SIRmanjar's Posts
Nairaland Forum › SIRmanjar's Profile › SIRmanjar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 75 pages)
The kain demonic pikiin wey dem go born ehh only God go Sabi. Karashika,chikaya,samadora nneka d seprnt,Awaa, all of dem go dey...both willy willy. |
See as my yoruba brodaz dey vex say our sister dey monkey 4 Igbo boy six pack.E joor make una leave am na,its a free world. Na we cos am...we alwayz try to woo dere girlz more dan dere boyz woo our girlz.Evry yoruba girl haz a coded ebo crush. |
Were are d ownerz of lagos!come ad see ur governor o inviting nortan GenaLaL buLatai to come ad dance wit hiz phyton snake. Very soon dey will blame yorubas 4 diz ad tag dem enemiz.u guyz ar ur own enemiz. |
Did I jxt hear d maluu say lagoz.I heard they sniff suck away 4 highness in d north,now I believe. |
OILSOUP:So which court will b no 1 court among d two?The Christian or sharia court. Do u tink d Christian court will b given d power to try christian girlz abductorz? Do u tink islamic court will deliver justice in favor of any abducted girl.when itz acceptable to marry off ad moleste young girlz in there religion? I see diz sharia ad Christian court of a tin dividing Nigerianz more cos evryone especially muslims will wanna be judged in dere own religiouz court if dey feel dere crime can be coverd under religion. Imagine I wanna b tried in a Christian court u wanna b tried in a Muslim court.its same like having a yoruba Hausa ad ibo court. |
Op ur eye dey front joor.I like pipul wit foresight pipu wey dey see front. Don't mind dem they will use it as an excuse to introduce many sharia court as possible.If u oppose dem dey will remind u dat u hav yourz too. Sad the motion was raised by a northern minority wit few southern backing. |
O 2019!were at thou?Draw nigh that I mayeth send dis confused forsaken brethren forth unto his flocks in daura.may thy be fast i pray thee.pls come. |
Pylony:Which kin novel?The guy suppose dey work 4 hearts or hints magazine or one of dem erotic luv story magazine. |
Funkyswagzz:Wahlahi |
If una try am eh.I go single handedly terrorize all d hole telecom company.I go destroy servers,burn telecom buildings, destroy advertising bill board,vandalize anytin wey relate to telecom.Me wey de use 1.5gb under 3dayz.I redy protest go asorock. Abi una dey craze 4 diz country sef?I no dey too drive car.Y?petrol cost,food item cost,evry damn tin cost.Yeye pipu.Cowz Highest I destroy my fone start to dey right letter. |
Ltc..last to comment..Oyibo life sef which wan b went to have breakfast again?So 4 erly mor mor person gogo person houz to go drink akamu ad akara.Wizzy shorto but im use dat guy 4 extreme lef shine. Im b like pikin wey go excurssion. The Jesse jagz abi Jackson guy no get work sef? ![]() |
Youthz don finally dey collect Lai Muhammed maskurade job offer..I dnt blame dem sha.Any hussle na hussle. |
Demonic robbers,why burn sumones shop down afta robbing it?The pipul of dat community dem ar very peaceful.For say person wey una burn im shop dey dere na only God know Wetin 4 happn. |
Mtchhheewww!and sum able bodied graduate keep begging me 4 mony evryday while sum joblessly move around d street May God bless ur hustle man. |
Fulani kpai fulani..They ar d vampires moving from state to state causing havoc..If not dem dey know d pipul dat hav bin killing thouzandz of pipul in kaduna,jos,nassarrawa,agatu ad the rest of Nigeria. They ar the pipul hel rufai compensated recently.Very soon dey will b released when dere service iz needed by dere sponsorz. |
Which one is Nigerians frm Senegal?abi he meet wit d real fulanis frm futa jalon senegal.mayb hiz trying to compensate dem or haya dem 4 a hit ![]() |
Rozaystunna:Hahahahahaha.u Sabi sumtin. |
I pity d minority tribes land diz oil waz discorvrd, the Hausa fulaniz will finally annihilate dem ad occupy dere land ad claim dat dere land fallz witin d north. |
Funkyswagzz:Bros I be tortoise o wey get plenty sense.Anytime mony dey my hand ad dem ginja to go club I go form say I nid to wake up early tmrrw,carry dem go comfortable bar shak dem up well well wit plenty meat,after dat all man to ur tent. |
buchilino:Nigga hiz not d names u mentiond ad if d names u mentiond decidez to lavish dere mony den no probz..The namez u mentiond birthdayz iz a childz play compared to diz one.dey might not pour drinkz on d floor ad all dat but dey lavish during celebration..Diz guyz birthday iz not upto 2million na. |
motherfucker:King solomon d wize one.How do u know pipul dat spend mony like diz dnt hav investment?even sum pipul dat save more ad don't spend it still go broke. Diz guy iz just celebrating hiz birthday trying to b happy ad u guyz ar here talking him down.How ar u sure he haz no investment?Abi na u dey hold im mony?Free d guy abeg |
Chai!Naija,see as diz Benin boy mony dey cos fight 4 here.Nigerianz too like to dey pucknose ontop wetin no concern dem.my mony must cos wahala sef. Na im be say if I upload were I de chop my mony 4 here sumpipu go hang demself be dat. ![]() |
Funkyswagzz:Lol.Na follo I dey follooo.They do d spending while I do d chopping ad protection. Na only look I dey look o when we go. |
buchilino:So a happy fello celebrating hiz birthday in a club meanz hiz spending foolishly.Are u hiz financial advicer?Ok so he shuld have don it in a sheekpe joint to save mony.abi? If u hav d mony ad investment,spend d mony life iz sweet ad short. |
blueskies:More crucial issue dat shuld b criticised?How many iz d champion human activist criticising?None.He has been annoyingly silent Over d crucial issues o ever since but has time to reply d green card commentz. |
Am suspecting diz Flavour iz bisexual.Hiz dresscode sayz it all. |
Congratz style pluz.I rememba when all d girlz dey monkey 4 me becos I resemble one of dem.To resemble star sweeto. |
buchilino:If u have d mony spend it man.Evrybody no suppose dey save,how mony wan take circulate? |
Burn ur mony joor! Itz not dere mony jarey.na diz kin niggaz I dey like follo enter club men wey get mind to dissect mony. The following morning im go sober dey kwayet dey find who go buy am food chop.Frm den on na lowkey tinz. |
Jarizod:I swear d guy fit b Shaka Zulu 4 bed |
Luv iz blind.I belive in luv..I luv diz couplez...Storiez like diz makez me wanna fall in luv.Luvly couplez. I am tall dark muscular ad handsome.I am ok financially.I am in my late 20s ad still a virigin ad I am tired of been a virigin ad will luv to offer my well cherished virginity to a caring pretty experienced matured wellbehavd luving lady ad won't mind selling it sef if she doesn't want a relationship. |
Only God know Wetin happen again!may b one almajiri wan do abolition inside her shop she come tell am make im go outside do am,Im com vex go call im fello almajariz to cut infidel head. I don talk am b4 if dem no dey destroy crate of beer.Dem go dey burn churches ad coppers,if dem no see church burn,dem go dey find head cut.If konji strike, dem go kidnap 7yearz old girlz to moleste for demselves ad 4 dem emirz. If police finally catch dem,dem go still release dem witout trial. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 75 pages)



