₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,858 members, 8,514,047 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:46 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 610 611 612 613 614 615 616 617 618 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 4:44pm On Feb 13, 2009
all of una wey want see me i go upload my pix hia 4 only 30months so nobody go see but una wey dey hia now so if una ready holla at moi
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by romsky: 4:42pm On Feb 13, 2009
first experience no dey eva dey easy o shocked
Jokes Etc › Re: Audu,i Said The Car! by romsky: 4:38pm On Feb 13, 2009
errrrrrrrrm grin grin grin more elbow 2 ya grease
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by romsky: 4:36pm On Feb 13, 2009
u r 4given paddy mi but i neva start to dey vex b4 sha
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:35pm On Feb 13, 2009
e.g . of conjuction mark
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 4:34pm On Feb 13, 2009
certainly
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 4:32pm On Feb 13, 2009
sylve11:
Mr Moderator why you delete my new thread (topic na?)
dani1luv:
I did NOT delete it;
It was only MOVED see it here:- https://www.nairaland.com/nigeria?topic=233703.msg3465437#msg3465437
romade:
heheh its now in general discussion,
i no fit waka far jare Syl
spenchuks:
@ romade

like say u sef dey do like me.
i no fit go another compound apart from this compound wey i dey grin

lamentation of a helpless man cheesy
i cant shout wia my clumsy?
Jokes Etc › Re: I Cant Speak by romsky: 4:29pm On Feb 13, 2009
sure u didnt fall off ur seat?
Jokes Etc › Re: Angry Wife by romsky: 4:27pm On Feb 13, 2009
i aim to please
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:25pm On Feb 13, 2009
amen
Jokes Etc › Re: Doctor And Paient by romsky: 4:25pm On Feb 13, 2009
dis patient palaba don ressurect again
Jokes Etc › Re: Words You Will Only Hear From A Nigerian by romsky: 4:22pm On Feb 13, 2009
dayo kerewa i just dey luk u still yet u dey talk
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by romsky: 4:10pm On Feb 13, 2009
i dey kampe
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:10pm On Feb 13, 2009
nxt tym no dey jump fence 2 watch fyt
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 4:07pm On Feb 13, 2009
heheh its now in general discussion,
i no fit waka far jare Syl
Jokes Etc › Re: Jungle Drama by romsky: 4:07pm On Feb 13, 2009
nicer 2
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:02pm On Feb 13, 2009
na slap make ur faze bend so
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by romsky: 4:02pm On Feb 13, 2009
wetin
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 3:58pm On Feb 13, 2009
oush to lit
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:55pm On Feb 13, 2009
y u dey bothered 4 wetin boi wey still dey learn 2 talk say
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 3:54pm On Feb 13, 2009
i don hia jare

Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 3:47pm On Feb 13, 2009
virus was detected
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 3:45pm On Feb 13, 2009
fanx 4 mentioning
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 3:45pm On Feb 13, 2009
i only wanted to groom him o
but e be lyk say person wey dey slip 4 floor no fit njoy foam
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by romsky: 3:43pm On Feb 13, 2009
force of ur fervour propels u forward

abeg translate Eku boju ojo she ri.
Jokes Etc › Re: Affairs by romsky: 3:41pm On Feb 13, 2009
fanx cheesy
Jokes Etc › Re: Saw Us Disease by romsky: 3:40pm On Feb 13, 2009
uncivilized ben must u tell embarassed
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 3:38pm On Feb 13, 2009
yes my boi
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by romsky: 3:34pm On Feb 13, 2009
den we retire u
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:33pm On Feb 13, 2009
confirmed
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 3:31pm On Feb 13, 2009
all show care
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by romsky: 3:15pm On Feb 13, 2009
eku ipalemo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 610 611 612 613 614 615 616 617 618 (of 821 pages)