European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 10:25pm On Jul 09, 2020 |
Decimus: Be bold enough to mention na. We've compared lingard to Iniesta before and some people are yet to forgive us zino once quoted Decimus : Be bold enough to mention na. We've compared lingard to Iniesta before and some people are yet to forgive uszino once quoted Decimus: Be bold enough to mention na. We've compared lingard to Iniesta before and some people are yet to forgive us zino once quoted guys dey goggle search to knw d price so with zero eye defects goan goggle search it urslf bro with our performances in 19/20 season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 10:20pm On Jul 09, 2020 |
awon haterz ti sun sha shebi una grealish don net my de gea narr....yeye my 01 even seal anoda cleansheet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 10:13pm On Jul 09, 2020 |
Decimus: Lol, who be next Messi/Cr7 for old trafford? Una don start again. Even Stanley okoro wey dem dub little Messi no reach anywhere. i dnt need to tell u one at united narr coz my players no be wasa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 10:04pm On Jul 09, 2020 |
openmine: E be like you miss you night meds before you come online!  Wetin consine me with Penfernandez being a penalty taker for united or you comparing him to cr7? Guy leave that one and talk of how you could not see that the harshly given penalty against aston villa! muntular i no get tym 4 yeye mata cos i'm winning already jare |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 10:00pm On Jul 09, 2020 |
WibusJaga: Man U will soon break record for number of penalties award in a season dey work reach deir nii coz in the days of ferguson una talk say he dey bribe refs now ole came una still dey yarn yeye mata for mouth |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 9:53pm On Jul 09, 2020 |
chelsea fanz carry una mumu heads come here name ur next cr7/messi in stanford bridge....lol zero |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 9:51pm On Jul 09, 2020 |
openmine: since you no fit see wetin giggs and paul way be united fans see,how you no worse pass bartimaeus? Its either you get eye problem or you watch back of tv when Pen-andez rough the defender!  na una headache be dat oo muntula naso una criticize cr7 name the world best penaldo now mumu u don talk penandez agn |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 9:48pm On Jul 09, 2020 |
+1 cleansheet awarded tonight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 9:37pm On Jul 09, 2020 |
if i hear pim......haterz go to grave |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 9:35pm On Jul 09, 2020 |
openmine: who dis blind bartimaeus? Guy park well if u no dey see road? I nor sure say u even dey watch am sef...smh na bartimaeus dem teach u last for GNS b4 sch close abi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 9:06pm On Jul 09, 2020 |
united all echo greenwood |
Sports › Re: Drop Your Prediction For ( Aston Villa Vs Man Utd ) by sheyitokz(m): 9:01pm On Jul 09, 2020 |
Funlag: 0-0 ogbeni na back of tv u dey watch |
Sports › Re: Drop Your Prediction For ( Aston Villa Vs Man Utd ) by sheyitokz(m): 8:58pm On Jul 09, 2020 |
1-3 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 8:49pm On Jul 09, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 8:47pm On Jul 09, 2020 |
make sumbodi change the score narr bruno ti score joor |
Crime › Re: FBI Tracked Woodberry Via Iphone, Whatsapp, Bitcoin Transactions by sheyitokz(m): 7:57pm On Jul 09, 2020 |
our people ehn gan lasan shey naso ios security eazi reach abi |
|
|
Crime › Re: James Nwafor: "I Killed Your Son & Nothing Will Happen" - Awkuzu SARS by sheyitokz(m): 7:33pm On Jul 09, 2020 |
how many times we wan read this post today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 5:11pm On Jul 09, 2020 |
Red stands 4?
UNITED OYA EH RELATE |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 5:06pm On Jul 09, 2020 |
RickTisci: FT results Aston Villa 3 v Manure utd 1. quote me after the match. oma shey oo awon oponu poor ni nairaland sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 5:05pm On Jul 09, 2020 |
Ihatemumu: Villa 2 Manutd 0 it's a pity olodo still exists sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 5:04pm On Jul 09, 2020 |
maynation: Someone should serve me Ogbono soup or any available draw soup.  come my kabba come chop am nd afta u finish make i service my orijo gbola insyd ur wide well |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester United - (0 - 3) On 9th July 2020 by sheyitokz(m): 5:01pm On Jul 09, 2020 |
i pray i win this match make some idiots no come use jack grealish yeye me later |
Education › Re: Share Your Embarrassing Examination Day Experiences by sheyitokz(m): 4:58pm On Jul 09, 2020 |
My own case ehn tire me i kuku sitdown jeje my own dey write my own statistics exam ehn na hin one stupid year1 student 4rm macsa dept wey dey last sit 4 hall was cited by one kain deeper life invigilator say the girl as jjc writing answers on her question papers ehn naso d yeye man took action and inspected all students in my hall as e reach my turn ehn d man sama with gift of -5 chai dat day was jezoz i neva know wetin i go get 4 dz statistics result na hin dz man still dash me -5 i jezz take my last life finish my remaining questions out of 5 questions i only answered 3 cos d minus mind weak me ehn AOVA LASPO IKD CAMPUS MAKE UNA RELATE(OUR WICKED INVIGILATORS) |
Crime › Re: Yahoo Boy Kills Motorcyclist In Delta, Injures Passenger While Being Chased by sheyitokz(m): 2:42pm On Jul 09, 2020 |
nibo ni werey ati asiwin ti pade...how come? |
Business › Re: Face-Mask Can Cause Failed ATM Transactions - Banks by sheyitokz(m): 2:38pm On Jul 09, 2020 |
dey don come again with fabuu |
|
Celebrities › Re: New Look Of Helen Prest-Ajayi 41 Years After Winning Former Miss Nigeria In 1979 by sheyitokz(m): 12:43pm On Jul 09, 2020 |
tho say moni no dey her faze go don squeeze like akara wey wan take force enta bread |
Travel › Re: Lagos Abeokuta Express Road As At Yesterday (pictures) by sheyitokz(m): 12:39pm On Jul 09, 2020 |
chioor ijoba 9jeria see as abule egba u-turn/ajala/agbado look like sha and we get govt bayii |
|
|