Jokes Etc › Re: If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! by sheyitokz(m): 4:47pm On Jul 05, 2020 |
i'll simply get him anoda via ibu stores |
Politics › Re: FG Moves To End DSTV's Monopoly, Says Multichoice Is Cheating Nigerians by sheyitokz(m): 12:34pm On Jul 05, 2020 |
as dem dey announce change bah
IJOBA SAYBABA |
Politics › Re: Obaseki: Justice Roland Amaize Faults New NYSC Certificate Issued To Governor by sheyitokz(m): 9:40am On Jul 05, 2020 |
When he fess enta gomina no be the same cert he tender |
Celebrities › Re: Kanye West Announces His Intention To Run For President by sheyitokz(m): 9:36am On Jul 05, 2020 |
what will usa turn into afta he made it to the presido |
Politics › Re: Atiku Reacts To 'Meeting' Hushpuppi, Replies APC by sheyitokz(m): 12:01am On Jul 05, 2020 |
so our yeye leaders sef get phobia 4 body mumu shapalee comot himself am not surprised cos nobody wants to get tagged as a barawo |
Sports › Re: Bruno Fernandes Wins Utd's POTM For June For The 3rd Straight Time by sheyitokz(m): 10:16pm On Jul 04, 2020 |
let's watch dz guy performance @ d new season |
Sports › Re: Agents "dreaming" of Messi-Ronaldo link up amid 'quit Barcelona' decision by sheyitokz(m): 5:20pm On Jul 04, 2020 |
make d player sef consider man_u so he can play with other best teen players like he is |
Sports › Re: Utd & PSG 'willing To Offer €120m Plus 1-2 Players For Messi If He Leaves Barca by sheyitokz(m): 5:14pm On Jul 04, 2020 |
United does not need a 4th 30s in our squad |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo Clashes With SARS Officers At Ecobank In Lagos by sheyitokz(m): 4:52pm On Jul 04, 2020 |
this woman & nairamarley get the same features cos dey cnt just stop pulling 9ja govt |
Sports › Re: Utd & PSG 'willing To Offer €120m Plus 1-2 Players For Messi If He Leaves Barca by sheyitokz(m): 4:48pm On Jul 04, 2020 |
which kain eye de_gea wan take look am besides which player ole wan realese go barca |
Sports › Re: Utd & PSG 'willing To Offer €120m Plus 1-2 Players For Messi If He Leaves Barca by sheyitokz(m): 4:46pm On Jul 04, 2020 |
what changes will a dwarf make 4 united |
Webmasters › Re: How Do I Get A Custom Domain Name Of My Choice For My Blog Through .com by sheyitokz(op): 4:30pm On Jul 04, 2020 |
replybbot: Do you have the domain now? I can change it for you for for free. i don let go d stuff oo dats y i wanna purchase a new one |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (5 - 2) On 7th June 2020 by sheyitokz(m): 4:29pm On Jul 04, 2020 |
Greenwood is our future dream |
Politics › Re: Hushpuppi: Probe Atiku, Saraki, Dino Melaye, Dogara – APC Tells EFCC by sheyitokz(m): 12:55pm On Jul 04, 2020 |
wetin concern those ones when he dey pop monii for instagram shey e dey give dem ishakole nii |
Career › Re: Man Carries 50kg Bag Of Cement With Teeth Upstairs, Wins 100,000 Naira Bet by sheyitokz(m): 12:49pm On Jul 04, 2020 |
this kain 32 must not kolofee pesin body answear |
Phones › Re: You Can't Use These Words On Twitter Again. by sheyitokz(m): 12:44pm On Jul 04, 2020 |
wetin concern me with this yeye thread |
Crime › Re: Woman Uses Hot Iron On 10-Year-Old Maid, Drills Nails On Her Head (Disturbing Pi by sheyitokz(m): 7:57am On Jul 04, 2020 |
oloriburuku ni woman yii oo but (eru ni baba sha) slaves also has a father |
Crime › Re: Hushpuppi Faces Up To 20 Years Imprisonment In US by sheyitokz(m): 7:55am On Jul 04, 2020 |
sinola: I don't totally agree with you...what of our political class that has been scamming us politically and otherwise.I mean the likes of Tinubu,GEJ,Saraki,PMB,Ambode and all our senators nko oga at least shebi dem still show honesty 4 deir term of service b4 dey started playing bet with our money |
