Sagerasaq's Posts
Nairaland Forum › Sagerasaq's Profile › Sagerasaq's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
That awkward moment when you visit your rich uncle in Abuja and the wife serves you 2 slices of bread, an egg, and a little cup of tea... And the kids be like ''uncle can you finish this?''You be like ''abi iku fe pa yin ni?'' Me wey dey chop 40 slice
|
even me dy think twice about dis marriage mata ooooo.... Na babymama be d sure way now ooooo |
Haha!!!! Ma Oga @ d top talk am be dt... E just fall from my mouth |
dem jazz am ni oooo!!!!!! From village shaa |
Correct guy.....!!!! Slayer slayed d slay queen |
Oya Naa.... We c dem!!! Shey na make we see dr Pictures say dem dy decorate dem..... |
Its good not to envy people cux dts what landed dem in trouble... Shey dem wan use I-Phone ?And me dy comment for their mata with My Nokia Asha... |
How many people here can recite ELEMENTARY 36 states and Capital? Talk more of National Anthem....? Pls Just one mistake shouldnt qualify one an Illiterate... Afterall who knows d one all of uy have been making... Anyway make sure yu make d mistake outsyd Camera |
i started watching Naruto since 2009 and now naruto has just finished..... Thing is Naruto has always been my one and True Love.... I dont think i can Cope without Naruto.... |
how can i get d text message too Scammers no dy c my number ooo... Wtn happen naa ? |
if to say... Mama Iyabo, Iya bashira and Mummy eleja dy insyd d motor Dt wheel no fit carry dm up oooo.... If e do mistake go up sef any motor wey dem go fall on top go scatter...... |
but seriously why Igbos wey be say if yu stay with dem uy go enjoy life for der place dy go outsyd dy fall hands.... Na dem dy cux Xenophobia, Na dem dy steal outsyd dr places, Na dem be Cult leaders outsyd again.... But come down for east dem dy too religious and very friendly and easy going |
ALL this universities for EAST dy dat list... no be say i hear... i know |
Its already a year plus and we are yet to hear from them... Has ITF not recieved our money yet? Has the Money Been diverted If yu got any info about it please let us know.. 15k for this recession go change life |
?