Celebrities › Re: Nkem Owoh(Osuofia) Celebrates 64th Birthday (Pictures). by silverlinen(m): 4:56pm On Feb 07, 2022 |
Datboredberrry: I can see how stupid and useless you are to your parents Smiles... for you to just start insulting someone you read his comment on a forum like this, that means you're the highly stupid and I'm sure uselessness runs in your family  |
Celebrities › Re: Davido Shouldn't Have Said This In Public, Fans Faults Davido For This by silverlinen(m): 3:06pm On Feb 07, 2022 |
Senomii: You dey talk peace ke, some useless godforsaken wizardkid and burnabuns fanboys go soon come drag ur mama to pieces for this one wey u talk Lol ..make them come now |
Politics › Re: Africa Needs Visionary Leadership - Buhari by silverlinen(m): 1:52pm On Feb 07, 2022 |
See person wey dey talk Na negative vision this dullard mean Since hin don succeed to actualize hin negative vision for Nigeria finish why him no go talk |
Politics › Re: Buhari Jets Out Of Ethiopia For Abuja (Photos) by silverlinen(m): 1:48pm On Feb 07, 2022 |
This lifeless zombie never settle wetin dey sup for hin country na another country wahala hin wan go settle Foolishness at it's peak |
Celebrities › Re: Omotola Jalade Ekeinde Celebrates Her 44th Birthday Today by silverlinen(m): 1:46pm On Feb 07, 2022 |
Zazoopk: No husband Be like dem dey your brain and memory don go on holiday Person wey dey for her 25 year old marriage nai you dey cap careless so Oga stop taking drugs |
TV/Movies › Re: Selina Tested: What's Your Favorite Slangs From The YouTube Series? by silverlinen(m): 1:37pm On Feb 07, 2022 |
You dey jonse? |
Celebrities › Re: Nkem Owoh(Osuofia) Celebrates 64th Birthday (Pictures). by silverlinen(m): 1:34pm On Feb 07, 2022 |
I say dodorima to this efficient man |
Celebrities › Re: Uche Ogbodo Opens Up On The Cause Of Her Enmity With Tonto Dikeh by silverlinen(m): 1:27pm On Feb 07, 2022 |
Wetin come concern us with their beef Abi na we say make dem dey beef If na pussy dey call me to come chop now, that one for concern me But for this, am out |
|
Literature › Re: Jason's Dairy by silverlinen(m): 12:04pm On Feb 07, 2022 |
Guy this your text get a whole lot of errors Abeg try improve, anytime you done brr we go come read
PEACE |
Celebrities › Re: Reactions As Actress Adediwura Blarkgold Shares Eye-catching Photos Of Herself I by silverlinen(m): 11:21am On Feb 07, 2022 |
She no even make self |
Education › Re: An Experience With A Yahoo Friend. by silverlinen(m): 11:01am On Feb 07, 2022 |
Alaye na better HK be that oo No dull yourself oo But meanwhile, just save money wey go transport you come back in case the place go sour My guy no miss this opportunity oo |
Literature › Re: Iyawo Mammy-water(18+) by silverlinen(m): 12:46am On Feb 07, 2022 |
Omo e don be for derek ooo Make we kwantinue 1 Like |
Sports › Re: All The Award Winners At The AFCON 2021 by silverlinen(m): 12:19am On Feb 07, 2022 |
Omicron123: He had the highest clean sheet(5) of the tournament. Haters always hating Mumu how many clean sheet did Gabaski of Egypt had Your delusion and foolishness is so alarming Go find your facts |
Sports › Re: Sadio Mane Named AFCON 2021 Player Of The Tournament by silverlinen(m): 12:12am On Feb 07, 2022 |
Vincent aboubakar should have been the worthy winner But alas caf decided to do their usual antics Anyways what do i know? |
Sports › Re: All The Award Winners At The AFCON 2021 by silverlinen(m): 12:09am On Feb 07, 2022 |
