Shegsrules's Posts
Nairaland Forum › Shegsrules's Profile › Shegsrules's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
Nice cars bt algae full d whole ground,cleanup |
yuguda y all dis noise, as u all agreed on a concensus candidate y nw voting. Sumtin tels me u n shema voted 4 amechi in annoyance as jang was being picked n babangida aliyu voted 4 amechi also. D trouble in d ngf is goodswill akapbio n mimiko wey no know which party e dey. D best dat wld hav happened was 4 u all 2 stand behind who u voted 4. Dnt tel us jonathan hand is clean |
I watched d video on channels dis morning n even after anouncing rotimi as d winner uduagan who was in charge just of d election only walked out n no governor protested d result,in d video one of d governor kept sneezing dat anoda said u eat 2much. Jang d oldest among dem choosed 2 b played wit by young ones,old baba wit d brain of a snail |
Dats d broda of d italian mafia,kevin prince
|
As student if ur stayin offcampus or on campus wit nough guys armd by 10k condom n b selling at 70 naira per 1 or 50 nairai u go hammer in less dan 2 weeks especially dis raining season since conji go plenty |
Agbaya wearing facecap 4 meeting ur old 4 dat bro,b smart n mature |
1 got style(2baba) n d other is a learner(hycinth) |
Pls help check REG NO. 35613283CF tanx |
Bt here etisalat killed it n d counter was better.
|
Dis are people who deserve national honour nt some aso rock bed warmers |
Dem say black n white u wear black n gold are u a learner
|
Mr speaker if truly u were offerred 3billion I bet u,u won't b talking like dis,just say ur syd of d bargain wasn't meet. Cus 3billion is so much 4 u n I gues d promised u deputy governor. |
Una sure cossy neva reach menopause,dat girl is fucking old
|
Banky go reduce ur trouser length, na 2day una know say soundsultan no sabi dress? |
Naija n picture,some pple go burial still d pose 2 snap picture. Una heart dey una nyash |
Child rearing na animals u d take care of |
Badest guy him no wear ring bt she wear,u sure d guy no just d pass |
Some greedy ladies,askin gift that even there mum can't ask their dad. |
Crazy efcc as if it wasn't dem n d yeye naija judges dat said his free initially b4 d uk convicted him. Now if dem leave dem e go b like say dem d work. Were is farouq lawan,pension boss,nta former dg n co. Dat una boss wey him voice b like who neva c pap drink go soon talk tru. |
D main issue is d moni would not go round b4 d finish paying,wetin join orange telecommunication company n d ones in naija abi dem d drag market 4 naija. Dat maku of a guy is as dull as ebele. |
In naija film u go c were d car ahead go run pass d car wey cameraman dey, same naija film u go c catholic priest d call sunday mass sunday service. Shey d editors go night skool |
Last time I checked linda is not married, wat do u expect 4rm an old cargo sori old engine just been jealous of d beautiful family. |
So simple d emir disappeared dats y he was nt hurt. |
Jegede sokoya n gringory of d new masqurede,cd john,dagrin,yaradua n stella obasanjo |
such a retard, then y did he introduce islamic banking |
as she fine so y d south south governor no go chase. Bt d truth remains 90% of nigerian actress are mistress 2 politicians n office holders, d only act 2 market dem selves ![]() |
does it make sense atall borrowing 2 pay debt,using debt to clear debt. At d end of d day even if u steal d whole moni na ur toilet go hear am, |
ajebo farts while packo na mess(d smell different) Ajebo wounds n cry 4 it 2 b cleaned n treated while ppacko go just pour sand ontop continue d play ![]() |
if only ladies could b watchful of what d rub on their body,most of d creams n soaps contain mecury which is a carcinogen,b watchful or bleach or tone ur skin n afta some yrs u battle with cancer |
d good tin b say we go all die leave this earthly tins. House of 16b naira n d say nigeria go beta. Its well make we d c |
