Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 74 pages)
No be this one wan wan her younger bro Go toast your madam, age is just a num |
Primate go straight to the point abeg no dey sit on the fence |
The program just ended on channels now, Keyamo said tinubu's account was flagged because the Us wanted to remove tax from his account, numerous accounts linked to him with no reasonable job to prove the source of the money. Seun suppose ask am wetin be the source of the money in those accounts US dealt with |
This is because of buhari wey dey go medical checkup all the time he prolly get disease wey Dem no fit cure and that Pablo Escobar of Nigeria make Dem check him body well well after finding coke in his system then they will check his spinal cord and black ass for leakages |
In other countries they try as much as possible to get damning evidence before proceeding to court or else the AJ or the district attorney go suffer politically if e lose court case on that type of excuse because they will never catch that person when he knows all they know |
Audio shii The bus driver I entered today see shege as e no wan pay 2h Dem distract am, remove him bus key, as the key dey change hands baba quickly pay the money because if e dull, e no go see that key on time Dem go delay am so him passengers go force am to pay or collect their money |
Na mínna our gaari ẹwà cassava go dey come from after he don slow down the economy then widen the tax net Vote for APC and your life won't remain the same again |
Agba investor. Essir, something dey your head |
Pastor adeboye please if you have any offering/tithe in form of cash at home, goan deposit Thank you daddy |
When you elect people without education or value for education na wetin una go dey see be this Instead make buhari build a mind blowing hospital in abuja and get himself checked there, na to dey junket upandan wasting our taxes |
Those bastards want to pack money and run away because next year na election year, you wan buy cars for what exactly? Parting gift ? |
This facts ain't correct... If your are going badore from ajah, the Keke guy go first pay for ticket for the day,when he reach badore, if he carry passengers wen turning back, he gats pay , and no be once per day Dem dey collect from each Keke guy o Na that bus own crazy pass from ajah underbridge , Dem go pay as Dem dey go, if Dem reach Lekki, Dem go still pay and pay and pay untill Dem pass Lekki epe express per trip. So how much con remain for these guys to take am |
If you like protect a player till the first day of the tournament, person wey go collect injury go collect |
Na money wey dey cause trouble be this |
Castrate those bastards |
Ask fatai rolling dollars |
Racoon:CBN gov ride on Something that is long over due or didnt you hear that the larger percentage of the money printed in not the bank but in cash |
inoki247:If kids dey house get a strong cover to cover the swimming pool when your not around or nobody is around to monitor na so Dbanj pikin too go As I dey like this ifa no see tube, i no dey enter pool o |
That wound no go heal insha Allah |
Time to pay back |
An. They keep pumping billions into the ask rock villa clinic If you like vote for tinubu, na from abroad baba go dey rule se buhari still dey junket |
if you Sabi the money those drivers dey pay before Dem reach destination inside Lagos, you go think say na London you dey go |
The news agencies in Nigeria will never get their info correct, na to dey fight Nigerians Dem sabi |
Ecos:3 fools also liked this fool |
That is the end instead of them to hold the conveyers, owner of the petrol and ship to fave the full weight of the law, na there the story to die down after dey must sold it back the original owner or untill asiwaju visit the boss then everything is settled |
This punk go just type anything online... Waiver for a for a corruption case? igga's case is too open and popular for that... There is something he is doing right h |
As the finance minister, she should know that what Godwin is about to do is long overdue |
Wow that's rich coming from the dumb general that promised us change in 2015 The only person that can promise me this and i will believe is peter obi |
You say you no penetrate finish but you kiss wella na o y o you dey o |
Almost 50 vehicles on an that bad road? No vision African leaders copy what will favour them and lave the other part they have copied |
Maybe first country to use sentinel bla bla bla Ghana has started gaming tax no be today |
nothingspoil70:And the shareholders of these companies, im sure the minister for aviation is part |