Shedee1's Posts
Nairaland Forum › Shedee1's Profile › Shedee1's Posts
1 (of 1 pages)
gulfer: |
Ok oooooooó gorilla now let me just de watch gorilla I get banana islands for sell oooo |
Chia see as him de con de rape somebody pikin cut him something now[color=#990000][/color] ![]() |
Some of the link no the work oooo i need that of gta v |
Dis woman no be human being again see her face like make i no talk but all i know be say well done Nigeria polies u guys are realy working pls catch more of dis people because they are many other helpless children passing through the same thing dis young girl just pass through truel i arest my case here |
U kill a liittle girl just for 8k what of if say the habalist pay u 1million u for kill the whole Nigeria idoit people,polie make una hollam well make him no come run,option make una make am pay dearly |
Good for them all,again nice work sars u guys are realy doing the best |
God help me ooooo make i no go jam or meet this one for road come fall inlove carry go show my mama my papa say papa see my wife or e no go better for all dis tragender,wetin be dis na,shall no be de man fault to lust after him because he look more alike or more than some girls,so my follow guys open your eye very well |
Oh old age on point, but wait oh the man is still in nigeria the money wey him steal don finish?? Oh old age on point, but wait oh the man is still in nigeria the money wey him steal don finish?? |
Wetin those police mean say they are afriad of the their boss God have mercy |
Rip dear and again that sneak need jungle justis |
Jungle justis for sex again? Is very very onfair na,na boko haram need jungle justis not inocent man abeg Jungle justis for sex again? Is very very onfair na,na boko haram need jungle justis not inocent man abeg |
Untimete search season 10 ;DUntimete search season 10 |
Shall e funny how person go surrender u with just knife if am to say and u gree but if na woman u know how to carry go hotel for sex romp nocessenc |
09022549077 pls add me |
Must u have accont before u can do rollover or just normal game bet |
may her gently soul have enternal peace,but to the murderal repeat or face something more tireble |
God have mecry on his poor soul |
Na wetin make de man carry yam with cocain go church,na make them pray for the yam or what,me just the confuse ooooo Na wetin make de man carry yam with cocain go church,na make them pray for the yam or what,me just the confuse ooooo |
1 (of 1 pages)
Na wetin make de man carry yam with cocain go church,na make them pray for the yam or what,me just the confuse ooooo