Scobaba's Posts
Nairaland Forum › Scobaba's Profile › Scobaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
Steve ogah...badt guy! |
So dem sack this people now won come employ freshers. Na so e dey b sha. OLD things shall pass away. |
[quot author=pDude]Cally for life baby. That's how we do it baby . People get shot every minute here[/quote]@pDude..Portharcourtdude....fr ur mind u dey cally. , cally fire. Port harcourt pikin. ![]() |
Da baby na native doctor in d making! |
Everybody with him own abeg. |
"...Na me be d pikin wey dey give e mama joy"...Lol! |
See requirements,na wa. Na big man job be ds. Meanwhile, Heineken na beer sef? Mtcheeeew! |
Dat wife no really like da guy, I fit bet am. |
All she ever wanted was to be accepted.@muna...nice 1. |
The Naira rain is better than the rotten handshake of yester years. More Naira especially, for the Home Based. Una no see sunday mba face...omo na long term hunger and struggle ooo. |
' Romeo n juliet MUST die' na in be ds one. |
Its now "Nigeria-must-go". Smh. I sorry for us. |
Wait o, after breaking 19yrs jinx, we still dey 30? As in TAAARTY..na wa o! |
Kris...abeg help me scatter dat show abeg. Like 8hours everyday.....for wetin ![]() |
, cally fire. Port harcourt pikin. 