Crime › Re: Police Officers And VIO Fight Over Who Should Inspect Cars In Lagos (Photos) by smitaro(m): 11:34am On Oct 30, 2019 |
c as dem dey embarrass dem selfs 4 public jst 4 their selfish interest.
naija 4 shw.. |
Car Talk › Re: Ferrari Threatens To Sue Philipp Plein For Advertising His Shoes On His Car by smitaro(m): 8:34am On Oct 30, 2019 |
problem dey dis world oo. ntin person no go c. |
Celebrities › Re: Naira Marley Celebrates His Son, Jojo On His 4th Birthday (Photos) by smitaro(m): 8:28am On Oct 30, 2019 |
lol.. his son iz kipin it gangster.. bt in try to sit down til dem plait dat hair finish oo..
Hapi birthday jnr marlian.. |
Crime › Re: House Robber Attacked And Bitten By 2 Vicious Dogs After Jumping From Roof by smitaro(m): 12:56am On Oct 30, 2019 |
smart dogs.. d thief got served as e dey hot.. |
Romance › Re: What's Your Take On A Relationship Without Sex? by smitaro(m): 11:44pm On Oct 29, 2019 |
dat one no b relation-ship na relation-canoe. |
Politics › Re: Buhari Sends List Of NDDC Board To Senate by smitaro(m): 10:10pm On Oct 29, 2019 |
nothing person no go c for naija. |
Romance › Re: Bride Looks Sad At Her Wedding, Video Goes Viral by smitaro(m): 9:51pm On Oct 29, 2019 |
come b lyk say na two men dey wed, jst dat d one on coat is finer.. dem force dem do wedding..? |
Crime › Re: Meet Dr. Hassan Yusuf At 'Islamic Rehabilitation Centre' by smitaro(m): 9:36pm On Oct 29, 2019 |
dis one na torture centre naa.. abi dem won recruit dem as bokoharam? |
Crime › Re: Meet Dr. Hassan Yusuf At 'Islamic Rehabilitation Centre' by smitaro(m): 9:34pm On Oct 29, 2019 |
dis one na torture centre, dem dey recruit dem as bokoharam abi wetin? but y Islamic religion b lyk do or die naa.. |
Celebrities › Re: Halima Abubakar Buys Escalade EXT, Says 'Escalade Is Not Just A Mans Car' by smitaro(m): 9:08pm On Oct 29, 2019 |
she as she snap d car lyk say dem force am to upload am. |
Education › Re: Nekede Polytechnic Graduate Shares Her Accident Experience & School Experiences by smitaro(m): 8:31pm On Oct 29, 2019 |
congrat dear.. e no easy.. |
Celebrities › Re: Kechi Okwuchi Celebrates 30th Birthday by smitaro(m): 8:17pm On Oct 29, 2019 |
strong woman..
Hapi birthday dear.. wishing u lng life and prosperity.. |
Celebrities › Re: Helen And Susan: Davido's Accusers In Handcuff After Being Caught (Video) by smitaro(m): 8:10pm On Oct 29, 2019 |
dis gals dem Bleep up abeg.. even wen dem dey apologise for d oda video, dem jst dey yarn trash, still no fit giv tangible reason y they did it, how can u claim:u only said it 2 gain his attention nd didnt expect it 2 go viral.. celeb 4 dat mata.
trouble dey sleep yanga go wake am.
abeg papa Ifeanyi aka Davido pity their stupidity base on who u b. |
Celebrities › Re: Helen And Susan: Davido's Accusers In Handcuff After Being Caught (Video) by smitaro(m): 7:53pm On Oct 29, 2019 |
clout chasers don finally popular d hard way.. |
Crime › Re: Gracious David West Collected N70,000 From Victim's Boyfriend by smitaro(m): 6:07pm On Oct 29, 2019 |
c as in hold bible sef lyk person wey dem falsely accuse. |
Politics › Re: How Mdas Spent Over N1bn To Prepare 2020 Budget — TribuneOnline by smitaro(m): 6:00pm On Oct 29, 2019 |
even if dem go space go do d research, e no go still reach dat amount.. naija na wa..
