₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,413 members, 8,450,231 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 01:32 AM

Toggle theme

Sent4rina's Posts

Nairaland ForumSent4rina's ProfileSent4rina's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 49 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:40pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
My love am doin dat already so pls live doz mentions u hear.
Hav heard u dear.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:35pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
ok if u want us to go nw no wahala, block me for dat hotel wey dey for d back of d kings palace, na from dia we go go d baba house
pls make sure u arrange 1 correct wheelchair if u dey go dey hotel o, u fit need am after she don come see u finish.

Wetin i dey talk sef... She no fit come meet u sef in d 1st place.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:31pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
Ah! Fraiser even u dah i trusted so much.y ar u falling ma hands nw.pls save my marriage.U know i love my husband so much
No amount of things they can talk about, i trust u and i'll take it wit an open mind.

NA LOVE DEY SHAKE ME LIKE SAY I DRINK OGOGORO, NO BI MY FAULT...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:26pm On Feb 03, 2016
justified10:
bros, d joke no funny o. cos I no laff wen she talk am..
Na u dey take her serious, she no mean it.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:19pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
my gud friend no b dis kind period wey I won help u carry on wit ur responsibility, u suppose show face o, abeg still go do some work join we go call u wen will finish
Abeg if na joke, oya stop it b4 i vex 4 u o. Help me ke! Wetin i go dey do wey u go dey help me 4 my wife.

Wait o... Abi ogogoro don dey wori dis my friend ni(i jux dey think ni o, base on wetin u dey talk 4 mouth).
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:15pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
Thank u so much dear.Don't listen 2 anybdy again o and don't check any mentions.Let's go and sleep u hear
I go meet u 4 bed. Oya go position 4 sef 4 me i dey come, dis nyt go dey sweet die.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:13pm On Feb 03, 2016
justified10:
lol. dey Dia dey dull.. na ur wife dey complain say she no get toaster...I say make I toast her so she no go think say she no fine cos I knw say na beautiful woman..


but as u don show, I go jejely dey ma lane
Na joke she dey joke.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:10pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
lol... If dcheifpriest catch u, I no dey dia o, irunmole no sabi wetin den dey call phone o, na to dey chop cock irunmole sabi. Anyway e get anoda one sha bur if i describe hin house for u, u no go fit get am, may b u go com block me for house tomoro morni make i carry u go hin house
My padi of life, how far na. Hw u dey roll since morning?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:08pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
Thank u jare my sweet heart.Lets go and sleep.I love u so much.i can't fit love anoda person d way i lov u.oya let's go.
I love u2 my queen.8-)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:06pm On Feb 03, 2016
SC31:
Thank GOd say you son come o this one way your wife wan dey borrow husband
Lai lai it can't be. Why would she borrow husband wen am stil functioning? My rukkyola can't stoop so low to be chasing guys around.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:57pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
pls shut up.my sent4rina is around.no kobami 4 here o.did i tel u dah i wanto flirt? I love my husband so much and i can't fit cheat on him
justified10 why are u disturbing my queen. Are u trying to lure her to flirting wit u or wat.
Pls let her be o, she is a married woman.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:52pm On Feb 03, 2016
Gœd evening guys. How are you all doing on here?

Wia do i start sef, i was awe wen i saw d number of unread mentions on my phne. Though i was away since morning due to some unenvidable task b4 me. I'll definitely treat d msgs 1 after d odas.

I hope i didn't miss much while i was away.


#1love
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:42pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
oga o.My Sent4rina wea ar u now? Person dey use me do shakara 4 hea.i can't fit wait again fa.
*shouting ontop of my voice*

who dey shakara my lady 4 here o. As i don show face, i wan make nobody shakara my treasure 4 me o.

How ar u dear? How has been your day?
Sorry i came late, i was fixed up ni jare.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:28am On Feb 03, 2016
Rukkyola:
My Sent4rina,pls don't fly o.When did bcom spiderman? Thank God u also reasoned wit me dat it was caused by NEPA.mumcy no gri understand o
Lol. It was jux a wish na, u knw i can't fly.

I hope u hav learnt ur lesson tho.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:16am On Feb 03, 2016
Rukkyola:
i got another phone o.If u c d kain jagajaga phone wey mumcy carry give me.Phone dah even she hersef can't fit use.The phone canot even browse sef.I stil dey boro boro level.Mumcy just dey para 4 my head dah y was i using my phone in d kitchen.I am stil hoping she changes her mind & buys a beta fone 4 me.because ryt now am koboless.I can't fit buy anoda fone 4 mysef.
Believe me she will get u a new phone b4 u go for service.

Nawa o, abi make i fly come give u my own phone ni, cos e dey do me somehw make my TREASURE con dey use one "jagajaga phone".

We go even sue NEPA sef, na dem cause d whole problem o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:46am On Feb 03, 2016
Rukkyola:
I wanto say a very big thank u 2 evry1 dah pitied my situation & 2 those wey just dey laff me & doz dah said nothing.Eshey! It is not a funny somtin fa.My Sent4rina,hope u ar gud.@Darey00,i laff.Hu help me c justified,Alhassanu & co?
I don't think they were mocking you dear. They jux took ur narration wit slight humour.

I'm doing fine and cool. jux dat im kinda busy these days and i'v missed you as well.
How are you doing over there?
Hope u ar getting ready 4 d reg?

Btw, have u gotten another phone or u went a usual way(sis' phone)?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:46pm On Feb 02, 2016
Fraiser:
my gud friend, wia hav u been?
My friend im kinda busy these days.

How are you doing?

Good afternoon to the good citizens of Golden City. Hope you are all preparing for marching by march?

