₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,628 members, 8,422,926 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 04:54 AM

Toggle theme

Skales's Posts

Nairaland ForumSkales's ProfileSkales's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 27 pages)

Jokes EtcRe: Show Your Love by skales(m): 5:20am On Apr 20, 2012
Guy which kind silly question u dey ask dis early morning?

Dem go ban u again just watch out
Jokes EtcRe: My Friends Always Laugh At Me... How To Get A Girl Lesson 101. by skales(m): 9:49pm On Apr 19, 2012
Lucario bro, I know sey one day u go make me laugh

I swear
Jokes EtcRe: I Love My Boyfriend So Much by skales(m): 9:40pm On Apr 19, 2012
U can do better dan dis @ OP

And plz don't post dis yoke here again cuz tis all over facebook


Cheers
Jokes EtcRe: If Na You, Wetin You Go Do? by skales(op): 9:32pm On Apr 19, 2012
I trust u

Ibo man
Jokes EtcRe: A Friend by skales(m): 4:46pm On Apr 19, 2012
Why u too dey selfish like dis?
U no even care to know how I dey at all


Lol

Vicky mail or text me your number

Pls don't dull me
Jokes EtcRe: A Friend by skales(m): 3:13pm On Apr 19, 2012
How far my darling
Jokes EtcRe: If Na You, Wetin You Go Do? by skales(op): 3:07pm On Apr 19, 2012
Dem don break bottle for yo head inside bar before ni
Jokes EtcRe: A Friend by skales(m): 2:37pm On Apr 19, 2012
Visky abi na vicky dem dey call u

Mikus never do you?

Ok are u on
B.I.s?
Copy my Bb pin below and ping
Jokes EtcRe: Twice As Nice Lol by skales(m): 4:34am On Apr 19, 2012
Yinka
I promised to beat Barca for u and the whole of them weak english EPl team and I did

I think I deserve a hug for that
Jokes EtcRe: Missing Donkollione On Here by skales(m): 5:44am On Apr 18, 2012
Suto

Why u copy my joke u dis yahoo boy no laptop
Jokes EtcRe: If Na You, Wetin You Go Do? by skales(op): 5:14am On Apr 18, 2012
Awuf no go kill nigerians

Thank god I'm not a nigerian.



@vicky

I need to talk to u in private whenever you're chanced and if u dey Lag.

Cheers...
Jokes EtcLive From Enugu by skales(op): 9:46pm On Apr 16, 2012
A man enters a joint and says to d barman:'give me a bottle of star and give everybody here a bottle of star- cos when I drink star,everybody should drink star'. The barman obeys. Next he tells d barman: 'give me a plate of pepper-soup and give everybody a plate of pepper soup- cos when I take pepper-soup,everybody should take pepper-soup'. Again d barman obeys. Then he tells d barman: 'o ya come and give me my bill and also give everybody their bills- cos when I pay my bill,everybody should pay their billsif u were in that joint what would u dohuh
Jokes EtcIf Na You, Wetin You Go Do? by skales(op): 9:37pm On Apr 16, 2012
A man enters a joint and says to d barman:'give me a bottle of star and give everybodyhere a bottle of star- cos when I drink star,everybody should drink star'. The barmanobeys. Next he tells d barman: 'give me a plateof pepper-soup and give everybody a plate ofpepper soup- cos when I take pepper-soup,everybody should take pepper-soup'. Again dbarman obeys. Then he tells d barman: 'o yacome and give me my bill and also giveeverybody their bills- cos when I pay my bill,everybody should pay their billsif u were in that joint what would u dohuh
Jokes EtcRe: Its L̶̲̥̅̊åûģĥĩňĝ Time by skales(m): 7:28pm On Apr 10, 2012
I said it that dis Newbies will kill jokes section with their dry yokes.
Boring peeps
Jokes EtcRe: Did You Know That Women Are Impossible To Please. . . . . If No Now You Will by skales(m): 7:17pm On Apr 10, 2012
Iboish
I meant
Jokes EtcRe: Joke Of The Day {LOL} by skales(m): 12:59pm On Apr 10, 2012
Weldone poster lol
Jokes EtcRe: What Will You Do? by skales(m): 12:58pm On Apr 10, 2012
Dis thread reminds me of a girl called Nneka
Jokes EtcRe: Did You Know That Women Are Impossible To Please. . . . . If No Now You Will by skales(m): 12:49pm On Apr 10, 2012
Who u asking and so?

Me?

Do I look oboish to you?

Face your front jor
Jokes EtcRe: For Those Begging Me To Return To Jokes Section by skales(op): 2:15pm On Apr 07, 2012
Danny e be like sey u don see another work for pure water factory abi?

U know seun is my p.a.... And if I report u to him na wahala for you
Jokes EtcRe: For Those Begging Me To Return To Jokes Section by skales(op): 5:58pm On Apr 06, 2012
Excuse me sir Are u Ibo?

Why the beef?

Why do people hates and jealous me?

Why me?
Jokes EtcRe: If This Doesnt Make U Laff Call Me Ediott!! by skales(m): 2:32pm On Apr 06, 2012
Bunmioguns and bin gbAagbo same person


I swear na true
Jokes EtcRe: If This Doesnt Make U Laff Call Me Ediott!! by skales(m): 2:21pm On Apr 06, 2012
The yoke no make me laugh
And if I call u hediot now you go say na bEef
Jokes EtcRe: For Those Begging Me To Return To Jokes Section by skales(op): 2:05pm On Apr 06, 2012
Danny,
if I tell u say u well, walaihi I dey joke


I swear
Jokes EtcRe: For Those Begging Me To Return To Jokes Section by skales(op): 1:56pm On Apr 06, 2012
Yes boy

How may I help you?

Abi u wan lock my thread after all I did for you?
Jokes EtcRe: For Those Begging Me To Return To Jokes Section by skales(op): 1:53pm On Apr 06, 2012
booqee: hey u!! Come, can't we even pretend to be friends, even for a minute?! Eh?
Na for ur own good oh. undecided
Hehehhehehehehehhehehehheheheheehe

Who wants to be friends with youhuh

I don't want to be your friend mehn
So move on with your life











@ekeroyal

Do whatever u want man.
I'm even tired of you

Can't you see?
Jokes EtcRe: For Those Begging Me To Return To Jokes Section by skales(op): 11:55am On Apr 06, 2012
Don't derail my blockbuster joke
Jokes EtcRe: For Those Begging Me To Return To Jokes Section by skales(op): 11:13am On Apr 06, 2012
mcnepow: Aint here to brag
[s]just wanna let u knw m here to lurv u instead[/s]

kiss
U dis guy,
the way I dey see u, you go like Ashi o

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 27 pages)