SIRmanjar's Posts
Nairaland Forum › SIRmanjar's Profile › SIRmanjar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 75 pages)
Dem suspend me Taya expel me Taya I jst dey Waka frm school to school I was a mystery to evrybdy bak den.i do plenty crazy tin. ![]() I spent my skool fees for 2 terms forge reciept ad result give my mama as na me ad my senior broda dey alwys pay.At times we go inflate price pay d normal amount spend d remaing on baffs ad game catridges. Any time we get dat dreaded subjct maths or I de feel sleepy I go form sickness entr sickbay go sleep well well. I fight my teachers,dem go jxt drop cain follo me wit blow dem kpokz me well well o. I dey excape frm skool once in a while go spend mony 4 bar play snooker shak well well wit my frendZ during skool hours. I write luv letta giv my English teacher wey I dey trip for,I no write my name 4 d letta but dem trace me tru my writing,dem nab me read d letta 4 assemly ground trash me wella com suspend me untop. ![]() Any time we see Cain 4 staff room or class ad teacher no dey, we go break am becos na we chop am pass. I less my teacher Volvo tyre d day im wan use Cain kill me. ![]() If we go do sports I go enta class chop pipul meat de wanz wey carry food com,drink dem chilled water or mineral. Whn I de ss1,me ad my guyz de alwayz enta ashana joint 4 aboju frm festac evry sartdys or hearts.dem luv us scatter as customers, dem de give us free sumtimz sef.we b fresh buttiz wey get action. Na jxt dis wanz I rememba. |
StObaino1:Oga d way u hail am be lyke say u Sabi dis beauty ad d brainz.I for like Sabi am sef. |
Soyinka pikin dem |
WEeeeSsssst SIDE! to all my niggaz from d other side..Dnt hate jst grab a bag ad knock urselvz out. |
WA_ZO_BIA criminal syndicate.Evry name checkers tribe was well represntd but a trusted source informed me dat dere kingpin is a flattino. |
Demonic mistress..she deserves to b thrown into a burning furnace. |
So train dey Igbos land ? ![]() |
I hate dat ugly red beret minister. D man izza confused goat.He is not worthy to b a gateman in govt houz talkless of a minister.D cow is on a mission to destroy sportz totally in dis country. |
Yubbish! No similarity sef.The only similarity 4 d pics na d two women KAKA dem resemle 4 bak. ![]() |
Crazy country! wat iz dere offence ?dey weren't caught wit any WEAPON so y make dem sit on d floor like criminalz ad embarass dem.They want to repeat wot happned in ondo. Mrpresident ad his soldiers shuld mind d way dey provoke citizenz.wit d current economic hardship coupled wit d joblessness ad hunger in d land.I feel dey will soon get X2 of wot dey hav bin looking 4 when d youths ar feed up. |
A big fat dirty stinking lie from a garbage from one of the dirtiest city in d world ABA. |
IMPOSIBLE!DiZ IZ AR dirty big stinking lie frm Amukoko garbage site. I no believe dis trash. |
mrvitalis:Ar u kwaulified to join ur village shrine talkless of joining freemason?abi u tink say na boyz scout. |
ehie:I wish I knew how to help financially I wuld have done so,4 now we can help by symphatizing wit her ad praying 4 her. |
Iduumagbo ![]() |
Padipadi:U Sabi d woman?Life might be good for dem b4 dey had 3 children ad tinz later turnd sour. 3 children iz not dat much 4 a family.plz be careful how u criticize d woman. |
Plz nobody shuld insult dis woman nobody knowz wot she went tru b4 taking dis decision She iz a caring mum u can tell by her small weight ad her childrenz big weight.she sacrifices her own fud so dey can feed.All she nidz iz financial support ad counselling. |
Them dey like use razor slice demselve like bread. Eve on Eve crime. |
gmailmay:Which psychatic houz u escape from guy? |
1946 ke?i tink say na 4 nairaland d tribal war start.well na me b Goc of 18th division ad the commanda of 3rd marine brigade.The one ad only naira land field marshal ![]() |
Hahahahahaha.i no blame am.. Hear d name of d show sef..TARABA STATE PEACE CONCERT 2016..in jalingo city Dem almajiris go use dagga pursue person commot 4 stage if anybody do anyhow.Gate fee go be like. regular..65naira. Vip..85naira Vvip...135naira Den Table for 5 go com be like...485naira |
Hahahaha.Dat place mst b Naija,as d cow own come too much na im niggaz vex mob d cow. I sure say dem must giv d cow betta jungle justice. No Matta how cow stubborn im must still enta pot of soup. |
Igbos u guyz shuld tell dem notherners to giv u guys presidency ad development instead of buying ur shoes. Be wise dey ar cowing u guyz. |
abdulkayus:At list wit my mumurity I Sabi pass ur mama ad papa both u ad ur entire family joind togeder. |
abdulkayus:Guy listen to ur self.leave argument.U know witin u dat ur local state kano can't b compared wit lagoz. Hw many krate of beers did ur islamic police destroy diz week?Local pipul in an ancient local state. |
Lol @ when my husband came bak ad told me to suck him.hahahaha The ashana wey giv lukman head go b betta headmistress sotey im come bak wan collect head 4rm d poor woman I blame it on easy access to porn.im wan do wetin im dey watch. |
Choi!were iz d pics of the sliced boobs,face, buttz ad co na?Women ad razor.As I read slashd I know say na razor blade tinz. No fight as bloody as two women wit razor blade slashing each other. I remba dose days b4 i rebuke my girl I will first go hide all d razor blade in d houz ad warn my mallam seriously dat if she comez to by razor blade he shld tell her it's finishd,b4 I now confidently go inside ad rebuke her. |
gypsey:U 4got to mention d innocent bloody civillian futballer dey murderd in bayelsa.dey dont know dat if d bloody civillianz dem are well ekwippd as dey are diz hiz poem will b childz play compared to d one buratai will compose. They shuld learn to behave demselvez den dey will win my respect. |
Omo See wizzy pikin ogo.remindz me of little bow wow video skit..Ur daughter UGGLE,by dose American comedianz. |
Datz wot u signd up 4 boy..He soundz scared..If na to oppress bloody civilianz u nogo rememba write diz crap.IF u cant dance d dance den don't enta d dancefloor. |
There cup of tea as long as dey don't enter anywere in d west. |
Rossikki:Who iz diz black monkey shouting colonized slave evrywere.abi did u just learn dat word?God punish u dere.yeye goat |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 75 pages)




