SAMBARRY's Posts
Nairaland Forum › SAMBARRY's Profile › SAMBARRY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 634 pages)
Ok |
What will a thief say before when they catch him.no wonder yoruba sope enitoje ika mope ika loun. Onduro de eni tomasofun. Handsome face, horrible heart |
Bahamas95:abeg make we hear word Body just dey pepper portable with envy since olamide go perform successfully for uk |
AngelicBeing:comedian ![]() |
nnamdi640:did I say she's leaving. Lol she wey open her two eyes enter polygamous home,she no know say as them use am pepper other women, ned will also use other women Peper am.of course she must have been schooled with that.abi them dey take ordinary eye enter into polygamy talkless of fucking your granpa age mate ? She's not stup1d like that na.after the social media noise,you no see say everywhere quiet.so obviously she dey low key dey enjoy papa ned money.nobody be small pikin ![]() |
NOETHNICITY:yinmu. Who you epp? ![]() |
AngelicBeing:lol yinmu ![]() |
Small pikin wey suppose to be your grand daughters mate wey you suppose dey teach,mentor and advice, you dey put preek for her nyash and you are still expecting respect and subservience? e goh sir.you have sold your respect and regard for her eye the day she see your preek.in her eyes you're not a grandpa you're like 1 of her ex boyfriends.that being said, ned is just a typical narcissist nigerian man.after them don collect hot breakfast from 1 smallie wey don disgrace them, them go dey use another woman take pepper the ex ![]() You think regina cares gives a f£#k person wey dey enjoy her life low key ![]() |
melechpilusof:lol if she's stupid and poorly trained enough not to recognise decent men from badly raised nen ![]() |
We4all:those are the type of women he deserves because that is what he represents. Why do many of you men think you deserve good women when your character is crass and disturbing. You smoke,drink, do drugs but you want a simple, moderate and homely girl. Lol.those categories of girls exist but their parents will not let you mess up their daughters so they leave you to the low hanging fruits of your type. they all deserve each other. 2face is not a victim |
Kwinesther:are you taking what naija men say seriously? ![]() |
FreeSpirited:i like how narcissists are by their own hands exposing themselves and when they mirror back their same behaviour of selfishness and inconsideration body go dey pepper them Yes women are bad people, oya go amd marry your fellow men.shioor ![]() |
God1000:lol typical behaviour of peaceful people. They hate when they are being exposed or mirrored ![]() |
Neddstark:lmao no wonder 2face and him likes dey collect. If he likes make him marry 200 wives every week he go dey collect because las las agaracha must to collect ![]() Na una type them dey use your ego against you and you won't know exactly what's happening to 2face ![]() Music legend wey them dey handcuff for hand like N2thousand naira thief ![]() |
Neddstark:e le gbon se.una no fit wise again. Una ego must sha push 6 feets below ![]() |
ultraviolet27:exactly. If only you had several baby mamas and then had bad fall outs in 2 marriages then he should check himself but he's still surrounded with deceivers. Awon oniranu. |
JooEeL:oga you men should take accountability for una bad behaviour. Many of you are badly behaved. Imagine a full grown man almost 50 still misbehaving. He has several baby mamas,so all thr baby mamas are bad,Annie is bad,natasha is bad for you to even say this you need to check yourself and from the way I see you, you will make a bad friend. So assuming 2face was your friend this is the advice you will give him? Person wey don make mistake you still wan push am to self destruct further. Ika ni e.no wonder una dey quick perish and landladies full everywhere. No body destroys African men faster than ego and empty pride.not even alcohol or narcotics destroy African men than their own narcissistic tendencies |
Lol una never start una don dey complain ![]() She's your peace o.na you dey find peace.thats what happens when your preek controls your common Sense. That's what draculas like u deserve. You deserve evil and toxic women.the ones that bring stability to your life you take them for granted.the men encouraging una don lock up ![]() Keep taking wha men say seriously. Take their words at your own risk. Na them go say they want a good woman today, tomorrow na them go say na how them want olosho Next tomorrow na them go say na wild woman them want,another time na religious woman or virgin.by the way this wan una dey fight who una wan leave unaselves for. Abeg you deserve each othe ![]() |
I love dogs but this time I don't have time to raise and feed dogs.dogs are the most loving,loyal and self less animals and I don't want a situation when I won't have time to care for it.aside that dogs helps during morning exercises. If you train them well they are helpful in waking you up 6am for morning exercises. Even exercises excites them so at least they serve as a good motivator for exercising. If you now tell them not today you will see how they'll feel bad.some will not even let you rest they wk disturb you until you stand up.at least I can trust them as good motivators for waking up,exercise and loyalty than any human being |
7upnigeria:na me be the op? ![]() Abi na me be the gigolo she-husband she marry wey dey talk everywhere? ![]() |
It's not about meeting we want to see results |
ariesbull:if taken too much or excessively |
femi4:yes o I be gbeborun. Any other new thing? ![]() Abi you are one of mewolaka customer? this one you dey try gaslight me because na her regular trademark be that ![]() |
7upnigeria:na me bring sisi alagbo picture for nairaland? ![]() |
Nor be sisi alagbo be this wey go marry end time engineer as 2nd wife ![]() And the worst mistake and agbako of her life was making friends with that lousy hijab woman they call mewolaka always giving women tips on how to be 2nd,3rd wife and how to snatch unfortunate men ![]() She too went to collect agbako advice from oloko mefa now her life is in a complete mess and that one has disassociated her self with sisi alagbo You wey dey start your life go dey collect advice from olosho ilesha.you wey dey start your life well you no see the type of dirty men wey dey Follow mewolaka for social media before going to meet am ![]() |
I don't blame you jare.talo marese ole tionibuso. |
You guys need to stop making jokes about this dangerous situation and start guarding your territories if government will not do that for you. Every community member should get a security man or men from your community. The ones you know them to their family house, their parents and siblings so if they decide to betray your safety for crumbs from aboki or cows you can hold their father,mother or children and siblings. Everybody should contribute monet and pay their salaries. You win in 2 ways by that 1stly you know that you're secured by one if your own.he won't be stupid enough to collect bribe to betray his community security si ce his wife,children, parents siblings and relatives are living in that community 2ndly you reduce unemployment in your neighbourhood. All those boys smoking igbo from morning to night and walking aimlessly cat calling girls and generally creating nuisance in your streets because of frustration and unemployment will be reduced If you can't do that,get a gun and get it Registered. This is not a time to be doing comedy skits about insecurity.you are unknowingly giving these bandits Information that they'll use to attack you I was even surprised when I heard that they were on tiktok doing give away and they were asking Nigerians to drop their account details they too were dropping it. Una no know say they can use that to trace you? Why are you so dumb? |
LordBiden:what is good for kanu should also be good for gumi. What did kanu do different from gumi. Justice is supposed to mean fairness not selective justice |
CodeTemplarr:shut the f up. Na only to come on social media begin dey talk anyhow them sabi |
So them don dey mould man with technology ![]() Interesting times ![]() |
SisterAnn:eleyi ti yawerey ![]() All you money for school don waste.you better go collect am back ![]() |

. Same men are now condemning him now that their so called "peace giver" has outrightly disappointed them. Sheybi Annie is no more a bad woman abi?