Skfa1's Posts
Nairaland Forum › Skfa1's Profile › Skfa1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 97 pages)
MrCrackles:ha oga mi no vex, na inside abule i dey live, thats why i ask that kuesion, sowy ![]() |
MrCrackles:Where is that, is it close to ABUJA? ![]() |
why all this negative pics now ![]() wey moderator ? |
![]() sowy poster, ok we don go, sowy ehn ![]() |
^^^ check the last one urs iz cool aswell |
googles: ![]() poster she will come to u if she is urs. |
^^^ loff u die honey honey ![]() check ma profile sweerry ![]() |
^^^ aww juizy google yes o, i loff u pass my mama tnx honey , loff u like i have never loved u b4 |
^^^ ofcourse as me wife ![]() |
googles:oh sowy, i go for ma google |
My mum or my wife? chei, this one pass me *jumps the fence* |
My Ex: strong headed |
abbeyemmy:oh u mean ogede agbagba ![]() ahhh thats good of u , u too don mature be tha ![]() congrats ![]() |
googles:hehehe , see me see wonder o come on baby, what is not like now, after spending all my pounds on u, u chop turkey,pepper soup and isewu . Abeg tell am o, its like that o |
[quote author=Tee_Jay link=topic=404657.msg5589761#msg5589761 date=1267185550]yes we are rare, infact we are endangered species [/quote]you ke? u wey dey free style around , i laff in Yoruba ![]() |
[quote author=Tee_Jay link=topic=404175.msg5589769#msg5589769 date=1267185643]i'll call her parents to warn her before it gets violent[/quote]imao ![]() |
it is not right, simple |
flexshop:u berrer know wetin u wan press guild my bobby well well from another man ![]() 190 go don dey shine eye say weting dey happen ![]() |
abbeyemmy:pls tell us what will happen next o jare ![]() is like u know berrer ![]() |
@ 190 and rolling on the floor.sorry bro 190 , we don move on. that babe is mine ![]() kick ya balls back, infact slam u for gutter come dey shout egbami oooooooo, skfa wan kill me o ![]() as u leave the thread, no come back o or else i will kick ya balls again ![]() me and u don enter the same trouser ![]() |
neily:we don already contribute na abi make i no kiss ma babe again? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 97 pages)



