Segun359's Posts
Nairaland Forum › Segun359's Profile › Segun359's Posts
I totally agree with u jawe. ....if only Africans could learn from this and stop idolising the Europeans |
What Do U guys think. ....cos I personally think these Kardashians are bullshit
|
D Bro no fine joor....choi see wetin linda wear oh....nawa oh |
Shabi Na fine African families be this.....no be Fucking Kardashians |
Omo this wizkid don finish jawe. ...I ain't hating its a fact |
D man has a point sha..... |
Well I dunno Wat to say......I think it's normal for guys to try and woo pretty girls.....Buh I now think u don't have to be such a bitch about it,which is Wat u doing |
I no know say dem dey go on date for naija. .....guy just be yourself and u will soon get into her pants soonest |
I can never abandon somebody who risked everything for me oh.....she's worth it not some rich brat. ....buh did story Na fiction joor |
No mind all these girls...dem no get sense at all......I dunno where they get that their useless confidence from. .....just cos u pretty and guys are chasing u up and down, u think u have arrived. ...smh |
I don die. ....,Shay na church mercy aigbe dey go like this abi Na party wey she put glass for eye |
This one get as e be oh |
This okupe Na idiot of the highest order big fool |
Chai God oh reason my matter oh....I must buy house for here oh |
Guy run for your life oh aaaah |
Dude sorry for u......Lwkmd U deg suppose know say she's feeling Hot. ....u for ask am y now |
At age 22 and u don't have toasters too?....men that's serious Shit oh....I think u shud be a little bit worried. ...if I may ask are u in skul? |
U better dey thank God For your Life....Na wetin me sef dey find gan gan be that |
So are u expecting like a praise from us....well sorry for u my dear....Buh this isn't something to be proud of......personally I think u an attention seeker. .. |
God Help Us In the world oh....it seems the Kardashian family are the ones ruling now... .imagine that bastard Bruce Jenner Wey call himself caitlyn jenner now winning Glamour Women Award of the year when she's not even been a woman for even up to a year. ....Na God Go save us oh!!!! I don't wanna sound too religious Buh these are too clear to ignore Truly These Are the end times people!!!!!!!! Just even see as the guy be sef. ....
|
Dude I'm serious Na. ....buh u catch me sha |
Geez....I've been at home for a while now. ...and kinda bored....so I need someone who is of the opposite sex(female) to keep me,company oh... |
Wetin u wan call us for.....shay u wan give us money ni. ....if u looking for Good Dick I'm your man....just message me |
I Was Just Annoyed The Other Day I saw on FrontPage how olamide and davido were showing off their Baby mamas. .My Mind just went to the likes of Amber Rose And Black Chyna We now making baby mamas a normal thing In naija. ..when it's supposed to be something to be ashamed of...smh I was fucking annoyed wen I saw it.....it now made me started thinking that in Nigeria we import virtually everything, now imagine us importing the whites trashy culture. Even last year our so called Naija celebrities even celebrated Halloween...and I was like WHAT?.....it's not like they celebrate Eyo Festival with us or osun-osogbo festival. ....No U see these whites eh.....they won't respect we Blacks if we continue to copy them... Well Wat do u guys think? |
See this girl oh....Do u know u committing an abomination.....next time make sure u have a knife with u if he tries to force himself |
Chai d day wey I go meet all these politicians pikin eh.....dem no go forget me walahi. ....I go too chop their money |
The bedroom big pass my papa living room |
I just hope this guy joins a Club where he can see playing time.....and automatically make african and Nigeria proud. ...jah bless u osimhen |
Chai omo I just like this chidinma of a girl die.....she's just too pretty men....tripping for u girl. *winks* |
I sha prefer am to PDP or Jonathan |
U see this freeze is a proud son of a hitch.....if u listen to him on radio....u wud know. ....I'm no swearing for him oh.....buh I doubt this new relationship will last |