Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:29am On Mar 31, 2009 |
wetin |
Jokes Etc › Re: Baked Beans by romsky: 10:29am On Mar 31, 2009 |
bene no even sabi call passengers |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 10:18am On Mar 31, 2009 |
na only me & my clumsy don enta d room dani don run so i tink he knows sumtyn or sum1 has threatened him |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 10:17am On Mar 31, 2009 |
sofrysofry |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 10:14am On Mar 31, 2009 |
tatafo |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 10:14am On Mar 31, 2009 |
shola & james bond u no see 1 there? |
|
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 5:08pm On Mar 30, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 5:06pm On Mar 30, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 5:04pm On Mar 30, 2009 |
who beat u again? |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 5:04pm On Mar 30, 2009 |
bak 2 senda |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 5:01pm On Mar 30, 2009 |
we no even dey same lyn cus i no fit get same taste lyk u |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 5:01pm On Mar 30, 2009 |
no way kerewa i no fit miss u one second |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 5:00pm On Mar 30, 2009 |
jokes section itself |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 4:59pm On Mar 30, 2009 |
crime fyters |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 4:58pm On Mar 30, 2009 |
chei see as she fall insyd canal lyk bag of potato |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 4:57pm On Mar 30, 2009 |
na attache now we go soon use ota pia pia + baygon + mobil + raid 4 am |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 4:56pm On Mar 30, 2009 |
d 2 both of una |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 4:55pm On Mar 30, 2009 |
sharrap my clumsy is yarnin d koko |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 4:54pm On Mar 30, 2009 |
pls modify ur  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:54pm On Mar 30, 2009 |
continue gambling wen local baba ijebu self u neva nap 1naira |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:52pm On Mar 30, 2009 |
make i translate fanx gud pikin |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 4:51pm On Mar 30, 2009 |
he needs to turn up his hearing aid to hear u clearly, efficiently & effectively |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:50pm On Mar 30, 2009 |
oko ashewo |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 4:49pm On Mar 30, 2009 |
agbado i no put ur name |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 4:48pm On Mar 30, 2009 |
evidence of lieing |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 4:46pm On Mar 30, 2009 |
yes we r ryt |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:46pm On Mar 30, 2009 |
pls obey d rules & chat @topic lola ow market, hope customers cover ur doormot for allen last nyt, my regards to chief Gbadebo, Alhaji Animashaun, bro kayode, oga obinna, mallam isa d suya man, ooops i must not 4get ur no 1 customer clifford orji ?  |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 4:43pm On Mar 30, 2009 |
u r welcome mute parrot  |
|
Jokes Etc › Re: Element Or Helmet by romsky: 4:41pm On Mar 30, 2009 |
eva present tatafo |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 4:39pm On Mar 30, 2009 |
i rescued her from 9ja-delta pirates 5tyms |