₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,001 members, 8,520,602 topics. Date: Wednesday, 18 November 2026 at 06:24 AM

Toggle theme

Seanwilliam's Posts

Nairaland Forum › Seanwilliam's Profile › Seanwilliam's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 440 441 442 443 444 445 446 447 448 (of 574 pages)

Romance › Re: How Does Is Get So Wide All Of Sudden? You Know What I Mean. Photo!!! by seanwilliam(m): 9:47pm On Mar 02, 2020
kingteeee:
Lmao. I swear I laught sotey water dey comot for my eye. “Abeg who know jug” lol so e come b like say u dey insert cotton bud inside the jug abi grin
grin cheesy grin it is better experienced than read.. but the girl is beautiful o

Romance › Re: How Does Is Get So Wide All Of Sudden? You Know What I Mean. Photo!!! by seanwilliam(m): 6:26pm On Mar 02, 2020
dyze:
Lolzz. U dey craze. I just burst out laughing when you say; abeg who know jug?
bro and if you see dis girl ehn, shes very beautiful... e bad sotey I no no wether she wet or not, e just be like say I dey draw water from local well.. the pussy smell like rotten ponmo, but I no want make she chop my food for free
Romance › Re: How Does Is Get So Wide All Of Sudden? You Know What I Mean. Photo!!! by seanwilliam(m): 6:08pm On Mar 02, 2020
. with all my effort, this girl no gree make I chop am oo, after like one month, naso I forget am say make she dey go, a whole big boy like me.. las las, she called me one night and asked if I was at home, immediately I took bike and fiam , I don get home.. I told my roomie to go find where to sleep, ... the girl came and I spoiled her with better trips and foods that night..we got back to the room , there was light, she asked me to off the light, I no gree... well las las, cos i no one loose the opportunity, I obliged, she started by playing emotions game like" I hope after having your way, you will not disappoint me" I said common , I love you and u know it ,so baby stop asking me rhetorical question "....
.

.

.

.
Your guess is as good as mine....
.

.
.she sucked me and rim well well.. time to fhuck reach, I comot the pant, and I was welcomed my a septic tank, I managed hold my breath.. I strapped condom and close my eye dive in ... mehn, abeg who know jug? Yes all these old plastic jug, my prick kon be like a day old chick leg for the pussy... as in, is like I missed road, I no feel anything as I dey go and come... .
.
.
.
I maintained my cool and prayed make I cum shap shap...
.


U no wetin kon vex me? She go dey moan, as in kon dey shout like person wey dey labour, ...
.
.
.
.
Walai walai, I shout for am to shut up and stop the hypocrisy! Asin e be like I dey run around the circle.. mehn, I vex so tey it caused confusion..

,

1. I no fit tell am why I dey vex
2. She no fit tell me why she dey beg me
3. But I'm sure both if us know what's up..
.
.
.I sha manage till day break, mehn , she saw my countenance and she said know say I got the drift...
.
.
.
..
Nobody tell am to stop calling me..
Romance › Re: Man Proposes To His Girlfriend In Public And Gets The Biggest Embarrassment by seanwilliam(m): 4:36pm On Mar 02, 2020
I'm a gentleman to the core but if any lady tries that with in public, na for her to kiss the world goodbye
Phones › Re: Redmi Note 8 Or Samsung Galaxy S8+ by seanwilliam(m): 12:01pm On Mar 02, 2020
The ONLY reason I can go for redmi 8 is because I dont fancy second hand phone, wether uk used or naija used....
.
.
.


But if you are very sure of the s8plus source , then dont think it twice atall..
Reason to go for s8plus
1. Faster processor
2 better screen
3. Better display ( ppi)
4. Better camera with gcam
5. Top performance
6. Better resale value
7. Reliability
8. Class
9. Ease of resales
10. Easy to repair...
Celebrities › Re: Adedeji Adeleke Spraying Money At An Event by seanwilliam(m): 10:42am On Mar 02, 2020
ebuka10box:
Dis money wey yab me , one day I go dey ontop of you .na me go dey laf u last last. As u control me now , na me go control you in month to come. My ppl if u bliv , na so e go be
amen
Phones › Re: Screenshot And Post Your Data Usage In The Month Of February by seanwilliam(m): 6:39pm On Mar 01, 2020
I didn't use much

Romance › Re: I Love Him But Just Dont Want Sex Now by seanwilliam(m): 3:50pm On Mar 01, 2020
Me oo, I cant date without fecking... wetin be my gain?? What if we are not sexually compatible?? I can't choose to ignore avoidable mistakes in marriage jare . If u love the guy, risk am joor, afterall na man go still take the virginity.. no go use marriage to scam the man
Phones › Re: Samsung Galaxy S20 Ultra 100X Zoom Camera, 108 Megapixels - This Is It! by seanwilliam(m): 11:54am On Mar 01, 2020
akashi01:
He uses Samsung A10s. His opinion is rubbish here.
like say no be samsung produced a10s.. u are very daft...
Sports › Re: Joseph Yobo Pictured With Finidi George - Check His Current Look by seanwilliam(m): 6:48pm On Feb 29, 2020
That guy fresh mehn
Phones › Re: Pls. Which Is Better Between My Three Choice Camera Phones? by seanwilliam(m): 5:06pm On Feb 29, 2020
Shey HTC still dey do phonehuhhuh
Phones › Re: Pls. Which Is Better Between My Three Choice Camera Phones? by seanwilliam(m): 5:05pm On Feb 29, 2020
If I were you I would go for Google pixel.. but but, you should check out Samsung a71, or uk s10

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 440 441 442 443 444 445 446 447 448 (of 574 pages)