Sergiolefty's Posts
Nairaland Forum › Sergiolefty's Profile › Sergiolefty's Posts
Blessograo:u go c d real suffer, if u count am reach 15years........ ![]() |
so na every story u read be fake abi, its nt una fault nah APC nd Buhari cos all dis ![]() |
loh be to day police dey lie Nah......dey started since d day dey say 'Police Is Ur Fwend'........big lie |
why she loh go deny u......when u dey nack her every day hour seconds wen u nah dey date u knw knw abi...... d lady is tired of sex ni jawe..... |
this is d first time m hearing dis kinda of news.... Dem talk say dem dey kill militants show der pix u loh gree show nah pix of cows wey u rescue u dey show.... |
End time bloggers I hail ooo ![]() |
Abeg,its nt d woman's fault....Buh d woman na fool for showing up after leaving, cos once a thief he go forever be a thief same as gamblers....... He go end up using it to gamble.... |
I think f.g will abandon niger delta nd face states which oil don dey......nd dis will provoke d militants nd will result in dem attacking dos states......nd dey ve started attacking Ogun nd lagos....... Won't be surprise if dey attack niger too....... Pmb sud do something fast abt dis |
welcome to naija where who steals millions of naira go scot free nd who steals packet of maggi go to jail..... |
government should be ashamed.........they should be d one doing dis not opc......or ain't dey capable enouf |
*_Timely Warning To Nigerians!_* FWD : |
will bola ige case solve d current situation In nigeria? if u re dis concerned, why didn't u react when fulani herdsman re killing pple....... nd I knw he will never re open funsho william case.... #politicians re all d same......they won't call dem thugs wen dey re using dem to campaign......Buh after election ...Dahs d case of #melaye or Wetin he call im name |
Same tin happening to me bruv buh our difference is "I am still in school".........Buh, during my i.t days,i realised dah some companies are after what u can offer nt ur grade......Dahs why m nt discouraged.... |
final year students re like...... ![]()
|
crime rate in PMb tenure is something else.....................security in nigeria is a major concern.....most people can't sleep wiv both eyes closed.... A day won't pass by wivout hearing or reading abt either killings in d north by herds man or in d south east by militants or here in lagos by ijaw or cults in ikorodu...... Nd d same PMb will be d first to urge peace in Oda country......I jes understand d meaning of m for everyone m for nobody....we don enter one chance.. |
naija wiv awoof sha.....post team 20gig for 100 dey will still go ahead to ask for d code.....which netwrk fih dash out 20gig for 100 naira |
if u ain't listening to ellie goulding-love me like u do. Den u ain't listening to good music |
Wetin dem do dis one wey in dey shout....Goan ask saraki e go tell yhu how d thing dey go.....toothless bulldog |
themosthigh:I love d way yhu lie..................... |
how you go prepare well for the exam when all u do is come here and criticise PMb...... PMB go be like one down many to go.... ![]() |
dis man is truly d problem......he insist dah d rate of importing rice and some other things should be reduced so dah we can strt manufacturing locally nd when d man fall sick he run go abroad for medical treatment.....those that me nigeria doctors ain't competent enough...pls enlighten me if u re doctor...... Nd moreover is he doing wah he's preaching |
see as pple jump into conclusion like that without hearing d ladies side.........my dear brother, der must be something u ain't doing right nd if u don't work on it d next lady may also do d same..................... |
y he loh go get meniere disease when u na complain too much....get well soon |
PZ......Buh as naija dey go....I go go for option B...i..e being my own boss |
17.. When you use ur tuition fee to stake nd patiently waiting for d end of last game...... ![]() |
ihatebuhari:Mrs....kindly gimme d code for dis data plan......Thnkz |
wizkid go be like 'God don catch am, Chey bi nah me u dey dizz ni.... ![]() |
;Dcheap seeking popularity .......nah d only thing I c |
c as they all wan shake him and dem go come here they post bad thing abt him...... |
what's d point of revealing d truth now.....when u keep mute when d world needs d truth bloody coward ....and abt yorubas...u don't need to tell us, we knw how dangerous dey re....we knw Wetin dem general Diya nd co...... Nd to u....explain how u kill kudiarat abiola |
abeg, who dem suppose beat abeg, who dem suppose beat...loh be d shameless married woman who open her two legs for d man, abi d man force her.....mehn dis is injustice...... |

abeg, who dem suppose beat...loh be d shameless married woman who open her two legs for d man, abi d man force her.....mehn dis is injustice......