fiful |
|
Jokes Etc › Re: Wow! Dis Is Real C O O O L! by romsky: 11:36am On Mar 31, 2009 |
he is desperately |
Jokes Etc › Re: Lol by romsky: 11:34am On Mar 31, 2009 |
wetin modify button no go cause aramide pele o cus u sure are a victim lyk studio |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 11:34am On Mar 31, 2009 |
for such a xter |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:32am On Mar 31, 2009 |
blessing i only made a matter of opinion point  |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 11:31am On Mar 31, 2009 |
tyty & lola shd get to work xcept dey want me to use studio as the officer in charge |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 11:30am On Mar 31, 2009 |
but d pikin no go 4give u in future |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 11:29am On Mar 31, 2009 |
fanx cso |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 11:29am On Mar 31, 2009 |
its benjy, bene & my clumsy's turn to enta pls shout out their names for ackowledgement |
Jokes Etc › Re: Baked Beans by romsky: 11:27am On Mar 31, 2009 |
na only mouth dem dey use lyk yoruba |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:27am On Mar 31, 2009 |
y u self no helep ur iyawo laff |
Jokes Etc › Re: Wow! Dis Is Real C O O O L! by romsky: 11:25am On Mar 31, 2009 |
pejee u be perforated flirt |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 11:24am On Mar 31, 2009 |
i no complain now wen no be me go bear am |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 11:23am On Mar 31, 2009 |
effect of anxiety |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 11:22am On Mar 31, 2009 |
i resemble don jazzy 4 ya faze |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 11:22am On Mar 31, 2009 |
u go vigil last nyt |
Jokes Etc › Re: I Am Tired Of Nigeria by romsky: 11:21am On Mar 31, 2009 |
abeg leave stage b4 pipul start to dey siddon o |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 11:20am On Mar 31, 2009 |
no thru d lips |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 11:20am On Mar 31, 2009 |
he get am pass d'banj sha |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:20am On Mar 31, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 11:19am On Mar 31, 2009 |
na wah o banke na name wey u wan give ur pikin b dat bah |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:18am On Mar 31, 2009 |
haba fashola don seal ur mouth alao na wah o |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 11:17am On Mar 31, 2009 |
dancing to the rhythm of d song olorun maje as sang by awa own benjy boi |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:15am On Mar 31, 2009 |
tatafo cso |
Jokes Etc › Re: Lol by romsky: 11:14am On Mar 31, 2009 |
aramide na urself u wan make dem punch or anoda person |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:12am On Mar 31, 2009 |
he mouth no curve lyk urs cus i know u still get mama's breast milk xtracted till date |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 11:11am On Mar 31, 2009 |
abi fanx to lola his luv wey dey always carry air freshner about |