Smardray's Posts
Nairaland Forum › Smardray's Profile › Smardray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 59 pages)
i will kuku kneel down nd tell God to blow trumpet dat minute |
we now know it's end time but dese angels shud blow d trumpets naw babe girl......marry him...we know dat d lord is on his way back to earth... |
Kemi kini problem ee ![]() dis woman ehhh.....yaba left, gbobi, Uch, Luth all dese hospitals are dere .....u cant go...u are here causing wahala on sm....hmmmm...we need to pray 4 dis woman. .we either pray 4 her to die quickly or 4 her to b healed . |
cyndylove64 all of dem guys here be Tunde oooo...only me no dey...abi rachaelfst....bt wait ikombe hope dat girl no dey ur house last night...2am ....kilode...!!!...toyintomato...u went to america wit Daniel..u no drag Buhari for hin ear com...u fvcked up...olohun....nice update tho |
na leprosy dey kill dis kind people...crazy woman... |
mummy trust me...ur dad is crying for u now....bt wait...devil is playing chess wit ur destiny .....maami |
nicki babe u tink say dem go like ur own pics as dem like beyonce own? ....na lie.. we no knw dat pikin papa...we know say na jay z get dat beyonce own...we no knw ur own |
ROYH:don't worry luck is beside me here....he'll follow us ![]() |
KEMI OLUNLOYO.......D OFFICIAL MAD WOMAN IN NIGERIA |
dats how all dese celebrities girlfriends will b fyn...all dose gels na money dem dey find...imagine person like diamond platinuz nd naesty c... |
eehh at last dis boda is running mad do u need to broadcast ![]() go inside ur room nd do whatever u wanna do wit her...even if its him...it's none of our business...heaven focused people don't intefere wit hell focused one...Go to your Hell |
Franklin ubi is dat man u were head over heels on dat time...the man u seize every oppurtunity u spent togeda to kiss ns snap selfies jst to flaunt on instagram nd twitter...u don chop hin cassava nw...u no knw am again...oo ni kuure ![]() |
pelumi is jst d perfect wife for d family..dont b surprised if d father has a mistress...ehn ehn Royh are dose ammunitions ready?...we wre going to toyintomato's place to collect dat diamond ring.....ROGER THAT!??... ![]() |
toyin tomato is not only a proficient writer but also spirit filled evangelist...gbayi ma'am |
only pamilerin has d luck of recieving good wrong number.....only all dose aboki nd d igbos dat pronounces you as ya...keep calling me....u will even tell dem its wrong no, they say walahi shey na shehu I talk say rong lumber....sad face |
Tnk Heaven I caught up wit you toyin tomato...oya lets do this b4 buhari arrives...sharon oya comman kneel down here bt wait dont u tink marvwhite could still put on tunde's attitude? na me go b Daniel den |
now first tin to do Georginio
1-Look for all d pics u have ever taken with a man nd delete them
2-Deactivate all ur social media account
3-Be ready
Kemi will post ..asap..... oya make una shift for back oooo..we go watch dis 1 togeda |
[b] charly boy..u nd black face remember 2face Is fighting for poor people Blackface u are poor charly boy...I knw a minute never goes without u sipping dat concoction nd weed...[\b] |
someone dat has 2 faces is far more better dan one who has a face dat is black...cos if we are to bash up one face.....2face has an advantage blackface ran out of industry did he want to use dis post to plead for space ![]() educated illiterate...weeded head |
im tinking of d hospital u could b taken to...i mean where u wont b rejected nor referred |
prof, i wud av said bad of u..bt u are not Wole Soyinka ur personal life is all full of sleeping with young girls to award them A's in courses baba i understand At least if dis news get to redemmer university. .u may get admitted as a lecturer right? but u didnt use big grammars nau ![]() |
several of dis is going on in fb
but my dear
i'll first visit d gym
go watch tutorials of killing with beating den i'll tell u to apologize for a year u do dat by being her maid for dat year if u dont agree wit terms nd condition SATAN WILL PITY U |
trapqueen77 I bet u didnt see dis army looking like kanu owed him some amount he b like' do make u cum pay my money oo' he was even looking like' if to say dat money fit reach my hand ehn'
|
u can compose gan o
i gues u do dat for ur broda in law ....kcee
POKE NOSE bt wait i dunno y my fone keeps correcting me dat it's nt kcee my phone said it's KNEE |
Dis person ehhh he wan turn efcc twitter handle to a handle u follow cos of funny jokes nd replies |
ogbonna dis is where u will start from start telling her how to use her sense bt wait see pple dey rush for money guys b convincing deir bae dat its jst deir look alike in d video ![]() |
do u mean pre fvcking shoot ![]() |
2SWT:mumu spotted |
..dont u tink dis man is too handsome to marry a lady as ugly as mercy? |
what if i use voice unlock or face detection shebi dat 1 is sha not password , ![]() |
my broda shey u dinnor ave dat 1 u sew with mama africa bag of rice, bettrrstill bacco bag ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 59 pages)

.
