Russianmob27's Posts
Nairaland Forum › Russianmob27's Profile › Russianmob27's Posts
because of the world is coming to an end very stew-pid post ![]() |
All her pikin dey Harvard university, wetin concern her with ASUU, time end thingz, time thingz end, o boy i don forget wetin all of una dey usually talk thingz end time, abeg where dem dey sell ewa goyin for here i wan mess wan beta mess ![]() |
i remember when i was 17, our housemaid haf big yansh and i always wanted to yansh that big yansh but i am happy that when mummy and daddy is not around, i c.um to her and she c.um to me and we came together ![]() |
Dont be lazy, no food for lazy animal ![]() |
Yuzedo where you dey Mr man ![]() |
o boy eeee...Rest in Peace Mr Principal |
men 9ja neva change oooo |
I blame babangida and goodluck jonathan for this ![]() |
nigerians are funny people, you can see the evidence here in nairaland ![]() |
If na 9ja get this kain thing, suya joint for done day beside the building, people wey dey roast boli sef go join instead of wasting money for charcoal, 9ja i hail ooo |
bull shit ![]() |
Radhitu bilahi rabba....from a atheist religion or no religion we are still brothers and sisters https://www.youtube.com/watch?v=p_xUCZuENAY |
I just say " this nigg.as cant hold me down, this ho.es cant hold me down" x3 ![]() |
believed in Hell fire |
Life in Russia, I want to gist you guys my life experience and story in Krasnodar Russia, there are lots of people that have different thoughts and opinion about Russia, I would give you guys direct adventures that i experienced in this country, the good the bad everything and i remembered 3 years ago i was usually saying that i could write a big interesting story about life as a black guy in Russia but now i have additional 3 years, I have been living in Russia already 5 years now in total studying and flexing. My english is not quite as good as it was 5 years ago because of Russian language that we speak here, sometimes i wonder why some 9ja boys from Russia would go back home and start claiming American accent lol....I wish i could teach you guys 5-10 popular Russian phrases used regularly here, but the MOD would ban me. I thought that lagos has a lot of thugs and agberos but here calling russian guys agbero is a complete understatement. Beautiful ladies in the house ![]() If you are following me say "ahan ahan" |
Oh boy 9ja people stubborn oooo, when i been talk Hend tyme thingzzz, mukina go use me as scape goat and ban me for 5 days, boys still no wan gree mosho2good: End Time TinZ.......... |
what a man can do, a woman can do it better suka ![]() |
Russia is a nice crazy place to live, the night life, the drinking the exotic ladies, gambling, mafiosos, angry racist, horn.y ladies, horn.y gays looking for who to shag, sports, road rage and lots of crazy adventures and crazy experience with a very different culture. Would be ready to write my story, my experience in Russia with loads of pictures If i have interested viewers Thanks Russianmob27 |
Sweery c.um to me and i c.um to you and we c.um together ![]() |
for fuc.king what na, if them go give me 1% of wetin them make i go even pray and fast for 29 days and 29 nights...but i miss watching football matches 4 9ja sha especially for barbing salon, boys go dey argue they fight (messi omo mi, see ronaldo wagbayi, we don buy bale for 85 million like sey na person papa buy am) mean while sitting at home and soaking garium and writing "End time things" on nairaland ![]() |
meeeen, una with these end time things sha....I no blame una sha, I go blame president Goodluck Jonathan and Buhari [quote author=mikedaniel76@gmail.com]End time tinz,Daz all![/quote] |
You be f00l oooo, see as you just dey harass people for nairaland, you be internet gangstar or ashi, useless piece of s.h1t ![]() kulyie: :/:/:/ no be your surname the pikin go bear abi no be from your sperm the pikin come.another example of an 1mbec1le |
End time thingz....I blame goodluck jonathan and buhari for this ![]() |
GEJ, PEJ, Obasanjo and Buhari ![]() |
https://www.youtube.com/watch?v=7Zys7NbfDvk chelsea has one of the best if not the best youth team barcelona U19 0 - 2 chelsea U19 feb 2013 uefa youth champions league good luck lad |
ohhh boy, he be like say this thread na just for me, my movement been start with my padis around 1am, we i hold 5000 grivnas (#80,000) we been go cafe, drink like crazy, play snooker after when spiritual konji grab boys we gas call 2 ashy make dem assist us clear konji, my eye kon clear wen konji no dey again...now i am sipping my tap water, looking for some bar for my pocket to buy rice and yabbing myself Kosere ni moscow no bi shere shere |
Dont forget that Iran was former PERSIA, that ruled the world, i wonder what the world is turning into, all for money and power, the money russia gets alone in supplying amunitions for the war alone is enough to feed a nation monthly Caleboha: Who born Iran? Make dem try bomb any country na, they'll cease to exist in the world map! It'll take only the gallantry of America to invade all these country unscathed. America rules the world, haters can to go to hell!!! |
Correct guy, how many pple get mind do wetin this guy man do, naija no good naija no good but nobody wan die ![]() |


