Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,406 members, 7,864,793 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 06:59 AM |
Nairaland Forum / Simeotexy's Profile / Simeotexy's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 8:35pm On Jul 15, 2020 |
OpinionCounts:Bros u dey argue something like illiterate ,,u no read wetin I write dia ,,,I talk say na akwa ibom woman be the tenth richest person for Nigeria worth 890 million dollars say I no see any Rivers person for first twenty ,,,so u think say we no get many rich guys from this state,,,,I know say na to read be ur problem...una no even dey go school sef na cultist una dey play |
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 8:22pm On Jul 15, 2020 |
24SEVEN:Bros akwa ibom and Rivers no be mate na even for age,,,but we re coming up but u guys behave like akwa ibom is totally useless,,Sha make I no follow u yarn average portharcout man no dey travel out self |
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 8:17pm On Jul 15, 2020 |
OpinionCounts:Bros u get sense like this you no ask urself akwa ibom and Rivers State Weda Dem be mate...Dem create Dem for the same time...Rivers senior akwa ibom by far so u can't expect development to be the same but currently now akwa ibom try pass Rivers State,Rivers too dirty my guy..akwa ibom people are not noise makers rich akwa ibom fit stay with you u no know,,akwa Ibom they wake up and the level wey akwa ibom dey go even Rivers no go fit catch up,travel out and see things and na that sea port dey give una mouth calm down make Dem finish our own ..akwa ibom no dey make noise guy |
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 2:38pm On Jul 15, 2020 |
OpinionCounts:Bros that woman there is from akwa ibom and she is the tenth richest person in Nigeria I can't see Rivers person there in that list even first 20 so go and sit down and na akwaibom man face dey one thousand naira note ,,so argue with facts,,if I search anything Port Harcourt na cultist I go first see and killinga
|
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 11:28am On Jul 15, 2020 |
SaintBishop:Bros to travel to do business no mean say ur side no good... average akwa ibomite na traveller ,,so Chinese guys wey dey Nigeria mean say naija beta pass China,,aboy use urhead |
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 11:11am On Jul 15, 2020 |
AwkaFinest:u dey talk poverty,check top 10 richest persons in Nigeria akwa ibomite dey,,wey Rivers people dey for the list,,Bros u dey misyarn o |
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 11:07am On Jul 15, 2020 |
Mikekan30:correct yarn my guy... Rivers people Sabi make unnecessary noise..them no know akwa ibom and akpabio for that matter say akpabio too na street.....nddc tare tare na corrupt agency na now we akwa ibom man come enter follow tif money wey Dem been tif tare tare na him Dem vex.nonsense abeg akpabio ride on akwa ibom dey with you |
Politics / Re: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by simeotexy: 11:02am On Jul 15, 2020 |
24SEVEN:Bros calm down,,God no bless akwa ibom with mouth,,akwa ibom people no dey make mouth ,,but no try akwa ibom man especially annang man them wicked die ...so just calm down ,,no be to make noise 1 Like |
Celebrities / Re: Bollywood Female Celebrities Photos (Pics) by simeotexy: 6:55am On Jul 04, 2020 |
they all look alike can't even spot the difference 4 Likes |
Health / Re: Coronavirus: 18 Staff Of Akwa Ibom Government Test Positive by simeotexy: 6:53pm On Jun 29, 2020 |
LEX2000:I know say u dey find dis kind news to carry masturbate 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Newcastle Vs Manchester City: FA Cup - (0 - 2) On 28th June 2020 by simeotexy: 4:37pm On Jun 29, 2020 |
Ximenez:. that was then but bernado is out of form and isit not that gundogan that likes scoring man u throughout last season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Newcastle Vs Manchester City: FA Cup - (0 - 2) On 28th June 2020 by simeotexy: 11:04am On Jun 29, 2020 |
Ximenez: gundogan doesn't get into first team you re joking,,is there any beta central than gundogan in city even debryune looses possession sometimes but that guy gundogan is d heart of city,,he makes the circulation easy,,d guy plays like iniesta very hard b4 he losses possession..d only thing is that he cannot score nor assist but for guiordiolar style of play gundogan is a beast |
Travel / Re: My Trip To Maradi, Niger Republic In Picrures by simeotexy: 9:37am On Jun 29, 2020 |