Open scam.. |
Politics › Re: Akpabio: Corrupt People Treated NDDC As Their ATM - The Cable by smitaro(m): 1:28pm On Oct 29, 2019 |
nothing we no go c 4 naija. |
Fashion › Re: I Lightened My Skin And I Now Have Multiple Stretch Marks by smitaro(m): 12:07pm On Oct 28, 2019 |
which 1 b graphical again? it seems d stretch mark rili serious 4 d tin to plot graph 4 ur body, u beta go hospital b4 e turn geographical. |
Crime › Re: . by smitaro(m): 9:07am On Oct 28, 2019 |
news nt authentic due to poor pic quality, bt if she's d one it's such a pity..
God hav mercy. |
Crime › Re: Lady Caught Man Masturbating In Public (Photos) by smitaro(m): 9:02am On Oct 28, 2019 |
conji or no conji, dat guy no normal. |
Phones › Re: I Saved 35k For A Phone And I Am Confused On Which One To Buy by smitaro(m): 7:41am On Oct 28, 2019 |
dash person d money u go remember fone 2 buy. |
Celebrities › Re: Uriel Oputa Eats Amala With Long Nails, Blasted by smitaro(m): 11:10pm On Oct 27, 2019 |
mk dem free d babe abeg.. she use their hand eat am? ova sabi dem. |
Celebrities › Re: Korra Obidi Breastfeeding Her Daughter In Studio While Recording Her New Song by smitaro(m): 11:32am On Oct 26, 2019 |
which kind hazardous nose ring she wear lyk dat. |
Crime › Re: Boy Who Robbed A Lady With An Axe In Benin, Caught & Brutalized (Graphic Photos) by smitaro(m): 11:29am On Oct 26, 2019 |
c d kind big axe in even use sef.. |
Politics › Re: Dino Melaye Rocks Customized Agbada To Kogi Election Rally (Photos) by smitaro(m): 10:51am On Oct 26, 2019 |
fine man wey get style nd swag..
Dino d slayer.. |
Christianity Etc › Re: Church Members Flog 'Demons' In Awka, Anambra State (Video) by smitaro(m): 10:42am On Oct 26, 2019 |
na wa Oo.. why e b say na only Africa" all dis kind tin dey happn? dem dey mk dis tin luk lyk say na different bible we dey use wit oyigbo pple wey Open our eyes to Christianity. |
Celebrities › Re: The Height On Eniafè Momodu And Adaora Ifeatu Soludo At Lagos Fashion Week by smitaro(m): 10:29am On Oct 26, 2019 |
he rili nids a gym class else he goes completely shapeless sooner or later.
#word.. |
Celebrities › Re: Bold Pink Is Heavily Pregnant After Mocking Chioma For Dating Davido (Video) by smitaro(m): 9:57am On Oct 26, 2019 |
hypocrisy.. |
Crime › Re: Three Pant Thieves Arrested In Niger (photo) by smitaro(m): 10:09pm On Oct 25, 2019 |
in for kuku wear am snap naa.. |
Crime › Re: Soldiers Make A Man Swim Inside A Gutter For Stealing N20k Shoes by smitaro(m): 9:49pm On Oct 25, 2019 |
LadySarah: look at how they sell ppl's valuable items for a worthless amount. 20k shoe sold for 2k. just imagine ur dp speaks of forgiveness, yet ur coment spks hate.. is dat not hypocrisy? note: pls dnt change ur dp cos i said d truth. one luv.. |
Crime › Re: Olamilekan Akanbi Ojora Arrested At Delhi Airport, India by smitaro(m): 9:19pm On Oct 25, 2019 |
in become d celebrity as dem catch am abi b4 dem catch am? |
Crime › Re: Olufolajimi Abegunde Jailed For $15m Cyber Fraud In US by smitaro(m): 9:11pm On Oct 25, 2019 |
LyfeJennings: Foolish man
As U fine like this
Smh so na only person wey worwor fit to do bad tins?
derez God oo. |