Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:21pm On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: ps3 ke? Omo na PES for laptop o. ok o. play on |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:17pm On Jan 29, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:15pm On Jan 29, 2015 |
HFOG: Food no fit finish na...giverds never last na him make i welcome am with open arms |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:14pm On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: but why e b say all your pictures no dey pass a little below your neck?  my own wey pass shoulder you no talk o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:12pm On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: omo na soccer o. How your own day go? ps3 or 4. my day na just work o. i dey wait make weekend start sef |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:57pm On Jan 29, 2015 |
agapecharis, i see say you been get enough time today do prayer for tracey.
i see say your day na fun. which kind game you been play? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:54pm On Jan 29, 2015 |
na so aunty HFOG go dey carry people come our house to come finish the sweet food my dear cousin cook.
where aunty/elantraceey go meet alezy again o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:53pm On Jan 29, 2015 |
elantraceey: no be you dey ask?  i just been wan dey sure say you waka straight today.  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:52pm On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: branch my area nau ok o. it wasnt me who said it o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:46pm On Jan 29, 2015 |
elantraceey: Lol , branch where? see me o, how i wan know |
Forum Games › Re: Its Funtime!! Let's Kill English Anyway We Can. by Specialist900(m): 9:45pm On Jan 29, 2015 |
HFOG: Sorry sir, I thinked you was a bush man but your replies has proven the contrasting. doesn't thinked no more. I is a town man |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:39pm On Jan 29, 2015 |
elantraceey: Wetin i go dey wait for since?  I been think say you go branch |
Politics › Re: A Letter From Shehu Shagari To Buhari A Must Read by Specialist900(m): 6:38pm On Jan 29, 2015 |
What more can I say |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:50pm On Jan 29, 2015 |
elantraceey: you nor just serious o na so everybody dey always talk. You don reach house now? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:49pm On Jan 29, 2015 |
LordReed: Not the not sleeping part, that one was on me. Usually I am able to go back to sleep but today was different. OK ô. I understand |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:09am On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: if two of you shall agree on anything here on earth, it shall be done for them. Na bible talk am you and tracey na 2 already na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:58am On Jan 29, 2015 |
elantraceey: how i go happy? When i suffer dress , make up , leave food then jump from one bus to another just to reach the class early ?  you fit undo all of these stuffs na; UnCloth, wash up your face and the makeup go fall off, eat food and rejump the buses and arrive home late |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:16am On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: lol
abeg b4 u go work, make we organise intercessory payers for tracey they wan finish her for one thread you fit do am alone na. Go help her |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:15am On Jan 29, 2015 |
elantraceey: Can you imagine , we were just told no class today again  you suppose happy na. I dey like such days /school |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:54am On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: Back to sender Abi na CIA. This your surveillance na die |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:51am On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: like thief man torch abi? you no see better example to use abi |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:48am On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: ona enuwamagbe tio e iba 
I think u shud reply dt vivi lady bt on a second thought, it's better you don't oboy, you go fit to work for DSS o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:45am On Jan 29, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:41am On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: u too bros. No sleep for work today o my eyes dey shine like anything now o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:34am On Jan 29, 2015 |
HFOG, LordReed, ideology, AgapeCharis, odunharry : Have a good day |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:34am On Jan 29, 2015 |
elantraceey: Yes o , left late sha na senior babe you be now, no need to rush. Have a good day |
Forum Games › Re: Its Funtime!! Let's Kill English Anyway We Can. by Specialist900(m): 7:47am On Jan 29, 2015 |
HFOG: I has known since before that you are a bush man what is thou talk this morning? You say i is a bush man |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:38am On Jan 29, 2015 |
AgapeCharis: deliver mine too you and sleep dey quarrel? Na wetin ? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:38am On Jan 29, 2015 |
LordReed: As if you know Just put her to sleep now. Trying to get back to sleep myself. you see fatherhood so. Wahala dey o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:37am On Jan 29, 2015 |
elantraceey: it's good for your health
Good morning  Abi o Good morning dear, off to school? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:36pm On Jan 28, 2015 |
Una good night o. Tomorrow will be a great day |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:23pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: unconfuse mod activated I don laugh well well this night. |