NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:52am On Mar 02, 2016 |
FolabiBret: There goes the translation:
Oruku tindi tindi, oruku tindi tindi, oruku bimo igba, gbogbo won lo le tiro fun. Ewa(beans) ni o! Hurray i jux won mr folabiBret 2million dollar.. Pls wey my money o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:47am On Mar 02, 2016 |
Abeg na, una don use mouth/hand finish dat póor boy..
He wanted to correct a mistake but ,was eventually punished for his silly act.
I don't blame him though, he was a grammar police back in sec skul.. Or maybe humanities blocks had infected his cognitive ability(oau guys will understand). . |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:52pm On Mar 01, 2016 |
OBSERvation MoOD activATED... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 3:25pm On Mar 01, 2016 |
biotechshola: Pls let's calm our nerves nd control our curiosity abh this CUL of a thing.
Afteral na us bin wait patiently since october october last year nd some of us din don dey wait longer than that.
We go see am in due date...
March is here already! Wagbayi padi mi. |
NYSC › Re: Niger Batch A16 Let's Meet Here. by Sent4rina(op): 10:54pm On Feb 28, 2016 |
ahmtech93: How many hrs is lagos 2 Niger, paiko 2 b precise 13hrs maximum. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:21pm On Feb 27, 2016 |
teeblaze23: Hello guys, Pls, for d documents needed at camp, will d O'level result or certification be needed in anyway?
Na one person dey argue. Am with me here
Cc: all Foreign grad YES, naija grad NO.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:29am On Feb 25, 2016 |
MissOyin: Pls I ve a nysc related question.
Am confused on wat hair to mke to camp ooo
I was told fixing z a vry bad option.
Any idea Cc Spixtinxy Fraih Kbs468 Amodu Sent4rina QutyJoicy et all I recommend zillion braid. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:09am On Feb 25, 2016 |
MissOyin: Oh ok. Yes I ve cos my village pple don't want me to join nysc camp bt am ready 4 dem.
Ahhh pls don't put on ur eyes on me We can't let u off d hook ni o. U bi wife material and amodu be original tailor wey dey sew wife material. I knw he go sew u well well. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:00am On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn, I think say non alcoholic alcohol no dey mk u c wella b4 Awon ibeji don over fed on you abi.. U need to chop o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:57am On Feb 25, 2016 |
MissOyin: Ahn na run away ke . Am ere jare No mind me, na becos e don tia wey i see u 4 here. Hope u don go clinic 4 treatment, malaria must not spoil show 4 u in d camp o. As 4 runaway, na joke o becos i knw say anywia u run go, oga Amodu go run follow u(our eyes are on you if u don't knw).... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:49am On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: Sent4rina se anything no do ur eyes sha, se u no dey c missoyin ni No be today she show face. I jux dey see her massage ni o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:44am On Feb 25, 2016 |
amodu: Ehn ehn, I for fear... My dear friend, hw are you doing? Its been a while. Btw, where is ur missoyin? I've not been seeing her on here recently, has she ran away(im jux asking tho)? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:36am On Feb 25, 2016 |
Fraih: This one you are still up here, I hope you are taking care of my friend, Rukkyola very well. Hows her body now? She is doing fine, thanks. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 1:09am On Feb 25, 2016 |
I was the last man standing...
Time checked; its exactly 01:08AM here in Nigeria. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:18pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola: stil treating it. Get well soon dear. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:07pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser: how malaria no go help u manage ur body wen ur gbewudani husband sent4rina no fit manage u well you dey envy awa luv abi. Buh wait o, she(rukkyola) say she no want u abi na byforce. Nawa 4u o my friend! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:27am On Feb 24, 2016 |
Rukkyola: i am malaria sick.Am feelin dizzy already.OFF I GO Eyah sorry. Hope you've treated it? Pele dear.. |
NYSC › Re: Niger Batch A16 Let's Meet Here. by Sent4rina(op): 12:48am On Feb 24, 2016*. Modified: 6:52pm On Feb 24, 2016 |
Sleekyonyx pls can you share ur experience with us on here? |
Phones › Re: Please Help Me Choose Between Gionee Splus, Gionee M5 And Camon C8 by Sent4rina: 9:58pm On Feb 23, 2016 |
Please how much is Splus? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:32pm On Feb 23, 2016 |
|
Celebrities › Re: Wizkid Blasts Linda Ikeji: Almost 40, Lonely And Bitter by Sent4rina: 9:13pm On Feb 23, 2016 |
SmartMugu: I been assume the guy is on some jokin' sturvs like Falz. Quite funny.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:10pm On Feb 23, 2016 |
LogoDWhiz: Okay bro plus me muyiwatemitope6@gmail.com |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:47pm On Feb 23, 2016 |
Fraiser: your luv ke? Wait o una neva fyt, una still dey togeda?, dis my friend try o, hw person go dey live wit woman wey carry anoda man belle Na amebo go finish u ore. She no fit get belle until after our NYSC... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:44pm On Feb 23, 2016 |
Kbs468: Sure the Hon Minister of works and Infrastructure as well as the Brain behind our adorable and cute GOLDEN CITY REPUBLIC today.
And hope your side is gradually taking shape too All thanks to God, we are counting dates. |
Celebrities › Re: Wizkid Blasts Linda Ikeji: Almost 40, Lonely And Bitter by Sent4rina: 6:40pm On Feb 23, 2016 |
SmartMugu: In fact, your Strongle paid off, and you made it! What school did you attend bro? For those still Strongling out there, Strongle harder, never loose hope and remember there's time for everythings. Haha Whalai u get bad mouth.. Wetin da poor boy do u na? U 4 correct ham 4 one corner nah haba. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:17pm On Feb 23, 2016 |
IamSassy: Lagos state, ogun state, and ondo state Haba na only u waka come! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:16pm On Feb 23, 2016 |
I greet una o.
Oga kbs468 hw u dey, hope u don dey ready 4 camp.
Fraiser my surest padi wey no dey ask pesin, i use style dey greet u o. Hw ur area? Hope u don dey prepare 4 Adamawa(whalai na so'se u go land dia).
To all the gud pepole of GCity, i hail una o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:11pm On Feb 23, 2016 |
Rukkyola: mo ti miss e gan fa! I missèd u2 o dear mi. Did u knw i chose Niger becos of u and guess what, dat was where i was posted to. Hurray! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:08pm On Feb 23, 2016 |
Rukkyola: i laff! OYO is Femi's case.sent4rina is my man 4 nw Who is dis Femi you have been chanting dis while? Have you seeing some other guys behind my back? Btw, where have you been? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:13pm On Feb 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:11pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468: Even you Minister.
Up Chelsea with only Fernando Kolarov Demichelis? win na win u knw.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:09pm On Feb 21, 2016 |
up chelsea fc! |