Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,042 members, 7,828,667 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 12:41 PM

SapeleWater's Posts

Nairaland Forum / SapeleWater's Profile / SapeleWater's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

Romance / Re: Isn't This Missionary Style Enough For My Husband by SapeleWater(m): 5:49pm On May 24, 2016
Na the husband I blame. He suppose don gbensh the wife to know how her matter be. Me nor believe in no sex until marriage o.
Romance / Re: Have You Seen This Man? by SapeleWater(m): 4:44pm On May 24, 2016
Dis one serious o.
Romance / Re: A Nairalander's Throwback Baby Pic. Cute Or by SapeleWater(m): 4:18pm On May 24, 2016
She make sense wella. But she resemble person wey go stubborn small.......





























for bed.
Romance / Re: Husband Scarcity An Advice For Our Ladies by SapeleWater(m): 10:46am On May 24, 2016
The one wey dey pain me pass na those girls wey dey find God-fearing men wey be say God Himself dey fear dem. undecided
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 10:13pm On Apr 19, 2016
Mimzy no gree answer my kweshon. She no know weda I wan support her.
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 10:09pm On Apr 19, 2016
EroticAngelina:


lol it's not really my thing cheesy
Chai! E pain me.
Romance / Re: Happy Birthday To This Wonderful Nairalander;...ikonz. by SapeleWater(m): 7:39pm On Apr 19, 2016
Ikonz:

Broda me, mmuaa, (no homo)

Na you go be the MC at the venue oo
No shakes. My charge no plenty. Just 50k per hour. grin
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 7:23pm On Apr 19, 2016
Fine babe EroticAngelina! Why you no join na? You no even need campaign to win. cheesy grin
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 6:56pm On Apr 19, 2016
De news don dey change o. So na Lanicky now? shocked
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 6:49pm On Apr 19, 2016
Who be de Mimzy manager? Tell am make she answer my kweshon na. I wan know why she believe say she go win
Romance / Re: Happy Birthday To This Wonderful Nairalander;...ikonz. by SapeleWater(m): 6:30pm On Apr 19, 2016
Happy baiday
Romance / Re: I Too Love Igbo Guys by SapeleWater(m): 6:20pm On Apr 19, 2016
Halimi25:


What u know about Yoruba men

Willis??
Make you no carry tribalism spoil the thread na. I beg you.

1 Like

Romance / Re: I Too Love Igbo Guys by SapeleWater(m): 6:17pm On Apr 19, 2016
LadyJul:
warri guys are also kul... grin
E don late joor.

1 Like

Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 6:06pm On Apr 19, 2016
Suigeneris93:




no e no bad, na better kweshon be dat
Good.

2 Likes

Romance / Re: 6 Things You Didn't Know About Dating Yoruba Boys by SapeleWater(m): 5:56pm On Apr 19, 2016
YorubaWoman:
Am Yoruba

A yorubaman for me is no no smiley
Haba! Babe, why na?
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 5:51pm On Apr 19, 2016
Suigeneris93:




grin grin
Baby, why you come dey flash 32? Abi the kweshon bad?
Education / Re: 5 Most Common Nigerian Pidgin English Words and their Origin by SapeleWater(m): 5:50pm On Apr 19, 2016
Guy, baba God go sama you blessing for dis gist. Your head dey there.

2 Likes

Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 5:44pm On Apr 19, 2016
Mimzy, make I ask you for the language wey I understand and I want make you reply the same way. Na true say na you dey reign upandan for dis thread but wetin make you believe say you go win this contest?
Romance / Re: I Too Love Igbo Guys by SapeleWater(m): 5:18pm On Apr 19, 2016
Dis babe don take style buy nna boys mind to vote for her for Miss NL sha. So nothing for waffi goons abi
Romance / Re: A Cult Leader Threaten To Break My Head Today Because I Refuse To Give Him..... by SapeleWater(m): 4:46pm On Apr 19, 2016
Wait o, you say the 'cult boy' na your 'friend'
Celebrities / Re: Genevieve Nnaji Steps Out In Style by SapeleWater(m): 4:00pm On Apr 19, 2016
Na the only thing wey una wan tell us be dat? undecided

1 Like 1 Share

Sports / Re: They Say This Jean-Kévin Augustin Is 18 Years, What Do You Think. by SapeleWater(m): 3:57pm On Apr 19, 2016
Agric
Romance / Re: Why Are Men Jealous Of Their Babies?? by SapeleWater(m): 1:35pm On Apr 19, 2016
layla129:


Yes and i get five pikin. Tiri boys, two girls
You just dey start be dat
Romance / Re: Why Are Men Jealous Of Their Babies?? by SapeleWater(m): 7:19am On Apr 19, 2016
layla129:



Not true AT ALL
Why you dey argue? Shey you don marry?
Car Talk / Re: Car With 3 Tyres Spotted In Sango Ogun State. Photos And Video by SapeleWater(m): 7:07am On Apr 19, 2016
I don see am taya
Romance / Re: Why Are Men Jealous Of Their Babies?? by SapeleWater(m): 7:04am On Apr 19, 2016
Dat na lie, abeg. Na women dey even jealous their female daughters if the husband dey always get their time pass the wife.
Sports / Re: They Say This Jean-Kévin Augustin Is 18 Years, What Do You Think. by SapeleWater(m): 7:00am On Apr 19, 2016
E no possible.
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 6:58am On Apr 19, 2016
One of the girls don deactivate. Ladyjule.
Romance / Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by SapeleWater(m): 6:54am On Apr 19, 2016
So e don dey shele again. cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.