Smellingmouth's Posts
Nairaland Forum › Smellingmouth's Profile › Smellingmouth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
HateU2: which kind weed you and iamnawty dey smoke sef? ![]() |
[quote author=HateU2 post=48537187][/quote]
|
IamNawty:Walahi, u and hatey don table my matter.. ![]() |
HateU2:Lemme call MrCork aka Oko Hatey.. ![]() |
IamNawty:Naughty, na u I wan slap like this ![]()
|
HateU2:www.nairaland.com/attachments/3953886_cdatausersdefappsappdatainternetexplorertempsavedimages37074013703055laughingoutloudjpeg427e185a619e74e0077141f519afd6f1jpegd6f8d3f45366e02432da529282b0fc0a_jpeg9adfdbae753395788a24d78b251c9f0c |
Hateu2 and mrCork, pls make una go fucck backstage.. Stop derailing this Beaurriful thread or I will ban you both.. |
Batlan01:Bisi na wife, dat hairy toad na I wonder how dem take dey Gbensh? ![]()
|
Lol |
OLUWAKEMI==> God is taking care of me... |
Mtcheeeewwww.. save naija? How? Those old men when dey power go gree? Even Youth President for Agege na 56 years old man.. |
Chaii!! In a world when Punna plenty pass Preek... I go come choose Preek over Punna? [img]http://media./media/u8acdOTsT1d0A/giphy.gif[/img] |
Batlan01:Be NICE ![]() https://www.reactiongifs.com/r/lel1.gif |
Sugarcious:
|
E-Money, abeg find work give Skiibii.. Even if na pump attendant.. Ever since he "faked" his own death, his musical career is DEAD.. Vic-O sef don blow pass am.. |
Sayelabola:I nor tire oo ![]() The tin vex me ![]() |
NameChecker:Ohh!! Mukina2? Make I leave here before she bans me for derailing.. ![]() #GGMU jare!!!!#
|
RIO OLYMPICS.. AFRICAN COUNTRIES MEDAL TABLE SO FAR ==> ¤ SOUTH AFRICA ==> 3 GOLD,2SILV, 1 BRONZE.. ¤ ETHIOPIA ==> 2 GOLD, 1 SILVER.. ¤ EGYPT ==> 1 BRONZE.. ¤ TUNISIA ==> 1 SILVER.. ¤ NIGERIA ==> 1 COPPER, 2 WOOD, 3 RUBBER.. ¤ GHANA ==> 4 ALUMINUM,2 ZINC, 4 MAGNESIUM.. ¤ GAMBIA ==> 2 BAGS OF SAND, 4 BAGS OF CHARCOAL, 3 GALLONS OF RED OIL..... |
HungerBAD:Baba,why you dey shade your fellow man na? www.nairaland.com/attachments/3987472_confusedwill_jpegd96f7d700fb7c9ffd5ffb174264bbb0d |
NameChecker:Who is Maltina? ![]() www.nairaland.com/attachments/3987472_confusedwill_jpegd96f7d700fb7c9ffd5ffb174264bbb0d |
See how happy she is.. Chai..all of una trying to force Banky W to marry,make una leave am ooo... Marriage nor be by force.. |
![]() |
Walahi, no member of my fam fit join the NPF.. Just imagine as this one dey frown face flaunting AK -47 and it brings me to this question ==> why does the Nigerian Police uses AK-47 assault rifle as its primary weapon instead of a pistol? No wonder the army sees them as boys scout.. |
[quote author=WilliamsChelster post=48521587][/quote] ![]() |
I dey
|
Yungwizzzy:https://a.fod4.com/misc/Punch%20Cafeteria.gif |
Oga BANKY W,when you go marry/ Sheybe you get money/ Why you dey dulling/ Yesterday orobo, today na lepa/ Shey na omo dudu abi omo pupa/ No kill yourself, kill yourself/ Pick one already/ Wetin you dey find like you wan discover mungo park/ Shey you want, discover Mungo Park/ Discover Mungo Park/ Shey you want, discover Mungo Park/ Discover Mungo Park.. https://31.media.tumblr.com/fdfe0bdcfa4c88940270b893727a6998/tumblr_mvnghz4ajo1scd4jmo1_400.gif |
ShutdownBrown24:Cc : lalasticlala |
domopps:Hahahaha.. Babaly, I hail u "threemuch"... https://www.reactiongifs.com/r/slte.gif |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)




