Food › Re: Kemi Olunloyo Blasts Mega Chicken Restaurant After They Refuted Claims She Made by sheyitokz(m): 5:20pm On Aug 05, 2020 |
i just love this woman coz of her boldness...RESPECT |
Sports › Re: Zidane Named World’s Best Manager Ahead Of Klopp, Guardiola by sheyitokz(m): 5:16pm On Aug 05, 2020 |
he deserves more accolade mehn |
Celebrities › Re: Dagrin Death, 10 Years After: The Accident, His Burial & Grave In Pictures by sheyitokz(m): 5:13pm On Aug 05, 2020 |
1milli years to this time olaonipekun songs can neva erase from my playlist |
Politics › Re: Atiku, PDP Governors And Realignments Ahead 2023 Polls by sheyitokz(m): 4:36pm On Aug 02, 2020 |
palaba una no feed me or my papa so i no vote any party buh i still dey feel fine |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:30pm On Aug 01, 2020 |
abi dz ref dey mad nii wetin dey sup narr make pedro koshi comot jawe |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:20pm On Aug 01, 2020 |
I just dey laff as pepe dey deal with chelshit defenders even the whole of arsenal is teaching dem a real futbol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:15pm On Aug 01, 2020 |
mayorrlad: Chelsea thought that winning Man Utd has given them the FA Cup trophy. leave dem na shebi na still red jersey dey gve dem torture........lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:13pm On Aug 01, 2020 |
helinues: Chelsea are not playing as if they want to win the match uncle no go tink am oo hope don die 4 chelshit oo |
Business › Re: Fire Guts Ladipo Market, Lagos (video) by sheyitokz(m): 7:09pm On Aug 01, 2020 |
asasi oran baby oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:07pm On Aug 01, 2020 |
dz ref mad oo chelshit blue don dey turn yellow he con crown am with one kain eje card |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:06pm On Aug 01, 2020 |
helinues: 3 yellow cards against Chelsea
Red card for Chelsea.
Kovacic on second yellow e be lyk say u neva see d eje card for uncle kovacic bah |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:04pm On Aug 01, 2020 |
champe dey deir dey no smell am premier league mba so una con tink say gunnerz dey take FA joke bah chelshit u must be silly |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 7:01pm On Aug 01, 2020 |
auba na baba make lampard no go tink am ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 6:58pm On Aug 01, 2020 |
all echo aubaaaaaaaaa
2-1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 6:56pm On Aug 01, 2020 |
AbuMaryam1: Very irritating especially dat smallie pepe |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 6:49pm On Aug 01, 2020 |
pepe/lacazette re dribbling to much nd dats killing deir chances |
Health › Re: Sanwo-olu Commissions Face-Mask Factory In Lagos (Photos) by sheyitokz(m): 4:32pm On Aug 01, 2020 |
To me this man still dey try just dat ambode carry spirit of pride so he culdnt finish his tasks in lagos |
Celebrities › Re: Don't You Think Wizkid Should Start Hiring Songwriters? by sheyitokz(m): 4:27pm On Aug 01, 2020 |
|
Celebrities › Re: Don't You Think Wizkid Should Start Hiring Songwriters? by sheyitokz(m): 4:18pm On Aug 01, 2020 |
music spirit don dey comot for that nigga body just dat he cnt just announce his retirement in the music industry |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020 by sheyitokz(m): 12:02pm On Aug 01, 2020 |
gunnerz go play with all their life pattern |
Celebrities › Can Zlatan Ibile Get An International Collaboration by sheyitokz(op): 1:13am On Jul 31, 2020 |
Barka de sallah all Muslim brothers on this forum This thread isn't an hate or false but just something been bothered about since Can zlatan ibile aka kapichumarimarichupako! gain or receive an international collaboration with is style of music YES/NO ANSWERS ONLY ABEG
|
TV/Movies › Re: KiddWaya & Erica Boobs: Will This Fresh Scandal In BBNaija Be Ignored Again? by sheyitokz(m): 3:02pm On Jul 29, 2020 |
After i watched first week i had to quit the crap shit of a thing |
Sports › Re: Solskjaer And Lampard Rewarded For Keeping Faith In Youth by sheyitokz(m): 11:52am On Jul 27, 2020 |
lol,i remembered when i was reading brandon rogers threat on sports paper at ile-epo busstop before man_lei match |
Sports › Re: Ronaldo Dedicates Juventus' 36th Italian Title To The Fans As He Eyes Top Scorer by sheyitokz(m): 11:44am On Jul 27, 2020 |
Slawormir: Damnnnnn niggarrr Isoright
Ronaldo missed the chance to get closer to Ciro Immobile's tally of 34 at the top of the Serie A goal charts as he struck a penalty against the crossbar in the final minutes.
Penaldo for a reason Always striking from the penalty spot
I can bet my balls all his goals are penalty
Overrated Moda fuckkking penaldo only a muntula lyk u go open dat pussy mouth and yarn out gibberish talks |
Crime › Re: 5 Teenage Highway Robbers Arrested In Ogun by sheyitokz(m): 11:18am On Jul 27, 2020 |
this ones go later turn notorious if dey enta dat yard |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Wolves (2 - 0) On 26th July 2020 by sheyitokz(m): 6:04pm On Jul 26, 2020 |
wot a long time prophesy for manchester united lingardardism broke his curse |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 2) On 26th July 2020 by sheyitokz(m): 5:07pm On Jul 26, 2020 |
mau_u isn't playing a pleasing match at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Liverpool - (1 - 3) On 26th July 2020 by sheyitokz(m): 4:08pm On Jul 26, 2020 |
jorgen don carry dz match joke coz he no need am bah chioor |
|
Sports › Re: Arsenal Winger Saka Says Choosing Between England And Nigeria Will Be 'tough' by sheyitokz(m): 3:42pm On Jul 26, 2020 |
UdechiHD: Saka will play for England. I know this because Nigerians with Yoruba heritage are too infatuated with this UK stuff. And the parents may put pressure on him to play for England. Sorry if it hurts but this is my observation when you study the demographics of Nigerians in the diaspora. Those who swapped nationality to play for the Super Eagles and other national team's are few from the SW. u re mad for bringing tribalism into dz people lyk u dnt exist so u expect him also to add to anoda man's victory bah when we 've millions of top 9ja players out deir adding more fame/victories to anoda country if dey all come back won't our national team grow more better |
Sports › Re: Arsenal Winger Saka Says Choosing Between England And Nigeria Will Be 'tough' by sheyitokz(m): 3:35pm On Jul 26, 2020 |
dz guy will surely pick england laslas but plenty of our 9ja players are so dumb dat dey re been praised/worshipped in anoda man's land yet dey dnt come home with the brightness in dem to epp enhance our national team grow |
Sports › Re: Branislav Ivanovic Dropped And Broke Trophy, The Russian Cup After Their Win by sheyitokz(m): 3:10pm On Jul 26, 2020 |
chelsea players everywhere be like 'aloku oyinbo' |