Schorlbone's Posts
Nairaland Forum › Schorlbone's Profile › Schorlbone's Posts
For all of una wey dey criticise garri revolutionaries na God punish una ![]() I no blame una at all na oga Seun I blame pass b'cos e dey use our traffic income dey chop chicken and turkey while we dey for street dey survive on garri/eba/fufu/tuwo/akpu and all the mumu mumu for food available to the common man..... Maybe if we strike we go know how e go take do without garri... Abeg make somebody kukuma open our own www.garriland.com make trowey dis dictatorial site jor ![]() |
waleakanfe: [color=#006600][/color] And how does dis affect the price of 'Gary Cahill' in the transfer marke ;Dtit don't! But it actually affect the prize of Gary Neville ![]() |
Vampie |
Hello everyone! ![]() |
I don die matsh neva start una don dey do e fight, abi? Anyhow sha I no send the two of una, arse.nal and liverpoo can go kill dem self. One love to my G republic members, twolla! |
So dem just dey do like say na dem go win! ![]() |
Ye, shey dem bring dem come? 4-0. Miranda 23 |
Hazard no fower ![]() |
Abeg who dey home? ![]() |
The first goal is my favourit see as e wan break Luiz spinal cord ![]() |
Chelsea how market ![]() |
U get time Ooo ![]() |
So na here all y'all dey abi? ok!Shey una don hia of 'lion junction', 'toto avenue', 'Igbo street', 'ashawo road'? LOL! |
Chelcy10: Tell us say u don dey learn musical rythms..... OK!!no be today I dey rhyme, since beginning of time...no be crime if I spit my lines and shine....you mad cos you drinkin chelsea and I'm sippin wine...halamadrid and my niggar cr9...who be chelsea? I rather drink pepsi...they be playin like say dem get epilepsy...infact, dem go loose dis match if na lie we go see ![]() |
Blues will lose like fools thou dat ain't cool so they shld be back to skool and learn rules but they choose to use it like an abuse cos they have heads wit srews. ![]() |
so... U wan tell me talk say im na shampion for inside the league? Lol!@topic, oga jona, no matter who u wanna put for dia enh, I just take God beg say, make sure say, d power just dey as e dey so... I dey enjoy wella like dis And also no forget to create work for ghetto bvoys, cos e still get as e be for street mr president. Welludon $ɪ̣̝̇я̩̥̊ ![]() |
175: Look very well ooo. D poster na Nwa Teacher. He meant to say garri and not Indomie. Make im papa kill am?lol, which one be 'nwa teacher again?'... |
Nwa Teacher: How does this affect d price of indomiedis na ajebota Oo , e nor dey for inside garri league... |
Fotitiri tawzan naira ![]() |
Caveat emptor, scammer watch ![]() You're on ur own bro.... |
RealBitch: Two things. Its interesting or its Stu*pidnice username ![]() |
CrazyMan: Let's just the fire service responds quickly...I also hope that people aren't trapped in the inferno.crazy man indeed ![]() Tot they said the fire is already been contained? |
Mannylex: Guy ask yourself the question, did what I type just make sense!over make sense dey worry am sef I mean e make sense die ![]() @topic, well done JTF, carry on! |
klax: Too late for Buhari to say that. Its no longer valid or relevant.I don't even knwhto tell your uninformed black *ss. Just do urself a favour and get a life! |




