Sobams07's Posts
Nairaland Forum › Sobams07's Profile › Sobams07's Posts
1 2 (of 2 pages)
Person no summit assignment say dem copy am how teacher no know Apc abi Acp go register b4 u come dey blame anoda person 4 ur laziness,carelessness,slowness n if true self say na Pdp dey do dat tin dat 1 show say dem get sense pass una b dat |
pimp_lucious :do u know d history of David he dance almost naked in public his office higher or equal dat of Jona wat are u talking about guy dis goes a long way 2 show u are not humble |
try69: Yakowa-first xtian governor of kaduna state-BH not happyi wish some people will b wise like n if some of dem r in kd 2 c how some of dis idiot r celebrating dey will undastand u beta |
wetin dem wan investigate inside if no b dem pikin dey walker 4 4wk dat 1 alone no do dem come join say e dem comot fire 4 mouth if e papa dey lie 2 mama 2 dey lie abeg make dem put dat pikin 4 ZOO |
passionate88: Just like nysc.. This na "batch b"no worry batch C on d way |
D only problem i have wit dem is dis opera mini dat is not working all other tin is ok |
D 1 we dey do we neva pass am finsh na chinese dem go carry come again God help does pikin wei dem wan teach |
Y do people worry dem self about Buhari dat knows dat he is going 2 loss only 2 collect d money dey pay 4 lossers dat is wat he is looking 4 |
Lets c may b buhari will take d fight back 2 ibb den we no who get liver pass inside d 2 of dem |
D president is right cos some of dis state can not even pay der workers n some other state will use d police kill people n u can do nothing about it like d north |
Wen police come 2 arrest ur neibo who is boko haram n de say ur neibo gave us d information |
God bless nigeria all d people insulting shouting can not even lead der homes can u just 1 day wen u wake n say God bless nigeria d leader u c is a function of follower a leader can not b better dan those he leads God bless u n bless nigeria |
between d ages of 18_25 wen dere mate dey win Gold medal 4 dem country dem dey de bomb pple |
Some pple just like 2 attack pple ask ur self wat have u done in ur own small area 4 a change atleast dey r doing wat dey know how 2 do best 2 bring about change |
Make china n usa give us half half gold 2 manage after all china goods full nijar |
To me d opposite should Merryheart cos wen u dont break some1 heart u make it joyful so it is either JOYFULHEART OR MERRYHEART |
Hahahaha all d fish n everytin in water should b afraid cos bomb is coming soon in der |
O boy peppe yab man. Dis 1 na jamb question .i dey feel cold or cold dey catch me.were u dey walker go.i dey come |
Dis Ali Kwara were him dey wen all dis boko boys dey shine 4 d north wei him say him dey catch criminal begi |
Everybody dey blame soja una no even ask y d soja no allow d taskforce carry key of d moto mayb d car get mechanical problem if no b so person go just go pack 4 middle of road does taskforce self i 2 know dey worry dem soja no like cheating |
Pray 4 d goverment dat b 4 in her peace yea shall enjoy peace wat we c in dis nation is a reflexion of wat we say everyday n d more we keep saying it d more we will c it if u can change anytin y not pray 4 a change dan kill it more wit ur mouth i will keep on saying dis God Bless nigeria n her pple peace |
Gun dont kill people people kill people...romeo must die am a professional i dont get angry easily...hard target |
1 2 (of 2 pages)
wetin dem wan investigate inside if no b dem pikin dey walker 4 4wk dat 1 alone no do dem come join say e dem comot fire 4 mouth if e papa dey lie 2 mama 2 dey lie abeg make dem put dat pikin 4 ZOO