Jobs/Vacancies › Re: Pls I Need A Job In Ekiti State.. by sleeknick: 11:17pm On Jun 12, 2017 |
yemsai: LOL... U get one sum where for me? Etiki people leave me o... |
Romance › Re: Hilarious: Wife Caught By In-laws Hiding Secret Lover Under Bed(photo/video) by sleeknick: 11:16pm On Jun 12, 2017*. Modified: 12:16am On Jun 13, 2017 |
I rather die than hide under bed... What if i see another man there.? Make we come dey fight under bed |
Gaming › Re: Racing Kit For Sale by sleeknick: 11:14pm On Jun 12, 2017 |
People wey go buy am dey road dey come... just wait o |
Science/Technology › Re: HP Mini 110 Motherboard Needed Asap by sleeknick: 11:13pm On Jun 12, 2017 |
Fatherboard nkor |
Romance › Re: Apologetic Girl Kneels On The Ground To Beg Boyfriend Profusely In The Public by sleeknick: 11:12pm On Jun 12, 2017 |
Wonders of a very hard working penisula  |
Romance › Re: Check Out This Sexy Pre-wedding Photoshoot by sleeknick: 11:10pm On Jun 12, 2017 |
Pre wedding kee una.... Na so pesi go juku shoot one of una one day before the wedding reach....
|
Romance › Re: Sunday Morning Hotness Featuring Fitness Model, Stanley Etoty (photos) by sleeknick: 11:08pm On Jun 12, 2017 |
With em small preek  |
Jobs/Vacancies › Re: Pls I Need A Job In Ekiti State.. by sleeknick: 11:07pm On Jun 12, 2017 |
|
Jobs/Vacancies › Re: HELP, I Forgot My Password For My NIS Registration. by sleeknick: 11:05pm On Jun 12, 2017 |
AFOLABISUG1: Lol Broda I no sneck register abeg Do u have any idea as to how to retrieve it U dive rock be that |
Romance › Re: Drop One Thing You Want Nairaland To Improve On by sleeknick: 11:04pm On Jun 12, 2017 |
Make them dey give us money sometimes.... And make den dey sacrifice some mods for us to dey beat  |
Culture › Re: Hundreds Of Models Pose NAKED In Times Square To ‘promote Positivity And Accepta by sleeknick: 11:01pm On Jun 12, 2017 |
My preek for just dey stand anyhow.... |
Romance › Re: This Is What Happens To Your Body When You Stop Having Se.x. by sleeknick: 10:59pm On Jun 12, 2017 |
Beating dey hungry u abi
|
Nairaland General › Re: Stanbic IBTC Bank Seeks An Experienced Professional As Head, E-business IT by sleeknick: 10:58pm On Jun 12, 2017 |
My uncle down here is interested
|
Jobs/Vacancies › Re: HELP, I Forgot My Password For My NIS Registration. by sleeknick: 10:56pm On Jun 12, 2017 |
Na we help u forget am?
When you sneak dey register u tell us?
|
Politics › Re: As Nigeria Shifts Nearer To The Break Line (A Must Read) by sleeknick: 10:54pm On Jun 12, 2017 |
Make dem kuku break d kontiri so that from agege to ajah no go far again. |
Properties › Re: Few Month Use Mouka Foam For Sale by sleeknick: 10:52pm On Jun 12, 2017 |
What is the mileage
How many girls u do kpansh on top?
How many mense u mense on top?
Your location?
Old mama don siddon put.? |
Technology Market › Re: HP Pavilion G6 For Sale by sleeknick: 10:47pm On Jun 12, 2017 |
More pictures anf how much |
Jobs/Vacancies › Re: Pls I Need A Job In Ekiti State.. by sleeknick: 10:45pm On Jun 12, 2017 |
Na for etiki state dem dey find work? |
Business › Re: Serious Buyers Only by sleeknick: 10:44pm On Jun 12, 2017 |
olumhe: I have gemstones on sale. In stock now: text me on whatsapp: 07066901809
Straight from the mines. Pikin wey winch born give thief = you |
Career › Re: Ruona Meyer Who Sold Kerosene Years Ago In Lagos Lands Job With BBC (Photos) by sleeknick: 10:42pm On Jun 12, 2017 |
God where u keep my destiny..? . Dis one find em own inside kerosene.. .. Where u keep my own.. .. I know sey lalasticlala own dey snake belle.  |
Romance › Re: Man Proposes To His Girlfriend During Helicopter Ride. Photos by sleeknick: 10:35pm On Jun 12, 2017 |
All the things wey i wan do people don do am finish... Na wa o. Which one i go come do now? 
|
Romance › Re: Wife Not A Virgin On Wedding Night As Claimed, What Will You Do? by sleeknick: 10:34pm On Jun 12, 2017 |
I no fit go mosque no see alfa na.. . I go run am like that. |
Career › Re: Photos Of A Lady Truck Driver by sleeknick: 10:27pm On Jun 12, 2017 |
Na new thing? No be dem sey whatever a man doeth a woman can do better? |
Politics › Re: Bridge At Mokwa-Jebba Road In Kwara Collapses After Heavy Rain (Photos) by sleeknick: 10:02pm On Jun 12, 2017 |
The gods are angry |
Romance › Re: Woman Discovered With A Joystick In Makurdi!!! by sleeknick: 8:18pm On Jun 12, 2017 |
Kweke oh |
Politics › Re: Biafra: UN. Holding Crucial Meeting. by sleeknick: 10:26pm On Jun 11, 2017 |
Dem never see wetin to discuss finish na biafra... Nama |
Politics › Re: Hundreds Of Northerners Leave Port Harcourt Today (Photos) by sleeknick: 10:19pm On Jun 11, 2017 |
Make i go dust my passport.... Time to travel  |
Crime › Re: Parade Of Most Wanted, Kidnapper &gang Members Evans by sleeknick: 10:14pm On Jun 11, 2017 |
Na wa |
Jobs/Vacancies › Re: wrt by sleeknick: 10:13pm On Jun 11, 2017 |
Dey show yourself o... |
Politics › Re: Ijaw Youth Council Reacts To Igbos Quit Notice Order. by sleeknick: 10:12pm On Jun 11, 2017 |
Everybody just kari dey react anyhow. Una be chemical?
|
Crime › Re: 'Aboy Life Of Ginjah' Was Not Shot By SARS (see Details) by sleeknick: 10:09pm On Jun 11, 2017 |
Na wa... I no see light charge my lantern o
|
Celebrities › Re: Mr Eazi And His Girlfriend, Temi Otedola In Cute Instagram Photo by sleeknick: 10:06pm On Jun 11, 2017 |
Na here we dey dey look
|