Sagerasaq's Posts
Nairaland Forum › Sagerasaq's Profile › Sagerasaq's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
"Am off to Church pray for me" who dem dy deceive? 600k for Anal? and see Boyfriend too go come collect without CD!! Chai!!!! Chai!!! I pity all d Guys who will be marrying Slay Queens... ![]() |
Dis kidnappers no dy do research well? 70mill? thank God say dem no chop d man head say na just finger... |
C Ponzi oooo... So i do research finish with ma money una go come get am free ?send 25k i get lyk 30 diff works for biochem... i go upload 3. if dm download am make una send me ma balance... if it works, i go help una do advert... |
death is inevitable be you Rich or Poor... R.I.P. |
Greed !!! |
at ur age na Sugar mummy be ur priority? End tym games... And i be lyk is dat people think Hell being full with their friends will be more accommodating ![]() |
Bad Baddo Baddest..... make una dy open up... we d Observers dey |
omo! i hear say Kidney now na #350million, Help me tell Buhari say i wan sell one lyk dat.. E dy compatible with anybody own shaa In case u See anybody wey dy interested |
dope dude |
dat kind of joke dts annoying!! nigga where is d joke? this joke is on us who even clicked dis post.... |
sex on first date? Na Ashawo wey no dy stand for road..... e no go end well.. she will bang oll ur handsome friends wen dy meet.... |
And Now for Grand Entrance is the Being who gets all the blame...the Devil... ![]() ![]() |
this story no too long if d guy no dy share Money naija gals no fit fall for dis kind tn... NEXT |
As if Money never make am weak... Me no dy with domestic violence ooo but if i catch dis dude one on One....... ![]() |
who no go wed Omo Baba Ijebu C happiness just dy flow for dis pics... Hope dm no go crash like tonto |
na d breast i c first!!! ![]() |
Lobatan!! na d debate dt.. Public Universities are better than Private Universities? who win ?Abeg who get Sugar i wan shack Garri |
wait ooo... |
miracles still happen... not all dis juju healings ooo |
where d boobs naa ![]() |
Thank Goodness i hate everything big in women... i love d lepa ones with long legs.. tall or short.. fair shaa... Big booty neva, Big boobs Never... just normal or average... |
haha ... na d way forward dm dy find.... |
why would NYSC Make it mandatory to pay 3k if one can collect call up letter free from ones school? ![]() |
oya naa |
una well done..... i just wan break da curse wey say i no go ever come first for comments ![]() |
na gettng laid be naija people problem now ![]() Hope am not d first to comment ?? ![]() |
Nigga so,e women are just Bitches.... they are so bleeped up that they will Bleep 50 of ya friends even when dy know... and they will be lyk its yu i want to marry[color=#000000][/color] |

?
dat kind of joke dts annoying!! nigga where is d joke? this joke is on us who even clicked dis post....
... na d way forward dm dy find....
