NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:15am On Mar 13, 2016 |
chisophia: it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o. Happy birthday dear. Many more years on earth in sound health.. Cheers! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:10am On Mar 13, 2016 |
I greet all of una o. How una dey?
Na because i dey busy some how no make me show 4 dis city for d past 4days naw.
Wetin dey shele for dis city, any tory to tell?
Happy sunday to you all. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:56am On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: Abeg carry cane wen u dey go. Help me flog am if u catch am with another woman. Imagine because I tell am sey I get belle, na so he run away Chineke God.. So u no trust me again. Me wey be say na frm work dem carry assignment give me. My queen, u knw am for u nd only u. U no nid to dey panic abt any gal nah, even as Iambibi fine reach she seduce me bur i no luk her side. I don miss u o. How wa u nah? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:33am On Mar 11, 2016 |
Good morning guys. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:34pm On Mar 09, 2016 |
Rukkyola: my sent4rina com and c wat smbdy is doin 2 ur wife o Pls help me call awa family doctor make hin get 1 wheelchair ready becos i go brake 1 pesin(testimony89) lags today if he no dey careful. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:38pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: show kwanu? Wen i dey tell u bfor u dey form james bond....am contented with ma jubrealguy like dah!!... Leave me!!!! See dis gal o, whch show u tink say i dey talk... Na AY easter show me dey talk o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:30am On Mar 09, 2016 |
jubrealguy: dedicating this page to my one and only, arewa aponbepore mi iambibi
MDCCIIIu no even reply d gud morning, u dey ask if show still dey........which kind show, abeg. How far u na Abeg na u i dey follo yahn, y u wan no wetin no concern u? She don undastnd wetin i dey talk.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:19am On Mar 09, 2016 |
iambibi: .... Lolz.... I warned u....... Anyways.... It is neva too late ok..?.... Gud morning E be lik say i don dey tink am o. Hwfa, show stil dey? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:16am On Mar 09, 2016 |
Rukkyola: thank u sir.am satisfied wit my sent4rina.hw my nyt went is nt ur conSIGN Daz mai bae talking.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:43am On Mar 09, 2016 |
Testimony89: U bera allow mi wei him go dey prepare u swt fud b4 u wake up in d mornin nd shower u wit unbeatable love! Anyhw sha, gud morning bae, hw ws ur cul nait? Nawa o, so u wan con dey drag my rukkyola wit me abi. I no dey blame u sha, na d wife wey no dey satisfy wit wetin hin get i marry. Rukky oya go under rug wey dey beside shelf 4 sitin rum go take fud money 4 dia. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:07pm On Mar 08, 2016 |
Iphemama are u an OAU grad or u resides in Ife? I've my reason for asking. Answer me and i'll tell u d reason late. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:23pm On Mar 08, 2016 |
Rukkyola: u could not even ask ov our pregnancy.i wil go and do abortion 2moro don't wory.is lyk u don't wanto b a father nw.no problem u hear U sure say no be malaria u get? I dey ask ni o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 4:57pm On Mar 08, 2016 |
Page 1688 dedicated 2 my queen rukkyola. Rukkyola: yes na.if i don't jowu,hu will? Hw has been ur day? Fine dear and yours? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:42am On Mar 08, 2016 |
Rukkyola: dat guy dey ignore me.he no dey gree talk 2 me until i talk 2 am.i just hope he is not falling 4 iambibi already Òjòwú ni é ìwo omobìrin yi.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:04am On Mar 08, 2016 |
Fraiser: abeg tell am o I witnessed the whole drama last nyt, she(iambibi) is now married to one jubrealguy. You can only wish her luck but i'm afraid she still wants me desperately.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:54pm On Mar 07, 2016 |
iambibi: ... U no go look am... Den hw u take see me say c d tin wey i wear..... Na because u dey fear make ur wife no use juju scatter ur legs abi... U kno she's very diabolic ..Therefore U beta drop pride and tell me wat u want o.... Ok.o U beta give fraiser some space in ur heart make hin manoeuvre ur meandrine. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:41pm On Mar 07, 2016 |
iambibi: ... U no go look am... Den hw u take see me say c d tin wey i wear..... Na because u dey fear make ur wife no use juju scatter ur legs abi... U kno she's very diabolic ..Therefore U beta drop pride and tell me wat u want o.... Ok.o Lol...Naughty gal u be. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:01pm On Mar 07, 2016 |
iambibi: lolz... C diz guy wey dey don use juju cover his eyes.... heheh... i laff i swahili..... Show me d pesin i way go do d secret affair with... Me wey b reverend sister. .. No lemme call ma twinnie for u o.. ( iamdynamite) dat is if u still want to continue ur hard work as a man with u wife.... So u beta behav... Meanwhile ur wife don go hospital.... Incase u need any tin.. Jst lemme kno... Lol    what is dis ur ar wearing... Chisus i cova my eyes wit blood of white sheep o.. U tink i go fall 4 dis ur temptation abi, odeshi whalai i no luk am. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:19pm On Mar 07, 2016 |
DTOBS: My people my people!
