₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,360 members, 8,421,526 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 03:12 PM

Toggle theme

Sobams07's Posts

Nairaland ForumSobams07's ProfileSobams07's Posts

1 2 (of 2 pages)

PoliticsRe: From Failbuhari To Goodmarch. What A Luck! by Sobams07: 12:01pm On Feb 12, 2015
i will come back n comment my reserve
PoliticsRe: Prophecyy!!! :2015 Election Result Declared. by Sobams07: 11:41am On Feb 12, 2015
dem say anything wey get date don reach march 28 d date .maybe march30 announcement we will c it
PoliticsRe: Compare Buhari & GEJ Interview With CNN by Sobams07: 11:15am On Feb 12, 2015
y e be say na dis woman go dey interview for us .we dey help dem do dem own
Foreign AffairsRe: Israel’s Mobile Missile Defence System: What Is The Iron Dome? by Sobams07: 7:17am On Jul 18, 2014
1.Dat is #ow 2 build defe^ce s¥stem
2.sell dem we^ u r broke
God #elp bless us ooo
SportsRe: 2013 Glo-CAF Awards by Sobams07: 8:40am On Jan 09, 2014
Nigeria n nigerians will win atleast 4 award dis year
SportsRe: Amazing Super Eagles Jersey created by Nairalander for BRAZIL 2014 by Sobams07: 7:04am On Nov 14, 2013
Dis r gd dey make sense d second is d best d 3rd was wat we use back den in 1996
BusinessRe: Six Under Consideration To Replace Sanusi As CBN Governor by Sobams07: 9:19am On Oct 30, 2013
Tell dem am coming let dem do wat dey can i will soo take over
SportsRe: Enyeama Goes 495 Mins Without Conceding Goal For Lille by Sobams07: 4:34pm On Oct 21, 2013
He don dey try sha my own b say make e keep d record 4 our world cup qualifier match dats all
CareerRe: Types Of People Who Never Succeed At Work by Sobams07: 10:49am On Oct 18, 2013
What of those wey dey cari hangover come office
PoliticsRe: In Less Than 1992 Hours From Now Nigeria Will Cease To Exist Legally by Sobams07: 8:30am On Oct 10, 2013
Na untop of nija u dey form prophecy i no blame u
CrimeRe: Wicked Tenant Abdutcs Landlord's Daughter, Impregnates Her by Sobams07: 8:26am On Oct 10, 2013
God have mercy cant marry her legally
Foreign AffairsRe: Libya Prime Minister Kidnapped by Sobams07: 8:19am On Oct 10, 2013
Y dem no go just say coup
IslamRe: HAJJ Pilgrims Defrauded, Stranded At Lagos Airport by Sobams07: 7:32am On Oct 10, 2013
Wey den 4 just give me d money 4 loan next year dem go go make i invest save some people from unemployment
PoliticsRe: Flood Destroys Houses In Kaduna (Pictures) by Sobams07: 10:24am On Sep 12, 2013
Last year dis time i was in dat floor but dis year i don port 2 anoda area
SportsRe: Nigeria Vs Malawi - FIFA WCQ: (2 - 0) On 7th September 2013 by Sobams07: 12:24pm On Sep 07, 2013
I dey beg dem make dem no spoil my birthday
SportsRe: Okagbare Breaks African 100m Record Twice In Two Hours!!! by Sobams07: 5:41pm On Jul 28, 2013
No b time go reach now wey she go come dey fall our hand 4 competition
EntertainmentRe: Akwaibom To Host Next Gulder Ultimate Search Again by Sobams07: 9:38pm On Jul 25, 2013
Mine on concern b say dem no dey allow short people contest dat is anoda form of failure in der part cos short people dey make area sweet
FashionRe: Photos: Anna Ebiere Banner (miss Bayelsa) Wins Most Beautiful Girl In Nigeria!!! by Sobams07: 9:34pm On Jul 25, 2013
Some of dem try sha even d place wey dey fight get representative i laff in my language
EntertainmentRe: EXCLUSIVE: Letter From A Student Of Lagos State University To D'banj by Sobams07: 9:31pm On Jul 25, 2013
All dis story don dey tire person self
FashionRe: Miss Nigeria 2013 Vs Most Beautiful Girl In Nigeria 2013 by Sobams07: 9:18pm On Jul 25, 2013
It depend on wat dey have upstair not der beauty after all some of d girls dey beat r more beautiful dan dem
EntertainmentRe: .....forbes' List Of Hollywood's Highest Paid Actors Of 2013.... by Sobams07: 9:13pm On Jul 25, 2013
Y was i not on dat list my movie nairalander (80million)
CelebritiesRe: Stella Damasus Unleashes Hell On First Lady And Senators(video) by Sobams07: 9:08pm On Jul 25, 2013
It gd 2 some people r bold 2 say wat dey want 2 say n 2 hell wit who dey r talking about hmmmmm
EntertainmentRe: Who's Your Best Commedian In Nigeria? by Sobams07: 9:03pm On Jul 25, 2013
Wat of me
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Sobams07: 8:58pm On Jul 14, 2013
Y not d last 2 comment b4 12am
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Sobams07: 8:57pm On Jul 14, 2013
People still dey comment 4 here
PoliticsRe: N750 Monthly Charges For PHCN Prepaid Users (Meters) by Sobams07: 11:13am On Jul 11, 2013
@op d charges now don increase o no b #750 it is #800 now
PoliticsRe: FG To Generate 4,000MW Electricity From Coal by Sobams07: 11:08am On Jul 08, 2013
I think say dem don finish am self i no no say dem neva even know how 2 start
SportsRe: Super Eagles Vs Mexico - (2 - 2) -Intl Friendly On May 31 2013 by Sobams07: 4:00am On Jun 01, 2013
Dem no even try wey i 4 dey sleep dey dream beta dream
SportsRe: Super Eagles Vs Mexico - (2 - 2) -Intl Friendly On May 31 2013 by Sobams07: 3:55am On Jun 01, 2013
Which player b dis 1 wey wear noba 15
PoliticsRe: Jonathan Recovers Ajaokuta Steel From Global Steel by Sobams07: 10:22am On May 24, 2013
Dem say if u no sabi fly run ,if u no sabi run walk,if u no sabi run crawl by all way just keep moving n i think dis government is trying small sha
PoliticsRe: Did You Vote Jonathan In 2011 And Will You In 2015? by Sobams07: 9:47am On Mar 19, 2013
It depend on who he is up against
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Barcelona Vs AC Milan : UCL (4 - 0) On 12th March 2013 by Sobams07: 7:54am On Mar 13, 2013
If u no like barca u no like football ,if u no like Messi u no like football ,up Messi up barca up person wei sabi!!!!!!!!!;(;(

1 2 (of 2 pages)