₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,167 members, 8,515,860 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 04:42 PM

Toggle theme

Specialist900's Posts

Nairaland Forum › Specialist900's Profile › Specialist900's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 260 pages)

Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:39pm On Jan 30, 2015
Alezy:
chai, i dey tell u. lolz
E be like say u dey chop steady 4 dream o.
drink water join when i wake na
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:23pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
me i go wait o , hunger nor dey kill person or i go just chop something light.
better chop for real life before you chop for dream
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:22pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
no mind am. We wey hunger go pursue comot for night class those days around 2am go cook beans....we go still chop the beans before 5am cheesy


School life sha! grin
oboy, i remember say we go dey read for night for my lodge yet we go commot go find udara/agbalumo under him tree for 2am
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:18pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
na im make we different na
i see madam ajebo
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:12pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
I can't eat again o


It's already too late
oyinbo people, me wey dey cook and eat by even 1am
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:11pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
ok na. But make sure you eat as early as 5am tomorrow o
the doctor has spake
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:07pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
Wetin you dey talk about? undecided
ask me again o
Politics › Re: Does This Mean GEJ Will Loose The 2015 Election? by Specialist900(m): 10:04pm On Jan 30, 2015
ok. we've heard you. lets watch and see
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:57pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
lol
My phone neva C̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊m̶̲̥̅̊e̶̲̥̅̊ na
see excuse. so na nokia 3310 you dey use now abi
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:55pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
i nor just get appetite joor
you sef, you go wait till him ask you your fb details before you give am?

na wa o shocked grin cheesy
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:53pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
hehehehe

Babes βε̲̣ plenty Fø̲̣̣я̅ Abuja na. Na u ♍ε̲̣̣̣̥ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y wait Fø̲̣̣я̅ o
uncle lord.reed say make i no rush grin

AgapeCharis:
isi gini?
je parle francais
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:51pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
morning nkor?
oga, make i return the advise you give red.benson some weeks back, make una continue this wetin una chop elsewhere. ask tracey make she give you her bb pin or fb name make we all for rest na grin.

we go run for you again? wink
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:44pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
na U̶̲̥̅̊Я̩̥̊ name u̶̲̥̅̊ wan put Fø̲̣̣я̅ dt dotted lines abi? grin
whaat is this one saying gan. je ne comprends pas mon ami
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:42pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
u̶̲̥̅̊ try well well o
someone has to lead the way na. anyways i don solicit tutorials from our big uncle Lord.reed. him don offer to help me
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:35pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
I βε̲̣ såγ̲̣̣̥ ♍A̶̲̅ké I pray put small embarassed
add 40days fasting join, when you go finish we all go plus you go waka go chop tracey and ...... rice that day
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:30pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
♍ε̲̣̣̣̥. ₪☺ know sef
or go market grin, if e work for you, i go adopt the approach too
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:29pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
if ₪☺ βε̲̣ oga val een....... lipsrsealed
stay there dey do if no be say. no be you we tell make you make your intentions known on time?
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:27pm On Jan 30, 2015
These edo people don come again o
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:57pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
If she go stay there na she knw o
where you come want make she go stay na
Politics › Re: Photos From PDP Presidential Campaign Rally In Uyo, Akwa Ibom by Specialist900(m): 7:37pm On Jan 30, 2015
My people no dey carry last
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:32pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
How I wan take see her when she dey hide?

If she go stay roundabout no be me she find go there o. I go just pass am grin
No pass her o. na to make am possible for you to see her na.
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:55pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
I no dey faith anything again joor. Make she dey her lane
lol. You don forget say na you suppose find her abi. "he who finds a...."

But I go advise her to go stay roundabout/junction to ease visibility for you to see her.
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:53pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
yes na huh
I see o. Better for your own good go ask odunharry for am
Politics › Re: Tompolo: I Insist Nigeria ’ll Break If Jonathan Loses by Specialist900(m): 6:32pm On Jan 30, 2015
Make all of these people from both sides of the divide allow us drink water drop cup.

We go run for them from this country ni
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:22pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
No i didn't huh
and you believe?
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:22pm On Jan 30, 2015
Odunharry:
doing fine too..relaxing

Did u recieve any gift 4m specialist900 ?4m me?
who be this one again na? How many people go claim to give me gift for one same tracey.

Goat go bite your leg soon o
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:20pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
which wife?
the one you dey hope to come by faith na
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:22pm On Jan 30, 2015
LordReed:
No yama yama on the menu o! grin

But you and I can share the chocolate wink
now wey e don reach my turn na yama yama abi
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:01pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
why I go look for when you dey here?
OK. Your wife don come today?
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:53pm On Jan 30, 2015
HFOG:
Plus you, big brotherhuh
I dey laugh. Na true him talk na
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by Specialist900(m): 3:50pm On Jan 30, 2015
Dunvegan:
I don't care if he looks like Bancé, as long as he can defend and legally 'kung-fu' opponents, I'm good.

This is football not a beauty contest cheesy .
Abi o.

akinsadeez:
let me register my presence here for the first time as an arsenal fan.
welcome
Politics › Re: It's Unconstitutional To Deploy Troops For Elections - Court Rules by Specialist900(m): 3:44pm On Jan 30, 2015
We know it's unconstitutional but politicians have made elections more like war and the military are deployed during war.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 260 pages)