Skfa1's Posts
Nairaland Forum › Skfa1's Profile › Skfa1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 97 pages)
Kunbee:Buahahaha I laff in Yoruba Honestly i forgot her name and come to think of it she is my fwiend o, how come i forgot her name, my bad ![]() You still insist make i drink this ur water, ok nah , how u dey? hope u dey jolly for body Enjoy urself kunbistic but be careful of those guys up ya street o cause dem too dangerous. one luv ![]() googles:oh thats my country o (correct yoruba boy), i don miss that place die. Nice to know that u are from 9ja, 9ja gurls are always looking mwahhhh. U too much my google Beside ur ID (google) is funny, make i wear u for my eye ![]() |
cheaphost:So what does that teaches us? |
googles:Izzy oh, beside where around the world u dey live, no tell me say na Iraq or Afghanistan u dey o ![]() @ Poster Always smosking Ganja ![]() |
Bad_Mo_Fo I hear say u come my Adugbo come dey shake my Arena ![]() |
Kunbee:Hahahaha ![]() What a funny gurl u are ![]() I don get correct holly water from google that urs and ur friend wetin be hin name self fit kill me, imagine u come mix am with that thing, omo men na die be that o ![]() I still jump ma fence as i dey jump am ![]() |
![]() |
^^^ ![]() |
snthesis:And u go continue to dey pay ![]() |
Kunbee:Kunbeeeee haha , i will take that as a complement, probly skfa must have offended u somewhere sometime on the thread i guess but dont fink so ![]() Oya wetin i do u o, lets sought it out ![]() |
googles: |
googles:Infact more than happy to read ur sweet post again My only and my bad girl, I will always be your Rambo and you will always be my queen ![]() |
googles:he he aunty i go visit queen for London, hin talk say make I greet u wella I miss u too no be small |
googles:Haha, u need to see google leg, very long like flamingo leg ![]() |
madlady:SO u`ve done that before |
Whats going on in Benin this days? God Help. |
sweetpie23:She needs a spec ![]() |
TP SPECIAL: sorry bro |
[quote author=jaguar_09 link=topic=407073.msg5633262#msg5633262 date=1267799984]I was asked to leave my girlfriend for another guy who was a cultist with a pump action (awka made) pointed to my forehead. i refused and got beaten up by the guys's gang that night right infront of my girl and her hostel mates. it wasnt funny at all. though i reterlated some weeks after, today that guy is my friend, we once went for a hike together before graduation and my girl then is happily married to another guy now and wont pick my calls or see me as a friend. W.O.M.A.N ---- Wow Onto MAN[/quote]hhahahahahaha, i laff so tey i fell off ma chair ![]() So both of you guyz lose at the end of the day, they gurl don marry another man , IMAO, lol what a world we live in ![]() |
I dey Craze? |
Keu keu keu ![]() |
^^^ I tot the answer is A ![]() |
OrangeSlic:So if 1 million people text, how much profit will u make? Na tiv u be |
Paid her HND fee, she has graduated now, if not she will be a drop out. |
^^^ Na wa o , we Nigerians sha |
[quote author=Busy_body link=topic=407476.msg5622116#msg5622116 date=1267640969] Na God go help u out o poster cause this one pass me. |
really |
Na pakistan me I dey ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 97 pages)
her name na iyeayo. If you drink that water you will never be thirsty 