How are you all doing? Hope the day has been going on smoothly?
Kitchen only God knows how you come about that nick,but one thing I know is that you re da bomb.
LogoDwhiz et Kbs468; Wetin dey shelle?...am loya ooo
Fraiser; Honestly, you re a very funny character that one must not Miss to meet.
Qutyjoyce! Hmmmm, Qutyjoyce, dis babe fine no be small, ThankGod for my chommieblaq (she just as beautiful as you re,if not more sef)....when are you finishing the matter with oyehomie?
oyehomie; Your head dey dia.
Spixytnxy: where are you, awon ibeji nko? what is happening between you and Kbs468? I've missed all the little little fight nah!
Fraih et crobboy; this two guys can write for heaven! I cherish ya gift so much.
Rukyola et Sent4rina: Perfect couple of the city...but that gal kolo no b small.
who else ooo...? Abeg, make I pause here drink water plus attend to my special chommieblaq cause she's expecting me...
*open door* Oga i go change am 4u o, y u dey call my bae KOLO na. Na becos u bi d 1 o! GOOD EVENING TO YOU GUYS. HOW HAS BEEN YOUR DAY? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:16pm On Mar 07, 2016 |
iambibi: lolz... Oya is ok... But no too jump o... Bfor d foam wey u hide for belle drop... because OYO WILL BE YOUR CASE wen Sent4rina mama use hand of mortar pursue you... Leave my wife alone biko. Shey na byforce, i say ano do secret affair. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 1:28pm On Mar 07, 2016 |
Rukkyola: ehen! Iambibi or watever.so na hear u dey.lemme advice u na,dont go near my sent4rina if u dont want d worse to happen to u.dats al i wil tel u 4 nw.I get babalawo and e get juju.so respect ursef No worri ursef, na only u dey my head 4 nw nd nobody fit tempt me wit 1 plasma yansh wen u get bulldozer 4 bak. Hw u dey dear. |
NYSC › Re: Niger Batch A16 Let's Meet Here. by Sent4rina(op): 11:14am On Mar 07, 2016 |
pyruvate123: pls let's open a whatapp group Be the admin. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:10am On Mar 07, 2016 |
iambibi: ah ah, u don wake? gud morning, and hw was ur nyt Yes dear.. My night was cool. I hope u slept like a baby? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:55am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: Ohhhh! Dnt mind me cos i was high on gegemu last nyt,na my old sef wan resurface bt i dn dae normal.hehe! Gudu mrning to u No biggy its 1 of those things.. Like they say; all work no play makes jack a dull boy. My broda u need it tho. Pleasant morning to you too sir. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:12am On Mar 07, 2016 |
Good morning my pipu. How una night be and hope una sleep well well?
As today don break sn, na gud gud things we go dey encounter 4 d rest of d day o. [color=#770077][/color] |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:34am On Mar 07, 2016 |
Annabechick i could see u peeping through.
Whch states did you choose? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:29am On Mar 07, 2016 |
iambibi: na for which planet dat one wan ever happen.... Oya no argue... Jst dream of me.... Com and take gudnit kiss.... Oya bend down a little because i kno u r taller dan me....oya bring ur forehead... *kisses forehead * oya gud nite... Lol. Aswear u don naughty finish. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:25am On Mar 07, 2016 |
[quote author=eaglevision post=43543811][/quote]Abeg i get 2 balls attached to a giant rod in betwen my legs. I no be who u think i be. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:21am On Mar 07, 2016 |
iambibi: ... Kk.. If u say so... Gud nite and sweet dreamz.... Dream abt me o...!!! lol U wan make i dream say my rukkyola give u maximum shish(beating) abi. No wahala! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:13am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: U people shld goan sleep na, i wantu lock d 'gate' of GC Goodnight nd orunmila bless y'all Obatala bless u2 my brother |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:12am On Mar 07, 2016 |
iambibi: ... So u hav not gone to bed yet... Y na... Im watching over the city, including you. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:05am On Mar 07, 2016 |
SC31: lol its actually possible,provided you're not doing it here Agreed but we condemn the way she was bragging about it. Moreover, it has been proven that she was lying about her acclaimed best graduating student. Forget about her, she didn't deserve our attention. Btw, its been a while, where have you been? |