Skfa1's Posts
Nairaland Forum › Skfa1's Profile › Skfa1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 97 pages)
@ toxnaija What can i give u o, ok take shnap dey jolly for body ![]() Na true talk u yarn brother. Me as I dey here so, na blood of Jesus with fasting and prayer i dey take cover my application make dem no reject am. Abeg poster no remain illegal o cos ur life will be somehow, u will not know what to do, maybe to go back home to mama or keep walking around like a mad man in foreign land. May God help our country out, Amen. My 2 kobo ![]() |
funkybaby:lol ![]() O M G , ur number of post says 2009 funkybaby (f) Posts: 2009 Offline Offline |
Andre Uweh:haaaa, u dey play with your life, that one na before, now if dem catch u, na prison u go dey until dem decide your case. U might be there for months. No try am o. |
^^^ ![]() Poster U only need confidence |
Go on yahoo search engine ![]() |
chibenwa:lol, counselor ![]() |
Dont wait till the 11th hours pls |
*peeping and catapulting NLanders over the fence* ![]() |
Scooby1:other way round |
IBK If dem take that shoe match ur leg, na hospital be that o ![]() |
Congrat my friend chiogo ![]() |
Kunbee:Thats a sweet name ![]() Moyola:Are u ok? |
Kunbee:Is your name Kunbee or something? |
googles:I go still pay now mama bomboi (googles), wait make government pay my salary at the end of this month, infact i go surprise u no be small, infact i will even take u home Oya help me prepare that big cat fish wey dey swim , yes, yes that one. *knock off ma tie, today na today* ![]() U no mean am say that oyinbo don cause kasala today again, I gat whoop her ass again. wey am? but 1st make i drink my peper soup ![]() |
xxcarolxx:For sure, thats it life goes on, you hit the nail on the head ![]() Me too i have to move on ![]() |
xxcarolxx:Nice to know that u are from Ireland, im ur neighbour, that guy is just a cheater. It is not good to cheat. |
Thanks my fans daduke2k and steeze for rescuing me , make 190 no kill me ![]() Mama bomboi (googles) more peper soup now ![]() Help me give daduke2k and steeze 1 coke and 1 fanta cause dem still be under age, dem no fit take alcohol ![]() |
googles:Google u are too much *took regal shepe and drank it all* feel good now ![]() *carry empty bottle give google* , lol ![]() 190:Ah u slap me , na today today u go no say blood ticker than warrer [size=22pt]SLAP BLACK [/size] |
Jail for life pls |
^^^ I beg pls o, i no go break am again ![]() |
*SKfa staggered in *, can I have a bottle of Hennessy pls? |
Mikaela:Keep smoking ur dangerous substance ![]() |
chiogo: ![]() |
Is like someone mentioned ma name on this thread ![]() |
Mikaela:what are u smoking? is it a dangerous substance? |
lol, Its a black thing V Its a white thing Chiogo (Black) V Mikaela (white) ![]() |
ayettymama:Te he he he, u too wan beat man , sorry o mrs woundia ![]() U wey be like lil rat, if dem give u one kick ehn, u go fly go backyard, lol |
Where is Carol from? |
chiogo:Nahh, Mikaela is actually a blue person ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 97 pages)




[/size]