chelsea1116: When God wan bless someone..e dey confuse enemies..same way u felt mancity deserved to win Chelsea in UEFA finals. Chelsea fans with una sense of entitlement Just cos i mentioned Mendy you thought it wise to think i wanted Man City to win UCL final Oga never count your chicks before they hatch |
Sports › Re: All The Award Winners At The AFCON 2021 by silverlinen(m): 11:56pm On Feb 06, 2022 |
paulolee: not deserved atall....I smell fowl play wen dey hurriedly gave d Egypt keeper man of the match awaard....maybe to compensate his good AFCON heroics Can't comprehend this I'm still baffled |
Sports › Re: All The Award Winners At The AFCON 2021 by silverlinen(m): 11:17pm On Feb 06, 2022 |
How Mendy take win that award please someone should explain to me Caf with their political football |
Sports › Re: Why We No Dey See Messi News For Nairaland? Just Ronaldo This Ronaldo That… by silverlinen(m): 11:14pm On Feb 06, 2022 |
Because him na undisputed G.O.A.T |
Sports › Re: Ronaldo Reaches 400 Million Followers On Instagram, The First Ever by silverlinen(m): 10:56pm On Feb 06, 2022 |
Abeg clear road for the bigger man. G.O.A.T off all time |
Politics › Re: Bola Tinubu Returns To Nigeria After UK Trip by silverlinen(m): 10:48pm On Feb 06, 2022 |
This monopolistic looter is back for his final scheming |
Sports › Re: Senegal Vs Egypt : AFCON 2021 Finals: 4 - 2 pens On 6th February 2022 by silverlinen(m): 10:46pm On Feb 06, 2022 |
Na wa ooo egypt don jonse ooo |
Politics › Re: Desmond Elliot Celebrates His 48th Birthday (Photo) by silverlinen(m): 8:21pm On Feb 06, 2022 |
Who this political godson birthday help Make him carry him birthday go him house
PEACE |
Politics › Re: Presidential Elections: I See Bomb Blasts, Coup – Primate Ayodele Releases F by silverlinen(m): 8:14pm On Feb 06, 2022 |
Take your damn prophecy and shove it down your ass This one don dey find political favour and awareness Oga go look for another prophecy to prophesy |
Education › Re: Son Of Former Rector Of Federal Poly Offa Convicted Over Cyber Crime (Photo) by silverlinen(m): 8:01pm On Feb 06, 2022 |
Damn He's a real nigga After your release, omo ope continue the hustle
PEACE |
Celebrities › Re: Davido Shouldn't Have Said This In Public, Fans Faults Davido For This by silverlinen(m): 7:58pm On Feb 06, 2022 |
In as far as i never fan davido beefing burna boy i have to admit that there's freedom of information and he's free to say whatever he wants say and at wherever place and at anytime
PEACE |
Romance › Re: Lady Storms Boyfriend’s Apartment, Destroys Properties For Breaking Up With Her by silverlinen(m): 11:23pm On Feb 05, 2022 |
That's what female folks are meant for, You use them and dump them afterwards Only few of them are worth keeping |
Foreign Affairs › Re: Moroccan Boy Dies After Days In Well by silverlinen(m): 11:19pm On Feb 05, 2022 |
This one week me man Too young and innocent to die R.I.P lil champ The world will miss you  |
Celebrities › Re: Saidi Balogun Dazzles In White To Celebrate 55th Birthday (Photos) by silverlinen(m): 10:14pm On Feb 05, 2022 |
Nice man...baba yi gbayi gan |
Politics › Re: You Lied, Most Of Us Yet To Receive January Salary, Nigerian Soldiers Blast Army by silverlinen(m): 9:37pm On Feb 05, 2022 |
Everything about this government are just propagandas And another clown is campaigning to be elected as president |
Politics › Re: Women, Children Killed As Bandits Abduct 20 Zamfara Residents by silverlinen(m): 9:32pm On Feb 05, 2022 |
And that clueless man at Aso rock ain't giving a shit bout what's happening |
Celebrities › Re: Don Jazzy, Adesua Etomi, Funke Akindele, Top Celebrities Celebrate Tiwa Savage by silverlinen(m): 8:54pm On Feb 05, 2022 |
Okay...so what's next |