Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,211 members, 7,829,344 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 03:31 AM |
Nairaland Forum / SapeleWater's Profile / SapeleWater's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
Politics / Re: PDP Drags Amaechi To EFCC by SapeleWater(m): 9:07am On Aug 12, 2015 |
Firefire:If say dem use am buy Sapele Water for boys I for no complain at all. Na on top Buhari campaign dat money go land if dem trace am wella |
Politics / Re: PDP Drags Amaechi To EFCC by SapeleWater(m): 8:59am On Aug 12, 2015 |
I swear, if dem trace the 21 billion naira e go end for Buhari campaign. Mallam wey dey fight corruption no know say him dey fight himself too |
Politics / Re: PDP Drags Amaechi To EFCC by SapeleWater(m): 8:56am On Aug 12, 2015 |
Firefire:Na transfer dem transfer am na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Barcelona Vs Sevilla: UEFA Super Cup (5 - 4) On 11th August 2015 by SapeleWater(m): 6:33am On Aug 12, 2015 |
Barca get luck |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Barcelona Vs Sevilla: UEFA Super Cup (5 - 4) On 11th August 2015 by SapeleWater(m): 8:40pm On Aug 11, 2015 |
As una dey call Messi up and down e go dey pain Ronaldo o |
Politics / Re: Nigerian Army Doing Their Best To Finish Boko Haram Video (viewers' Discretion) by SapeleWater(m): 7:37pm On Aug 11, 2015 |
And some of the idiots dem never die finish o. I hear wey one soldier dey tell the other one say make e no waste bullet. Dem wan burn dem alive |
Politics / Re: Osuofia Ndigbo Visits VP Osinbajo In Aso Rock Today by SapeleWater(m): 7:23pm On Aug 11, 2015 |
egift:But u dey lie say u come from Enugu. Na wa to u |
Travel / Re: 5 Crazy Things You Shouldn’t Do In Lagos Buses by SapeleWater(m): 6:38pm On Aug 11, 2015 |
No sleep pass ur bus stop 1 Like |
Dating And Meet-up Zone / Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by SapeleWater(m): 9:08pm On Aug 10, 2015 |
Elkewwty:Babe, na me suppose ask u weda u dey fear. For ur mind na game, but for me na serious business |
Dating And Meet-up Zone / Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by SapeleWater(m): 5:31pm On Aug 10, 2015 |
Elkewwty:Make i woo u. But me no dey for game o |
Dating And Meet-up Zone / Re: The Wooing Challenge Season VII!!! [Men Pick Your Ladies] by SapeleWater(m): 5:26pm On Aug 10, 2015 |
Mtchew! |
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |