Shegxi's Posts
Nairaland Forum › Shegxi's Profile › Shegxi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 45 pages)
Emmaesty: Ogba...... Heard of it?ogba for my backyard here? Who no knw ogba for lagos nw......i even tink say na ikorodu u wan talk sef............are u introverted? |
Mzflexydeeva: Wetin I do now ooooo! Eye wen c must talk na..... no dey doubt my mind again o! hypo just sign deal for advertshooooooo....i believe u pass GEJ sef *yimu* |
callmespices: Hobbies are what you enjoy doing, and dats what av listed abovemo tigbo oooooo |
callmespices: Hehehehehe, I gave what u asked for nahmayb its me sha bt i find it stange wen people tell me dat either sleeping or eating is dere hobby!!! |
callmespices: I love sleeping,hanging out with friends, and I sabi talk oLOBATAN!!! |
Mzflexydeeva: Tunde face ur work x3....lolu dis babe....and u say ur mind clean? U be ogbologbo mzflezzy......i digwo and domo for onli u......na joke too o |
Mzflexydeeva: Tunde face ur work x3....lolu dis babe....and u say ur mind clean? U be ogbologbo mzflezzy......i digwo and domo for onli u...... |
callmespices: Lol, but believe me when I say am shyenjoy. So wat are ur hobbies? |
callmespices: Hello shegxy, am mingling alreadyi can see dat myself...... U dnt seem shy at all lady!!! |
callmespices: Hi, my name is anjolaoluwa,but I prefer Angie or spices, u can also jam dem together, Angiespices, lol am a business lady based in lagos,ogba to be precise, an shy though but I will like to make new friends hereanjolaoluwa....u are most welcum...hav fun, mingle and enjoy ursef here. |
Emmaesty: Not eventful @ all........ Nothing happens in my side of Lagoswhich side of lagos is dat ![]() or u dn't wanna say it here? |
Emmaesty: This guy dey trip for me oh...... I'm flatteredsee u......so u just de knw say i dey trip 4 u omosivie? Ur time slow be dat o...how was ur day? I guess twas eventful...... |
Mzflexydeeva: serious people dey uselu o!LOL. |
DoroDiva: av done HSE already. Just that...getting admission abroad with a below 3.0 cgpa will be kinda hard for me.mayb u are rite sha, bt have it at d bck of ur mind dat wit dat ur course, no nigerian university can teach wat u rili nid(except of course d pali and even dat is becoming useless by d day),i wish u well. |
DoroDiva: wna go 4 reservoir geophysics or exploration geophysicswell...in d end its ur choice.......bt have u taught of going for some of dis oil and gas training instead? Wit dat, u will learn somtin tangible and nt d one year of cramming and notin else called msc in a nigerian university..... My opinion. |
DoroDiva: i tire 4 am owat course of study if i may ask? |
[quote author=ogorkojo][/quote]dats wat any sane person wuld think. Som people thrive in strife anyway, mayb he is one of dem.... |
![]() Mzflexydeeva: Well u r right. Na d A sure pass. Weda na project engine or project cambell dautahahahahahhahahahahaha........u are nt serious babe ![]() Mzflexydeeva: Well u r right. Na d A sure pass. Weda na project engine or project cambell dautahahahahahhahahahahaha........u are nt serious babe |
rattlesnake: no wonder u graduated with cgpa 2.3 u are a pathetic talkative,garrulous and loquacious.... U came here for advice but ur mouth is running like Aso rock Tapbros......una two don get quarrel b4 ?? Y do u sound bitter? No be fite nw.....advice her if u have a word for her....it's dat simple. |
DoroDiva: Ooohk...I wanna run a masters program in any good Nigerian university but its not just working out cos all the schools I have been to said they only admit students who had a 3.0 cgpa or above..... D problem is, I graduated with a cgpa below 3.0(second class lower though)it also depends on ur course my dear. I will tel u straight up dat some courses are nt worth d stress in nigerian universities....d msc wuld just be waste of time except of course u just want d pali(certificate). So mayb u shld think it thru properly..........and see if u culd get a gud offer outside, my 2cent. |
Mzflexydeeva: my mind over clean ssef ariel dey beg me to use am 4 advertariel small jor......until hypo call u for advert b4 i go believe say ur heart clean....... Mzflexxy, all na project abeg, so long we score an A.....LOL |
Stephxoblessed: xo simple.i stick to my laptop,when d battery runs down,i swap to my phone and when dat one goes down...........my books all the way.Never had a boring weekend.i shld guess u love routine den......dn't u sometimes wish u culd get out of dat cycle? |
Emmaesty: Of course i consider myself pretty.......... I no fit joke again?afi ko ya je joke noni.....in d meantime, i can now call u omoh, u have redeemed ursef ![]() |
Mzflexydeeva: hmmmmmmmmmmmmmmmmm! U sef don reach e daughters side.........chei! boys ehenlol....u en, ur mind nor clean at all. D daughter was my coursemate and we did same project so u shld undastand..... |
Emmaesty: Shey u no dey do ugly girls?well mayb u shld define who is an ugli gurl? because i knw beauty is abt perspective, no one is absolutely ugli or pretty. So d question shld be.....in ur mind, do u consider ursef ugli or pwetti?? |
Emmaesty:see u....who is laffin wit u :p |
Mzflexydeeva: I know him.........hmmmmmmmm abi una dey smoke d tin 2geda? that man na something else. Remember one tym in 200L while teaching na so d man excuse himself from class go bazz 4 outsidelol....me wey be say i no fit smoke ugwu sef.... I d man somhw sha. Bt u can't deny d fact dat he is brilliant and na so him daughters fyn finish, chai!!! |
Mzflexydeeva: biochemistryu shld knw prof campbell(dat guy can smoke a plantation) rite? He was my fwend den.....dn't ask hw i knw him sha |
Missayeni: I'm Eniolawell....eniola is beautiful. If dats u on ur profile...... |
Passenger ft ed sheeran........... Heart on fire |
Emmaesty: O boy the tin tough oh.......... I come hear say i go do regression somethingnt to worry...u will be fine. |
Emmaesty: Lolzzzzz......... I no fine ohu be fake omoh niyen jare....u beta stop claiming omosivie ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 45 pages)

abeg how meeting ladies take be hobby & plis war r u meeting dem 4
Na joke I dey o! So ur hobby is also eating...if I decide to solve maths ontop ur profile I might as well say ur hobby is eating ladies...abeg I dey joke o! lol......all d same welcome on board. hope we go c etisalat credit chop 4 here.
:p