Sergiolefty's Posts
Nairaland Forum › Sergiolefty's Profile › Sergiolefty's Posts
c dem end time people |
see mumu....after using punch to disfigure ur pretty face he go con dump u.... |
introvert everywhere ;-D - ![]() |
yes.....dahs true.....buh hadnt mean ur pple is in power will u still come out nd tell us all dis...... POLITRIKS SHA.....HOW I WISH I CAN SAVE DIS AND WAIT TILL D DAY UR MAN IS IN CHARGE.... ![]() |
btwn lie muhammed nd buhari who lie pass ![]() ......abi loh be d same bokoharam wey buhari talk say dem don defeat be dis?? ![]() |
see im face ...well I notice something recently.....nah 2014 dey always dey 100 naira note......click like if u agree and share if odawise... |
m I d only one seeing did wetin concern CBN wiv exportation of rice....... ![]() |
I loh dey re gonna use dis method since der nt in good term wiv der strategist |
following..I go c how did thing go end...nah so chidima talk say nah lie and @ d end nko |
#PMB...... Go think say d lady is laffing @ his joke nt knwing dah she's laffing @ his stupidity..... - - - -![]() |
Oga.....d truth is...u re d only one dah knw d situation u re in........Buh remember dah ur present determines ur future..... |
keep on blasting like say dah will reduce ha income....naija pple sha.....dem go hide behind der fone dey blast celeb nd nah dem go first hug and wanna snap wiv dem wen dey meet dem.... |
we all knw how obj finish pdp in last election....APC sud learn frm dis bfre Jagaban finish dem in d next election.....creating anoda party is nt hard for Jagaban dis nt d first tym he creates one....APC will be d one to lose if he decides to leave |
naija police loh dey cawi last for dis kain case....Buh if nah ijaw militant or armed robbers nah dem go last reach der....yeye pple ![]() |
end time woman |
Wahs d difference between oyo and osun state.....make f.g con takeover biko.....at first, I tot its cos d two state governors re frm diff party Buh d ish con worst now dah dey re of d same party...... |
nd dey say dis Buhari na joseph wey go lead us to d promise land...i laff in spanish ![]() |
nd dey say dis Buhari wey go lead us to d promise land...i laff in spanish ![]() |
[quote author=Anytarn post=48946395][/quote]We shall c where ur joseph leads us to come 2019...... ![]() |
[quote author=Anytarn post=48944493][/quote]ancient history .... Bro, if my hero is clueless Wetin be PMB...... Ijiot |
not surprised, we vote for All promise Cancelled.... PMB......If nah so dem dey strike for d skul ur pikin go, she go graduate![]() ?? |
datola:They don start again....tribal warlords. M sure u re der major general.... |
PUSH1:See All promises cancelled member......try promising ur wife d way ur APC Promised nigeria nd see if she go still dey ur house ![]() |
nicki and beyonce go be like c dis attention seeker.....we gonna reply u if u ve strt earning d cash we earn in a week ![]() |
e pain NFF wella....d money wey dey don plan say dem go use buy sallah ram.......u no give dem money u still get mouth dey talk d thunder wey go fire u dey do press up |
APC gurfwend every where...... APC- All promise cancelled...... Chey be u promised not to tell anyone |
APC gurfwend every where...... APC- All promise cancelled...... ![]() |
so dis man can turn to preacher....Buhari I hail oooo ![]() |
TheManfromKenya:Are u lie muhammad's son ![]() ?? ![]() |
dey won't say Anytyn on the matter now, when one billionaire con sponsor dem.....Dahs wen dey will come out wiv der stinking mouth dah its nt right to accept money...is it now right to deny dem visa....ijiots ![]() |
Blessograo:No vex sis......Buh is counting d solution to what happnd.....none of my biz thou |
tjskii:Mah give u his number ![]() |
end time people

