SAMBARRY's Posts
Nairaland Forum › SAMBARRY's Profile › SAMBARRY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 597 598 599 600 601 602 603 604 605 (of 640 pages)
BlackStallion:yeye dey worry you abeg dress joor
|
bukatyne:kikikikiki
|
Shebi its the same thing I said earlier. The girl may be preggy and she's yet to know or yet to tell the man.they both got served well I like all this kind of happy endings ![]() cococandy:
|
BlackStallion:common getaway joor. I show you small you fon dey vibrate if I show you everything nko? Shebi you be our brother sef.wetin dey do you ![]() |
Oya just peep. ![]() BlackStallion:
|
Whatever men.i have a house help and if it makes you think I am lazy well that's ya gadamn opinion
|
|
BlackStallion:even if i n@ked myself ya something no suppose to dey stand up.e suppose dey gentle for inside where you keep am ![]() meanwhile I no be deltan.i be nigerian ![]() |
Yeeepaaa ![]() so you sabi wiz kid song. Wait let me ask.shey n for nairaland you wan buy bugatti abi you wan kole fun mama e ![]() pickabeau1: |
Sophyrocks:na the thing wey dey sweet person na im dey kill am na ![]() |
Joy83:somethings people have held for ages and have sold the lie for decades and so has now become a stronghold that has been permanently tatood on their brains. The same way one ibo man will comnit fraud and label the entire ibo lineage as fraudulent is still what is going on in that part of ijebu.maybe one part of one of then don mess up ![]() Nigeria and tribalism since 1800 ![]() |
You be our brother na.ya okwe no suppose dey rise for ya sister . anyway you're forgiven ![]() ![]() BlackStallion: |
You dey compare yasef with people who don already get political power before economic power.shaki na ma'n shebi ora ke ![]() pickabeau1: |
Sophyrocks:wafi people talk say one day monkey go go market e no go come back ![]() we don see say e don go be that ![]() |
pickabeau1:gbagaun gbagaun gbagaun alert! you wan live for banana island and you dey gbagaun like this ![]() |
Superstitions made so that people won't marry out of their clans. Just made to scare people and some dundi United will believe that bs |
For ya mind. Abeg clearat of my front o jare make i see better people ![]() pickabeau1: |
BlackStallion:so you be edo man.no wonder ![]() wadooo o ![]() no wonder the thing don make you wan sell your birth right ![]() |
Aso ebi means family attire.it was originally meant for only the families of the celebrant and the celebrant himself or herself to wear same uniform so that they will be easily identifiable when in parties that was the yoruba culture then but along the line people started modifying the culture to include friends and family of the celebrant. That's why in weddings today you see both family and friends of the celebrant wear the same outfit just to show that they are not party crashers (mogbo moya) they were actually invited They also want to show off their fashionable personality and to buy the attire from the celebrant so that when they are doing their own celebration others to will do the same aso ebi is also a passport to collect souvenirs or food at weddings or events it's also to show you went there . That's where the OWANMBE word originated from.as in you were present. .In all sha its a yoruba cultural thing |
BlackStallion:which one be shet now? Ya mates no dey do am? Abeg dress joor ![]() |
No be only banana island na paw paw island you go soon see.who dey stalk you before? ![]() yeye dey smell. So nkan to da na wun e ![]() you sef wan stay for banana island ![]() pickabeau1: |
BlackStallion:you and who.ya sister no dey there make you unite with am ![]() |
mgbeketoto:gbam.you have nailed it. I was already wondering why you weren't here only for me to see your other moniker ![]() |
BlackStallion: ![]() see as toto no wan gree you get sense again ![]() where's that pickabeau who says all men are not the same and they don't all think with the thing inside their boxers.come and see ya colleague o ![]() |
She shouldn't even go for the burial.she should travel to another state to enjoy her life with friends. Mourn my foot ![]() aisha2: |
pickabeau1:wetin dey ya body wey them dey stalk.you be donald trump or mrs alakija or bill Gates or Mike adenuga.i no dey stalk people who dey live for face me I slap you because poverty is contagious and I don't want to be infected ![]() |
If they write blind girl receives her miracle and can now see as headlines. You go buy am but if them say cosy ojiakor marries Chris oyakhilome and chases the wife, you nor go buy am ![]() |
Lol. The plate sef looks dirty ![]() e resemble those canteen for under bridge ![]() chaircover: |
BlackStallion:so you no dey fear the nail there ![]() if the nail or teeth pierce through ya something, hot water go better pass am.infact the thing go condemn you no go use am again ![]() |
It's true o.seun sef will just be laughing while his money enters his account everyday Sophyrocks: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 597 598 599 600 601 602 603 604 605 (of 640 pages)







