Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:07pm On Jan 28, 2015 |
HFOG : how una dey o? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:04pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: which money?
Specialist9000 but wetin? the one you promise to give me yesterday night. Help me give tracey the money abeg. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:01pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Lol , standing rules ke, them dey beat me collect food lol I don like those boys if na so  Back home I suppose |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:39pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Hahaha, you just know wetin i wan talk
i'm the first. No be you wey i know again, same tracey  Those boys for your house don suffer o, madam of the house. I just dey imagine the standing rules you keep for kitchen |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:15pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Lool , oya send am
I pray o chores wey i do before i commot. No worry ehn before you go tell her how I dey use office hours check NL  Those small chores na. what position are you in the family? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:43pm On Jan 28, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:27pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Yes na, tell your oga say you wan sleep small 
Abi lol and i still do the registration self .
Abeg bring the money sharp sharp. I hear you ma. I go give you her number make you call solicit leave for me.  You achieve plenty things na plus say e exempt you from doing house chores. Abeg continue to ask the guy for the money o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:19pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Ehya, go continue the sleep na.
Mtthhheeeewwww, there was no lecture jare, it was cancelled because we had to do our practical registration which is ending today. make i continue the sleep for work ba? You too like me o  Chai, wasted transport. AgapeCharis will refund the transport. But look at the bright side, you see your friends today na  AgapeCharis: give elantraceey that money you suppose give me |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:23pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: yes it is
yours? I for like to sleep o. Last night sleep no bellefull me.  You're not done with lectures for the day? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:05pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Good morning o good morning madam. Hope the day is going well |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:59am On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: lol. Btw who are you voting for come february 14th? I for vote continuity o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:42am On Jan 28, 2015 |
HFOG: Morning ma'am. How's your night? Off to school yet abi una no dey get 7am lecture? na 6am lecture for sweet pass. For their mind them be senior students now sha |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:38am On Jan 28, 2015 |
HFOG: Okies. Great news on your project approval. You don step up be that. Congrats. thanks madam. Already looking forward to what the Lord will help me achieve this year |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:38am On Jan 28, 2015 |
elantraceey: so you need cv to know your own cousin? 
na wa o this one na distant cousin na. So cv go help to enlighten me |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:37am On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: U see ursef? The only way to keep your tank full is to be thankful. U no even thank me for that one u dey talk  for the one you don fulfil or the one you promise like politicians? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:00pm On Jan 27, 2015 |
Good night fellas. See you all tomorrow |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:53pm On Jan 27, 2015 |
AgapeCharis: lol goat dey bite person for ur side? E go start am with you. Instead make you talk thousands you dey talk hundreds abi tens |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:52pm On Jan 27, 2015 |
elantraceey: You no say i nor be troublemaker na how I wan use know when You never send me your cv before |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:41pm On Jan 27, 2015 |
AgapeCharis: Amen!
Ba damua. I go send u #100 airtime  so you don already place value on me. I go send goat to bite you soon o  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:28pm On Jan 27, 2015 |
elantraceey: Just there o jare , me don tire na exercise to help you reduce small to my size  . No go find trouble for school because I no go dey to defend you o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:26pm On Jan 27, 2015 |
AgapeCharis: lol. Na chinese brand. Google them up. Vry cool brand. They neva carry their market come Nigeria like dt
omo dt my phone spoil some kind things 4 me o. Was workin on sealing a contract wen evrything got messed up!
Na long story! sure you'll recover all you've lost. Remember me when you finally get the contracts o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:21pm On Jan 27, 2015 |
elantraceey: Lectures never serious like that, na next week school go really resume. Oh. So time still dey to enjoy small. How the shuttling from home sef? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:11pm On Jan 27, 2015 |
elantraceey: How far na? I'm fine o. We don dey miss you already. Your brake light don far o. How lectures dey go na? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:01pm On Jan 27, 2015 |
elantraceey: abi nau , i did to take after my mumsi  Abeg do o. It's needed |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:56pm On Jan 27, 2015 |
elantraceey: hehehe , i dey plan am small small  plan am well o, we need make first class o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:44pm On Jan 27, 2015 |
AgapeCharis: naaaah!
I wan buy elephone P7000. Na march dey wan release d phone so, I'm patiently waiting. na only you know that phone o. Planning am well sha. How Lagos and Hussle na? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:13pm On Jan 27, 2015 |
HFOG: Amen and amen. Where your own report? You don submit our project? When una go start CA? How're your folks? my folks are good o. God still dey good. My stereotype Work is still there o, going smoothly tho I'm seeking alternative source of funds. My project has been finally approved I'm trying to bind now. Before the week ends I'll be thru with it. CA is for next week o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:07pm On Jan 27, 2015 |
AgapeCharis: lol warranty wey I don break tey tey.
Buy new one ke! U fit buy 4 me sha dt fone don show me pepper o. I took it to carl care. They did all they could to fix the phone but all efforts proved abortive. As I dey talk so my phone dey their factory  oboy free yourself from that your phone before the phone send you go back village. Buy new one sharply abeg |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:56pm On Jan 27, 2015 |
HFOG: It's wella. We're starting our first CA tomorrow. We had one indomine day today. They came for advert, cooked and shared noodles to pupils and staff. Work at site begins tomorrow too - digging of well. We're looking at doing the fencing next week. Nothing much. Started teaching Nursery 3 Reading Strategy. Impressed by their aptitude. Just returned from leaders' meeting. We have a new SO. All seems to be fine despite the uncertainties in the air. I like the progress report, may God continue to bless you guys. Everything will be well in the end. |
Politics › Re: After Me, The Next PDP Presidential Candidate MUST Be Younger Than Me- GEJ by Specialist900(m): 7:39pm On Jan 27, 2015 |
old men have had their turn. It's the turn of the youth |
Politics › Re: What Some World Leaders Say About Buhari by Specialist900(m): 7:34pm On Jan 27, 2015 |
Na wa o. NL people |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:28pm On Jan 27, 2015 |
AgapeCharis: omo no b my fault joor. My phone stl dey with dox chinese people. Bread don finish o oboy, vex buy new one na, na because of the warranty you carry am go back those Chinese people abi |