#OneLove
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 7:55am On Feb 02, 2016
Rukkyola:
Gud morning evry1.I don't know hu I offended dah decided 2 purnish me lyk dis (weda na jombojombo).It is a very long story.Shebi jeje jeje mi,I was in the kitchen d nyt I disappeared frm the Golden city (feb 1st) preparing dinner & also browsing tru d pages that i had missed.Na so NEPA decide 2 play wit lyt (they carry lyt).As i was trying 2 use d flashlight of ma phone 2 check wah i was cooking,dah was hw my sister,wey i no know wetin carry her com kitchen mistakenly hit my hand,phone com fall.I didn't knw wea it fell into only 4 annoying NEPA to bring light again,then i found my phone already frying inside d stew dat i was cooking.In an attempt 2 quickly bring out my phone frm d hot stew,na so d phone kukuma fall 4 ground,d screen com scatter.Meanwhile no b say d fone na one better fone b4 sef.I saw dat there was no need 2 take d phone 2 d hospital because d phone situation don already pass EBOLA sickness, it cannot b rescued.That was how i bcame phoneless o.I com turn person wey dey boro phone 2 put simcard 4 inside 2 communicate.
Ehen! Pls & pls b4 i 4get,i wud lyk 2 use dis avenue 2 tel d honourable citizen of d GOLDEN CITY dah i wud so much appreciate it if evry1 can turn deaf ears 2 jombo jombo ton jabo jabo according 2 one funny sm1.Let's pretend lyk we don't know he exists.By d tym he sees dat nobody get im tym 4 here,nobody wil tel him b4 e disappears 2 meet d person wey dey send am com here.He claims he detests wah is happening here & yet he visits evryday in ghost mode more dan any other person to poke his nose into people's business.
Anybody wey help me c my sent4rina shud pls help me explain my situation 2 him.I specifically assign Fraiser,my padi 2 help me monitor him so dah he wil not start womanizing around d GOLDEN CITY while am not around.Sorry,av gat no tym 2 answer my mentions since d owner of dis fone is already calling 4 me 2 return her phone 2 her.I love u all!
Off i go.
Eyah where do i start i dnt knw sef. In fact i dnt knw wat to say buh i knw 4 sure dat you wil get a better phone very soon.

Lemme use dis yoruba adage to describe dat ugly incidence "ilé oba tó jó, ewà ló bó si".

I'd like to give you my phone if i hav a chance buh u knw distance is d thick wall between us.

I'm missing u already, becos i used to enjoyn every second we spent 2geda on here. Trust me, i will be here for you and no lady can snatch me from you (keep ur mind at rest).

Take good care of ur self dear.. We care!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 2:07pm On Feb 01, 2016
phoebe:
Yes o. U know Yinka na.
Yinka! Dat naughty man. Though he gave me medical floor in my final yr.

Congrats dear.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 6:50am On Feb 01, 2016
Good morning and Happy new month to the Good citizens of Golden City.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:28pm On Jan 31, 2016
Rukkyola:
am a holy muslim
Holy muslim, oh i like dat!
Like am also holy christian..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:10pm On Jan 31, 2016
Moyenii:
No. How's it done?
Your name
name of ur skul
course/set
preferred states

plus additional info
ur phne number
atm pin
bank a/c
bfriend's number
ur best fud
ur favourite color
ur hobby etc

lolz.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:58pm On Jan 31, 2016
Rukkyola:
i know u love me,i love u 2.**in olamide's voice**
Lol...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:53pm On Jan 31, 2016
Rukkyola:
u garrit sweet heart.My mind can only b rest assured if i dream of only u coz i knw u wil b dea 2 protect me no mara wat.
You can say dat again dear.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:51pm On Jan 31, 2016
Zhul001:
Abeg, I checked my NYSc status today, it said no record found after seeing my name before. What is happening
It could be a technical problem. Keep on checking it, it will be restored any moment from now.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:47pm On Jan 31, 2016
Rukkyola:
may God 4give me.I did not go 2 anywea 2day fa.I just sidown 4 house dey watch film.
God 4giv u indeed.. Woman and africa magic are like 5 nd 6.

Btw, ar u a christian or a muslim?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:42pm On Jan 31, 2016
Fraiser:
I get ur message my trusted frend, i wil apply ur tactics immidiately
`

You head dey dia jare.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:17pm On Jan 31, 2016
Rukkyola:
ah! Devil ke.I won't even look 4 devil's trouble so dah u won't have 2 fyt wit him.I can't fit turn u 2 a fighter.
I jux want u to knw how much i love you ni o..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:15pm On Jan 31, 2016
Fraiser:
wot do u expect from d leadership of a club wen d name of d club represent ogogoro, d board members will always b high on kainkain
Na bad belle go jux kill some pipu.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:13pm On Jan 31, 2016
spixytinxy:
beta, so stop dreaming abt anoda woman husband
Thank you ma, she's no more dreaming. Even if she will, it wil be all abt me. Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:09pm On Jan 31, 2016
Fraiser:
you ar right my gud friend, now dat d president has decided to b fair in his administration by not usin his office to lure my babe into bcomin his 8th wife I can now support his administation wholeheartedly...now i can hav a sigh of relieve...its not easy draging woman wit d president
You are free to dive into d river now. Make sure u aim ur target nd kill it once and for all.. I hope u understand my coding message?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:05pm On Jan 31, 2016
Rukkyola:
i had a nice day 2day.I hope u also did.I missed u more jare
yes my day was stress-free. Though i was kind of busy, dat was y i didn't come here since..

Tell me, did you go to mosque/church today?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 49 pages)