|
|
|
|
Romance › Re: Man Lies On The Floor To Propose To His Girlfriend But She Turns Him Down by sheyitokz(m): 11:22pm On Aug 16, 2020 |
na only 9ja citizens get the lowest grade brain
ASK ME WHY |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sevilla Vs Manchester United: Europa League (2 - 1) On 16th August 2020 by sheyitokz(m): 8:26pm On Aug 16, 2020 |
de gea is an idiot |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sevilla Vs Manchester United: Europa League (2 - 1) On 16th August 2020 by sheyitokz(m): 8:11pm On Aug 16, 2020 |
abeg echo brunoooooo |
Sports › Re: Stoke City To Sign John Mikel Obi On A 1 Year Deal by sheyitokz(m): 4:03pm On Aug 16, 2020 |
Addme: Shame for a championship side that has more viewing and patronage than Qatar and Chinese leagues combined. Bros na you no get shame. muntula dat kinda stoke to sign a world class player abi wetin u dey reason |
Sports › Re: Stoke City To Sign John Mikel Obi On A 1 Year Deal by sheyitokz(m): 7:23am On Aug 16, 2020 |
after this one don rally round he no even shame na stoke wan sign am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Lyon : UCL ( 1 - 3) On 15th August 2020 by sheyitokz(m): 10:28pm On Aug 15, 2020 |
LASY EPL TEAM TI JABO |
|
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 2:10am On Aug 15, 2020 |
|
Health › Re: 329 New COVID-19 Cases, 1689 Discharged And 7 Deaths On August 14 -(3148 Tested) by sheyitokz(m): 2:07am On Aug 15, 2020 |
new cases una neva discuss 
|
Sports › Read What Bayern Chapter 8 Verse 2 Says by sheyitokz(op): 1:44am On Aug 15, 2020 |
I have experienced 8:2 between two big clubs twice in my life. *1. Manchester United 8:2 Arsenal* *2. Barcelona 2:8 Bayern* *My Baca folks, I come in peace* though the scripture still says in the book of Bayern chapter 8 verse 2 � "Messi wept"#BacaLivesMatter 
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 10:23pm On Aug 14, 2020 |
omo e be like say dem rape barca ni oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 10:00pm On Aug 14, 2020 |
the game was so messy even messi was messed up |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 9:10pm On Aug 14, 2020 |
this ref wan perform cheat but na lie |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 9:08pm On Aug 14, 2020 |
WETIN DO THIS REF AND VIDAL |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 9:01pm On Aug 14, 2020 |
Messi gan ori anu gba |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 9:00pm On Aug 14, 2020 |
wait oo e be like say messi dey porgh oo with the way hin dey look |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 8:51pm On Aug 14, 2020 |
i told my niggaz gnabry will cook dem on the pitch tonight dey proved me rong look at it now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 8:49pm On Aug 14, 2020 |
BARCA WEREY IF NA EPL TEAM DEIR BONE GO DEY KONK LIKE SAY NA DEM SABI BALL FINISH......koni dafun gbogbo barca |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 8:44pm On Aug 14, 2020 |
IF NA HOME AND AWAY WETIN BARCA GO CHOP |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 8:43pm On Aug 14, 2020 |
LEWAGOALSKI |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (2 - 8) On 14 August 2020 by sheyitokz(m): 8:12pm On Aug 14, 2020 |
own goal or no own goal Barcelona is going back tonight |
Music/Radio › Re: Burna Boy’s "Twice As Tall" Album Launched In London (Video) by sheyitokz(m): 2:06pm On Aug 14, 2020 |
|
Music/Radio › Re: Burna Boy’s "Twice As Tall" Album Launched In London (Video) by sheyitokz(m): 2:03pm On Aug 14, 2020 |
Forget davido and wizkid matter BURNA is also a don |
Sports › Re: RB Leipzig Reach UCL Semifinal Just 11 Years After They Were Formed; Atleti Out by sheyitokz(m): 2:00pm On Aug 14, 2020 |
krushdripper: An 11 year old club reaching the UCL semi's is quite a record. For football lovers, the pronounciation is 'Lypzig' not 'Leapzig'. deir promotion since dey started was very awesome u need to check it |
Sports › Re: RB Leipzig Reach UCL Semifinal Just 11 Years After They Were Formed; Atleti Out by sheyitokz(m): 1:56pm On Aug 14, 2020 |
leipzig board is still meant to keep werner in the team against next season ucl but sense mba |