SAMBARRY's Posts
Nairaland Forum › SAMBARRY's Profile › SAMBARRY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 639 pages)
Persephone1:the madness don start again o ![]() Mr help and move on.so you mean you inherited madness from your Mama? ehya.no wonder ![]() Henn Mr help and move on go help your mama na ![]() |
Persephone1:Yahoo boy don switch again ![]() . the craze don leave him head small ![]() Yahoo boy sef dey preach ![]() |
Persephone1:abeg make Una buy chain o.this one don mad o ![]() He don dey tear cloth for him body ![]() Since 2 hand touch am,he has not been himself again o ![]() He don give himself nickname make we dey call am Mr help and move on ![]() He go soon walk from Ogun to portharcourt barefooted chanting help and move on while kids sing behind him Werey alasho ![]() .he don go cry Taya for corner ![]() |
![]() Ginaz:you dey mind the jester.the clown is in severe pains, he's using trolling to cover his unintelligence ![]() |
Persephone1:grammar don Fail am he switch to Yoruba ![]() .you go soon speak Igbo then switch to Hausa ![]() Werey alasho Na market you don dey enter so o ![]() This one go soon bite tree ![]() |
Persephone1:you too go help obi to win next election,Mr helper of nigeria ![]() |
Persephone1:nigeria owes money o,oya go and help to pay the debt,Mr helper with empty skull,we dey wait make you clear Nigeria's debt.nigeria dey owe China,start with that one first ![]() If you no fit pay that Money you be bad*tard ![]() |
Persephone1:help and move on,help and move on,oya help nigeria Na,pay all the debt nigeria owe ![]() Oya walk your talk ![]() Werey alasho ![]() |
Persephone1:aww I see NL is the only place you have a life and a voice ![]() Life outside NL must be lonely and miserable for you with this your imaginary punishments o ![]() Eni ti won wo lawo sunkun tinwo Ra e laworerin ![]() |
Persephone1:eh ya.i see say the pepper I put for your eye still dey pain you ![]() You go advice Taya you never start ![]() |
Persephone1:village champion,you have been noticed ![]() We don see you,oya shift ![]() |
Persephone1:your own mouth sef don loose elasticity Na why e just dey talk off point repetitively ![]() Na mad person dey talk repeatitively without direction ![]() Abi Na by force to accept your unintelligent,lousy unsolicited advice.abeg carry your advice go give lawma,Na thrash ![]() |
Persephone1:Aunty stop impressing me with grammar.its not by grammar,it's by common sense which you're clearly bereft of ![]() In your bid to justify yourself,you ended up exposing yourself ![]() Talkative.when you talk too much you end up sounding stupid |
Persephone1:take your own unsolicited advice,carry am give your children ![]() Move |
escapadechuks:OGA no be you I dey follow talk,Na you sef need the rest more.e don do you.chochocho everywhere ![]() Zuwanike , alabosi okunrin ![]() |
Persephone1:haaa asoro dun,ofeke ![]() E pain am ![]() Hobiii ![]() She's even using grammar to impress me ![]() Pele tie.wa wa alright ![]() I go soon bring Bucket o so you can cry me a River ![]() |
Persephone1:ejo reti poju, you're no longer making sense, you're talking off point That's what happens when you try to hard to paint a picture of who and what you're not,you end up doing more damage to yourself by talking off point and incoherently. |
Persephone1:so kintu Sepe alabosi ati oniro Ni e,you're also a gaslighter and manipulator.otun go,ofenu hora. I've said it before and I'm saying it again so that others can see who you really are,a fake. Person wey dey do friendship with you don die,Na walking corpse.your matter be like nairamarley.anybody wey near you, their life must spoil |
bigdawg7:wait is this someone's wedding? And they let her in? With this ridiculous outfit? How? Are her parents dead? |
Persephone1:abosi Loma Pa e. Alabosi Ni e.i now see what the op is talking about when she called you a hypocrite Na your type go dey form unsolicited advice for church but be scattering people's home's underneath.you are not straight so koshilo. Anybody wey near you don die,them never bury am ![]() |
Persephone1:you sef rest! You talk too much.always trying hard to form miss Saint, zuwanike.its clear that you're a pretender |
Persephone1:alabosi, always speaking with 2 sides of your mouth, pretentious fake Christian Mrs Nicodemus, pretender.tuehhh Keep your toxic unsolicited advice to yourself.you need it more |
Persephone1:double mouthed woman, hypocrite,alabosi, green snake under the green grass.hiannnn! I fear who no fear you! Saint Mary for afternoon,demon for night See as you just change mouth.e be like film ![]() |
Persephone1:yes because the neighbour is not a baby.hence the blocking.like the neighbour didn't know what she did? She needs someone to tell her Obi is a boy and Simbi is a girl. If her kids Cannot be useful or are too big to be sent on errand make them Siddon for their mama house and yes like you rightly said she can do whatever she wants with her money and since op hand dey scratch,invest in your family, they'll pray for you and have your back than any fair weather entitled owo epo neighbour |
Persephone1:yes o I have to call God's name since you brought religion into the matter ![]() Help and move on.pele o.mother Theresa of Africa I no know say to now send children Na insult only in nigeria ![]() This one still dey lala land who told you people don't do things for a purpose? As per you wan outdo Jesus? ![]() Oni Kati Kati ![]() |
Ginaz:shebi I told you If they cannot see anything to justify their parasitic behaviour after calling them to accountability, insults Will follow.this is so typical of fly monkeys. Like Nigerians like their leaders.a lot of Nigerians are as wicked as their leaders. |
Persephone1:lmaooo Na them.fly monkeys everywhere.this is exactly like the op's neighbour.she is defending the neighbour because it's her type that's always feeling entitled on top of another person's thing. Op have you seen another reason to face front? Leave the woman at her 6 burdens alone and face your front oooo I am sure your family also needs your assistance.i am sure if you call your sister once she will answer you twice.now this should teach you a lesson that before you help first study the behaviour of the person and know whether he/she has characteristics similar to these clowns on NL justifying mediocre behaviour before you know whether or not to help |
Persephone1:continue. ![]() Pele o saviour of the world.you go soon learn the hard way them never press am for your eye before ![]() You soon jam op neighbour type but I know you will be too ashamed to talk ![]() Oshi rata marayo ![]() |
Smh |
Smh |
Persephone1:running errands means enslaving kids? Tufiaaaa.did I say you must do tit for tat.i know you understand what I mean,you just want to misconstrue it but I will not indulge you ![]() Nothing wey person no go see for NL o ![]() Anyway to each his own.you can keep encouraging leeches till you learn the hard way.by the way who dey hold you and God Even God helps those who will change first before he gives to them.no go read your Bible |
9icetoo:yinmu I love children but I Will never feed anybody's entitlement or ingratitude.even the Bible says the Lord resists the proud and gives grace to the humble and one of the elements of pride is ingratitude,ego and entitlement.besides there's a difference between being kind and being foolish Op like I said,carry that money and buy your mom Christmas clothes, send money to your dad, spoil your siblings and spend on your family and loved ones they'll appreciate it better and pray for you That includes supporting the church financially.if you continue enabling the entitled n them go turn around to bite you and the same nlders will be here to laugh at you and drag you.you already know how caustic they are. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 639 pages)