Crime › Re: Hushpuppi Faces Up To 20 Years Imprisonment In US by sheyitokz(m): 7:51am On Jul 04, 2020 |
i hope say no be prison wey u go still dey chop life make dem transfer the 20 years come elewe eran,kirikiri,ikoyi prison or any other wey go make d idiot slim in a month time |
Webmasters › Re: How Do I Get A Custom Domain Name Of My Choice For My Blog Through .com by sheyitokz(op): 7:46am On Jul 04, 2020 |
replybbot: What do you mean by fake domain names? Did you try to buy a domain and you were faked? afta d purchase nd setting it the .com neva changed |
Health › Re: 626 New COVID-19 Cases, 649 Discharged And 13 Deaths On July 2 - (3308 Tested) by sheyitokz(m): 6:47am On Jul 03, 2020 |
And our president talk say dz tin myt take a year or longer |
Romance › Re: 14-Year-Old Girl Flees Home To Cohabit With Facebook Lover In Bayelsa by sheyitokz(m): 11:21pm On Jul 02, 2020 |
una forget 2 buy picture put for dz thread nii cos am suprised 14yrs shey naso the toto don wide reach....anyways i go still blame d parents sha |
Celebrities › Re: Bose Ogulu: Burna Boy’s Mother Organised A 29th Birthday Surprise For Him by sheyitokz(m): 11:13pm On Jul 02, 2020 |
|
Romance › Re: Should A Lady Marry A Man With No Job? by sheyitokz(m): 11:11pm On Jul 02, 2020 |
if only she sights a turn up in him no condition is permanent though |
Sports › Re: No Player Has Scored More Long-distance Goals Than Cristiano Ronaldo by sheyitokz(m): 10:39pm On Jul 02, 2020 |
Very soon muntulars go say dwarf beta pass my ororo (CR7) |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Liverpool - (4 - 0) On 2nd July 2020 by sheyitokz(m): 10:08pm On Jul 02, 2020 |
so unfortunate man city no fit make chaampee nxt season sha buh nxt season go mad for premier league |
Celebrities › Re: Bose Ogulu: Burna Boy’s Mother Organised A 29th Birthday Surprise For Him by sheyitokz(m): 9:50pm On Jul 02, 2020 |
steflon don suppose use toto bless burna today |
Politics › Re: Army: Why We Cannot Expose Boko Haram Sponsors by sheyitokz(m): 9:37pm On Jul 02, 2020 |
no expose narr make dem continue killing innocent people when oga's go dey office dey receive A.C dem omoshee go dey battle field dey suffer like say dem no get. families too |
Crime › Re: I Was Locked Behind Bars For Demanding My Unpaid Balance by sheyitokz(op): 5:37pm On Jul 02, 2020 |
MrBrownJay1: if true then she was right... you should have called etc no need to go there in these difficult times. also, she doesnt seem to "not" want to pay the money, just that she CANT due to these difficult times. you probably should understand and wait until times are better. while have got nothing to feed on for the rest days |
Webmasters › How Do I Get A Custom Domain Name Of My Choice For My Blog Through .com by sheyitokz(op): 5:35pm On Jul 02, 2020 |
I run a blog and have successfully gained over 5.7k audience plus followers but still using the default domain name of .com Anyboby please,how do i get a custom domain name of my choice and change the .com showing cos have tried a lots of domain sites with fake domain names |
Crime › Re: Hushpuppi And Woodberry Extradited To US by sheyitokz(m): 5:16pm On Jul 02, 2020 |
now i realised telli pesin is really talking to hush flaunting yeye gucci on social media as if hin papa get shares with dem |
Webmasters › Re: What Are The Things Required For A Lady To Become A Blogger? by sheyitokz(m): 5:13pm On Jul 02, 2020 |
rasheedatt: may God reward you for your time. I know to me its not all about money I love it. I want to become one. Is there no way I can start free for now that am koboless? send a mail through this forum i can epp u out |