₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,167 members, 8,515,860 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 04:42 PM

Toggle theme

Specialist900's Posts

Nairaland Forum › Specialist900's Profile › Specialist900's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 260 pages)

Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:01am On Feb 02, 2015
Oga, make we continu tomorrow abeg. Make we catch small sleep before cock crow
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:58pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
see am? E don change topic now now. No dey lie give yourself again abeg
what is this guy saying gan
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:58pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
No worry. Your eye go soon clear
E don dey clear o.
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:54pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
HFOG we need to have a meeting so we can help specialist out with something very important to him. Just me and you.
No worry I don already choose who to align with and na LordReed
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:53pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Hmm...na peace be the koko...make God just have mercy on us...
yes o. Even for abj people dey run go their village o
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:52pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
I no tell you make you quick open up? U kon dey dull yourself
send me the promised money you dey talk another thing
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:50pm On Feb 01, 2015
HFOG:
investment? Tell me something
grin. Him promise to send my share from the bounty and him no fulfil
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:47pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
cheesy tongue



Well, I had a nice time with the holy spirit this evening grin
*singing hallelujah * tracey still got a chance grin
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:44pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Why u dey like enter this guy na? U bi rivals :p
No mind the guy. Him come spoil my investment
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:42pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Eya...u even try process am...u know say I fit dey very nonchalant once in a while...na wetin do me sotey I no even do anything concerning PVC at all at all. Just dey siddon look
I no process anything o. I been don already zero my mind from am since as I no fit even trace the ward or unit I register sef
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:38pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
Thanks for the compriment grin
who compliment you
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:35pm On Feb 01, 2015
HFOG:
I'm sorry sir...I didn't want to be to forward...I hope it's not too late to ask...I'm all ears pls
him go change mouth now o
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:34pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Any news on election break? You dey vote? No be strange question o. Me never get card sef. sad
the break might be after this week o.

Voting, i for wish to vote oga Jonah but my pvc is somewhere in 1 village in Abia State.
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:32pm On Feb 01, 2015
HFOG:
You know say u no serious abi?
I serious o, uncle go pack hous full with married people grin
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:31pm On Feb 01, 2015
elantraceey:
Lool , as e con dey the same state nko ? tongue



Hehehe i even don almost use mouth take finish the meat wey i tey cook soup now sad


I nor no when i spoil reach like this o
chop am o. From tomorrow you go dey chop WITHOUT grin
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:29pm On Feb 01, 2015
HFOG:
I just hope u didn't touch our chocolate o. LordReed...that's what I'll take when next we visit abeg. DD don get new uncle kenan...u go fear NL connection...
the chocolate plenty o. I no finish am for you. When you come again we go go grin

Me na uncle now o. I go show DD the dedication photo when she don reach 16yrs o
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:25pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Wow! That must have been someone special. Baby dedication everywhere...big bro had his today too. So what's up for tomorrow?
Uncle Lordreed remind me to catch anointing today as you instructed but him no come show me the direction the anointing dey come from grin
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:24pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
I know say you go quote this post grin
why i no go quote am. I dey fear you? grin
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:22pm On Feb 01, 2015
HFOG:
if I hear...u dey try console me abi? No wahala. Na God's hands we dey so. How's everyone at home? U sud be starting CA tomorrow abi?
we're doing well. Me na only truth I dey tell you.

Hopefully, I'll start it tomorow,
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:19pm On Feb 01, 2015
HFOG:
You dey rena big bro ba? I go table ur case no worry. Maybe no be im dey roaster today na. DD go soon change, na so dem bi until dey start to recognize momsy and popsy
why i go rena big bro, you want make him stop to give me chocolate ni. Make DD no screen me out o. Me now na her uncle
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:15pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
Your head shouldn't burst o grin Mine was fine. Went to church(a friend's baby dedication), had some chops in her place, came back, had a little nap, woke up, had a very nice time with someone grin and I'm still a bubbling in the joy of that moment smiley
see my brother o, no wonder him dey on my case since today
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:14pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Na so. God go help us too make we step up. But u sef wey dey talk na their chief na with you Pgd wey u refuse transfer to me. Where are the others btw? Odunharry...Alezy...Ideology and Acidosis (politician)?
aunty leave the certificate o. Some people better. We know your works, I only dey try catch up with you
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:13pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Abi. Wetin u use Friday evening, the whole of Saturday and Sunday do?
E no reach o. I can't even tell how I spent those days except today grin

But I've got no choice other than to wake up by 6 and start preparing for work
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:11pm On Feb 01, 2015
HFOG:
U mean say na im snap you...i don miss o...DD never start to dey select who go carry her abi? How's big sis? Big bro no bi deacon too?
DD just dey friendly with everybody o. Big sis was a wonderful host.

Big bro deacon ? I no see am preach for church today o grin
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:09pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Someone's trying to burst my head...pls help
Me day was cool...had a nice time in church...ate lunch and took a short nap...did some laundry/sanitation when I got up...rounded off with some work on the pc...just retiring now...how's yours?
No mind those boys with good command of English. Them dey use am break our head
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:06pm On Feb 01, 2015
HFOG:
I can see that over enjoy dey worry you
yes o. I too like weekends o
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:05pm On Feb 01, 2015
HFOG:
You go fear deacon na...Deacon Bejeria101, I dey throway salute sir
Uncle specialist that pix fine o...but why's DD looking dark?
I no know o. Maybe na lightening poor. Or we blame the cameraman LordReed
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:04pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
better
remind me on time tomorrow make i begin search otongue
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:03pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Pain you? I'm lost...pls explain...
them for add Monday join weekend na.

Who doesn't like more break
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:53pm On Feb 01, 2015
HFOG:
I'm good my dear...how's the dedication? Just been busy preparing for the week...had to do some sanitation/laundry since I was on the pc thru out yesterday. How's ur own day?
the dedication was awesome. But say tomorrow n'a Monday don pain me o
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:38pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
No hope for you be that. I feel like crying for you embarassed
grin grin grin

tomorow is another day, i go hasten the search
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:35pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
grin grin

no worry. Bros Lord.Reed go help you out
how?

bros lordreed friends na all married folks o. i didnt even see 1 single person o embarassed

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 260 pages)