Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 9:27am On Feb 17, 2009 |
he is still on 7month probation without pay |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 9:24am On Feb 17, 2009 |
Y didnt d refree blow offsyd  u r so lucky u added just kiddin  |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 5:46pm On Feb 16, 2009 |
y ur wahala plenty instead may u dey jubilate say d Driver just break spinal cord & d taxi no get scratch at all |
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 5:38pm On Feb 16, 2009 |
chai Benny dat malaria blister still dey ur mouth ? |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 5:35pm On Feb 16, 2009 |
smirnoff wetin do ur tongue abi u no see am Benny? |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 5:30pm On Feb 16, 2009 |
ermmmmmmm on dat i cant say confirmed o & Ben i still maintain dat romade: i heard she was charitable & tried her out shio her bedmatics na 4% gud self deny all u can |
Jokes Etc › Re: The Announcement by romsky: 5:26pm On Feb 16, 2009 |
open secret |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 5:23pm On Feb 16, 2009 |
wen u self no sabi shout fast say bus stop dey until e don late |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 5:12pm On Feb 16, 2009 |
wen u no giv am faz 4 val |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 5:07pm On Feb 16, 2009 |
y didnt u tell me b4 Dani did or even b4 Valentina came over 4 d wikend & Valentino dis morning |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 5:05pm On Feb 16, 2009 |
u wey don dey old pass ya age still dey frown about abi nyway she is now on 2 jobs & wld be less frequent on nld |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 4:59pm On Feb 16, 2009 |
y didnt u flash or text 2 remind me b4 Valentina came over 4 d wikend & Valentino dis morning |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:51pm On Feb 16, 2009 |
i heard she was charitable & tried her out shio her bedmatics na 4% gud self |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:46pm On Feb 16, 2009 |
till 2morow b4 i fit change d tyn jare, work plenty 4 my table lyk Ore-Benin xpress traffick |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:42pm On Feb 16, 2009 |
with tut pick legs & rake teeth |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 4:39pm On Feb 16, 2009 |
u see urself 4 broad light |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 4:34pm On Feb 16, 2009 |
y u leave dat conductor job ? |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:28pm On Feb 16, 2009 |
pele God will grant u d grace 2 bear it thru |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 4:20pm On Feb 16, 2009 |
na stones u go pick confirmed |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:12pm On Feb 16, 2009 |
which okro i know no y him shit dey strong lyk dat |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:07pm On Feb 16, 2009 |
wahala dey na make we no see am |
Jokes Etc › Re: A lady and her baby by romsky: 4:05pm On Feb 16, 2009 |
u no kukuma comot from ur siddon spot |
Jokes Etc › Re: The Announcement by romsky: 4:04pm On Feb 16, 2009 |
heck no !! comma!!!!!!!!!!!!! |
|
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 3:51pm On Feb 16, 2009 |
yes on d bed dis morning after d Adam & Eve party |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by romsky: 3:46pm On Feb 16, 2009 |
real wah |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by romsky: 3:32pm On Feb 16, 2009 |
i heard his leg is inbtw bow & cow |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 3:26pm On Feb 16, 2009 |
fanx now u see y Gabry & Tyty even Lolabbey cant seem to get enuf of me |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:24pm On Feb 16, 2009 |
Shattap ya mum grounded u 4 lieing about ya age |
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 3:13pm On Feb 16, 2009 |
oyewale peleo but u 4 don invite me nah
twins una fyt still continue bah gud more tickets on sales
Spencer wey dey work till 11:59:59 pm on d 14th |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 3:02pm On Feb 16, 2009 |
ehen! |
Jokes Etc › Re: Doctor And Paient by romsky: 2:41pm On Feb 16, 2009 |
my clumsy na val leave ur mouth & eyes wide lyk dat chei ur eye don see wetin pass am & d mouth chop hausa pepper |