Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 317 pages)
*i am also there as the legal adviser* |
hehe ![]() |
@ crazy, service am well oooooo and make provision for spare oil and fuel |
@ crazy, we thank God too ooooooooooo @ ify, so,you sef dey here abi u wan help the poster make him fikki big? |
@ her house anyone who doesnt have the airfare,landfare or waterfare ![]() should come to me if we time ourself well and go thr sahara desert,we fit reach there b4 rice finish |
@ ify, me sef dey find her oooooo Kooldamsel, where art thou?? |
hehe |
hehe tope,u don become english teacher? |
@ TT you dey laff?? |
no comment |
soccer game |
na chicken go suffer the punishment of wetin that man do 9ice one emperoh you dondey utilise your sense now ![]() |
i am the best and the greatest ![]() |
the dog is from mars ![]() the tin don smoke igbo tire |
@ crazy, you still dey around?? how body |
@ msquare, welcome*** i hope you brought your paramedic because laff go kill you here ooooo |
*i don carry my spoon too ooooooo* |
@ phiniter, you wish is granted |
make una laff now WTF*****my face??whats this site turning into |
@ ruffneck, no comment ![]() |
in igerian dicktionary, kpomo na goat or cow skin, i dont know what you are talking about ![]() as if you no like kpomo |
MAD PERSON ![]() |
@ poster, i said it b4 and i'll say it again,anything the man talk,take it with a pinch of salt |
*thinks,she wan kill sheself* no froblem i go give you sleeping jazz,take one in the morning,when you sleep,na odaside you go wake up but if nut *send me N50 celtel recharge and i go samma the guy for you |
tasty coffe at that natty ![]() |
@ benny, thank goodness you emphasised on it being for adults ![]() i'm free as a jay bird |
@ poster, good for you ![]() |
*no comment yet* |
@ nice, you really serious ooooooo @ bblak, consider the guy oooooo, e fit no get food to chop now but he get potential ooooooo ![]() |
hehe ![]() |
*thinking shey make i laff?? *make i laff sha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 317 pages)
