Slex's Posts
Nairaland Forum › Slex's Profile › Slex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 370 371 372 373 374 375 376 377 378 (of 400 pages)
Kudos to the girl. Pls more dicks to be cut all over the world |
This is scary. |
temigracie: ...come come come....na me u dey quote oooOops. Sorry for the accidental discharge. But to that guy looking for girl to form cheating venture, thunda again for im head |
temigracie: ....lwkmdfh oooo....abeg,make unna con c wetin dis guy post for here ooo...mstik,farano,rozzay et al....Bia!y2jx or whatever they call you. So u are promoting double cheating abi?thunder faya you dere |
Yeah riiiiiiiiight |
Harbosede02: Can [b]nigeria [/b]guys still speak good english??Remove the tree from your eye before you attempt to remove a speck from another person |
Op take heart. Move on |
Politicians are like movie stars, everyday a new episode |
imagine if this happens to you tomorrow Conductor- Abeg this na ealy morning oo i no get change oooo no 500 and 1000 , abeg hold your change o man in bus-(on telephone) hello hello dike how far na, wetin deh happen, where you dey? -i de bus now, ah ahhh i just land naija now men the trip was good, the flight deh ok. i no know say freetown to lagos cost ooo everyones ears pops when hearng freetow. man in bus-(still on phone) ok i de ikeja along, i go soon reach oshodi, i bring shirt weh i buy from sieria leone for you, wait for me oo Conductor- Driver abeg i wan come down for next bus stop Driver - you deh mad?i wan come down too, oya come take steering Conductor-driver iya eeee . so na me u wan make ebola kill for this bus Another passenger- Conductor abeg no give me change again, make i come down. The fear of Ebola is the koko now oo |
babyjoker: pardon me but what does uwc meanu are Wecome(UWC) |
babyjoker: wow tanx dearUwc |
babyjoker: ehe u knw sey she dey date 1 of this mods so her name alone dey attract front page ![]() |
babyjoker: y u come only u na? u 4 call meNo vex. Next time i see tonto and dike in a sentence i will let you know |
babyjoker: those pics spacegoat used abi?I meant your profile picture. Whats my own with spacegoat? |
I smell Front page. I was here |
Rilamaka: That Toolz is a virgin is a very big lie from the pit of hell!You and I know something jawe |
Toolz!!!!!!!! So you open mouth say you be virgin?!?. Make i leave am like that. |
babyjoker: gud researchHmm what a beauty |
Konji na baaaassstard |
Liability: andyblaze i love you....[size=20pt]Haaa no be you talk say your bf just break up wit you. Sharp sharp you don dehh love somebody. Smh for you[/size] |
jennylove7575: thanks sweetheart |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 370 371 372 373 374 375 376 377 378 (of 400 pages)