herdsmen want go flexing small |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Newcastle Vs Manchester City: FA Cup - (0 - 2) On 28th June 2020 by simeotexy: 9:19am On Jun 29, 2020 |
Ximenez:bros forget me and you knows that debryune ain't central,,his work is upfront just like Bruno Fernandez,Mason mount,their central is gundogan |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Newcastle Vs Manchester City: FA Cup - (0 - 2) On 28th June 2020 by simeotexy: 4:50am On Jun 29, 2020 |
Ximenez:see y'all comparing a central midfielder with attacking midfielder,, btw the two who is supposed to have assist more,,by the way I enjoy watching Pogba compared to debryune cos Pogba is more fun to watch and the guy doesn't stuggle with football,,,okay wat of Neymar and dihno that Neymar has more assist and goals than dihno does that make make Neymar beta than ronaldihno,,,u have to consider the position they play first,, Neymar is a winger ,,dihno was a midfielder..Pogba walk is to feed attacking midfield pass ,,then debryune work is to feed strikers pass then who supposed to have more assist |
Crime / Re: Akwa Ibom & Abia Communal Clash: 4 Dead, Many Injured by simeotexy: 8:58am On Jun 27, 2020 |
proeast:Bros how is all this lands u mentioning igbo land |
Crime / Re: Akwa Ibom & Abia Communal Clash: 4 Dead, Many Injured by simeotexy: 8:55am On Jun 27, 2020 |
Abagworo:abia and akwa ibom re not one and can never be one |
Crime / Re: Akwa Ibom & Abia Communal Clash: 4 Dead, Many Injured by simeotexy: 8:51am On Jun 27, 2020 |
Simbrixton:me as ibibio I agree,,,I prefer to be governed by Fulani than igbo |
Politics / Re: Embassy Demolition: Reps Fault Onyeama, Urge Retaliation Against Ghana - VIDEO by simeotexy: 7:15am On Jun 25, 2020 |
Properties / Re: 3-storey Building Collapsed In Umuahia [PHOTOS, VIDEO] by simeotexy: 7:09am On Jun 25, 2020 |
why do house always collapse in the east |
Agriculture / Re: 11,000 Hectares Coconut Plantation In Akwa Ibom (Photos) by simeotexy: 6:27pm On Jun 23, 2020 |
Ilaumoh:bro wat of international church project?? |
Travel / Re: This Is South Africa by simeotexy: 8:39am On Jun 22, 2020 |
2Lynx:what is development that we re not developed,,,is there any place in Nigeria that is not developed...it's just d beauty that is d diff. south Africa and Nigeria and d beauty is there becos of d whites present... without whites d country would had been like Nigeria.... typical Africans don't like beauty even in my state dey built stadium everybody complained and said misses priority 1 Like |
Travel / Re: This Is South Africa by simeotexy: 12:45pm On Jun 21, 2020 |
this south Africans get serious issues with Nigerians.. |
Travel / Re: This Is South Africa by simeotexy: 12:35pm On Jun 21, 2020 |
dokie:someone that doesn't even stay or company in SA..keep whining urself |
Sports / Re: Pogba's Volleyed Pass To Rashford: Fans Go Wild On Social Media by simeotexy: 4:55pm On Jun 20, 2020 |
imohchard:de bryune is good but crazy long passes is wat Pogba is good at...if de bryune does that trust me it won't be that accurate |
Sports / Re: Pogba's Volleyed Pass To Rashford: Fans Go Wild On Social Media by simeotexy: 4:50pm On Jun 20, 2020 |
Lovexme:pass the weed bro |
Sports / Re: Roy Keane Says De Gea And Maguire Shouldn't Join Team Bus After Drawing Spurs by simeotexy: 12:24pm On Jun 20, 2020 |
TheRealProphet:isit the kepa I know ...the big flop |
Politics / Re: Akwa Ibom Building The Biggest Flyover In Nigeria - Julius Berger by simeotexy: 1:54am On Jun 20, 2020 |
Ilaumoh:the way am seeing lots of people hate akwa ibomites especially the igbos and wat disguste me about them is that they re so dirty... 3 Likes |
Politics / Re: Akwa Ibom Building The Biggest Flyover In Nigeria - Julius Berger by simeotexy: 1:50am On Jun 20, 2020 |
Enugupikin: Enugupikin: Enugupikin:so no be igbo girl wey my guys and me dey Nack back to back for here and d babe don do abortion tire 3 Likes |
Politics / Re: Akwa Ibom Building The Biggest Flyover In Nigeria - Julius Berger by simeotexy: 12:56am On Jun 20, 2020 |
Enugupikin:you re so dumb...is there any where in Nigeria there is no poverty 4 Likes |
Politics / Re: The Most Developed State In The South South Region by simeotexy: 8:33pm On Jun 08, 2020 |
Sammy07:remove poverty..it's a national issue m sure u urself u re poor AF 1 Like |
Politics / Re: The Most Developed State In The South South Region by simeotexy: 8:28pm On Jun 08, 2020 |
Nwanyiogwashi:a state that owns airline.. stadium..wtf r u saying 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60 |